Romance › Re: Is It True:banchelors Eve by Yorisb: 8:51pm On Nov 14, 2010 |
Hehehe break bottle ke? I be born again now u remember?  |
|
Romance › Re: Is It True:banchelors Eve by Yorisb: 8:44pm On Nov 14, 2010 |
@Mr. Money
How far nau?  |
Romance › Re: Is It True:banchelors Eve by Yorisb: 8:04pm On Nov 14, 2010 |
kay177: This for mygold just to blow you a nice kiss from the bottom of my heart. , Yorisb wey watch how I dey play my game ooo, you be my man  Ok oh sufri sufri then, I go laff u wen e reach.  |
Romance › Re: Is It True:banchelors Eve by Yorisb: 7:52pm On Nov 14, 2010 |
kay177: I know say I be your man I take God beg you no vex, dyt dey okay for you now, make me and mygold flex now,  She's no good 4 u oh! I dey warn u nau my guy, but wetin u sef see for dia?  |
Romance › Re: Is It True:banchelors Eve by Yorisb: 7:40pm On Nov 14, 2010 |
kay177: I now see the reason why yorisb is not the answer, am withdrawing my support for him, cos he ready got is choice dyt, mygold you self too dey hot for body naw, make we two work something out, procrastination is a thief of time  Money my guy, why u wan fall my hand cos of mygold?  |
Romance › Re: Is It True:banchelors Eve by Yorisb: 7:29pm On Nov 14, 2010 |
kay177: Ogbele ooooo, aaaaaahhhh, i just check the thing oooooo, i beg mygold you no dey among make we leave them alone, make we too dey together, we better pass them, i beg,  Money u wan follow disable?  |
Romance › Re: Is It True:banchelors Eve by Yorisb: 7:28pm On Nov 14, 2010 |
Dyt: Me n yorisb fit na u neva c my pix abi? Yorisb i lofffff u now kiss me Pay no mind to that hater mygold. |
Romance › Re: Is It True:banchelors Eve by Yorisb: 7:17pm On Nov 14, 2010 |
Mygoldie: i know Dyt, and i also know say Yorisb teeth dey disable, i sure say him no get leg too.  U wan try my long leg then?  |
Forum Games › Re: Describe Yourself With One Word by Yorisb: 7:16pm On Nov 14, 2010 |
^^Shior wetin, Jealous me?  |
Romance › Re: Is It True:banchelors Eve by Yorisb: 7:13pm On Nov 14, 2010 |
kay177: The film is now getting clearer and interesting, eHH Dyt newly found angel, mygold is not disable yorisd. Remove that ogbanje pics and see what will happen,  Dyt na de only person wey accept me the way I am. Hello!  Dyt: Yorisb so now r u gonna give me your head in marriage 4 beta 4 stay 4 richer 4 goer  n till moni do us part  wit u i wanna grow old n lay bsyd in gd health bt run in bad condition  say yes u do pls Yes to the red line.  |
Romance › Re: Is It True:banchelors Eve by Yorisb: 7:01pm On Nov 14, 2010 |
@Mr. Money
Dyt does it for me , mygold is disabled.  |
Romance › Re: Is It True:banchelors Eve by Yorisb: 6:21pm On Nov 14, 2010 |
Dyt: yorisb its cos of ppl lyk u i added d last sentence we cld b 2geda on d nyt of bach eve,do u mind yorisb? Winks Are u indirectly asking 4 my hand in marriage  Mygoldie: you stalked first stalker.  Apparently u lost the meaning of that word. 
|
Romance › Re: Is It True:banchelors Eve by Yorisb: 6:13pm On Nov 14, 2010 |
Mygoldie: Stalkerish much?  Lmao, u're a joke mygold. Check the thread and see who posted here firstly. Stalker!  |
Romance › Re: Is It True:banchelors Eve by Yorisb: 6:08pm On Nov 14, 2010 |
Dyt: ^^^ u sound lyk u v plans 4 dat day bt really i envy u o u r so carryin your marriage thingy abt i wldnt mind comin sha i mean 4 d weddin o Go where Sit ya a$s down jor. Home breaker!  |
Romance › Re: Is It True:banchelors Eve by Yorisb: 5:59pm On Nov 14, 2010 |
r231: its bachelors Eve come on
its allowed
like u gonna be there  This ur pre-wed-evil plans will never work, IJN.  |
Romance › Re: Can You Date A Disabled Person? by Yorisb: 5:50pm On Nov 14, 2010 |
Dyt: Efpmk  |
Romance › Re: Which Is The Best:love At First Sight Or Gradual by Yorisb: 4:50pm On Nov 14, 2010 |
kay177: Why naw babe, you no need that oo, na em be say the guy like you naw,
But my own babe for nl dey coperate well oo, ginger the swagga naw   Mr. Money, no mind'am jare, how she go dey stalk who she talk sey in no want like  Dyt: Yorisb is in love at 1st syt wit kay n d-sense erm sorry i meant goldie Your high on Taba again huh  |
Romance › Re: Which Is The Best:love At First Sight Or Gradual by Yorisb: 4:40pm On Nov 14, 2010 |
Mygoldie: Yorisb your like everywhere, u no get work sef?  kay177: wetin the guy do you naw,  Thanku thanku vely mush, Mr Money! The girl no want me yet she dey stalk me. Na wao! 
|
Romance › Re: Which Is The Best:love At First Sight Or Gradual by Yorisb: 4:31pm On Nov 14, 2010 |
Craze man!  |
Forum Games › Re: Describe Yourself With One Word by Yorisb: 4:29pm On Nov 14, 2010 |
^^I hear ya  |
|
|
Romance › Re: Which Is The Best:love At First Sight Or Gradual by Yorisb: 4:16pm On Nov 14, 2010 |
[quote author=D-sense link=topic=550119.msg7141727#msg7141727 date=1289746517]Was fixing her hair  [/quote] Hairs plenty nau, which part. . .?  |
Forum Games › Re: If U Were In The Same Room With The Person Above U,what Will U Do? by Yorisb: 4:13pm On Nov 14, 2010 |
Tell her sorry 4 speaking the way we did  |
Romance › Re: Marrying An Older Lady by Yorisb: 4:10pm On Nov 14, 2010 |
r231: does she have money
what the age diff
just make sure when u banging her and she is crying,
you will say e pele MA  *Death* Kikkikikikkiki  |
Forum Games › Re: If U Were In The Same Room With The Person Above U,what Will U Do? by Yorisb: 4:07pm On Nov 14, 2010 |
Let her know that ''I was but I'm ok now'' lol
BTW, J'ai quitté à cause de quelque chose d'autre et pas vous.  |
Forum Games › Re: If U Were In The Same Room With The Person Above U,what Will U Do? by Yorisb: 3:59pm On Nov 14, 2010 |
@Bella
Les deux? 
@OP
*leaves Room quietly* |
|
Forum Games › Re: If U Were In The Same Room With The Person Above U,what Will U Do? by Yorisb: 3:41pm On Nov 14, 2010 |
@Bella Êtes-vous un homme ou une femme? 
@OP ------- |
Forum Games › Re: If U Were In The Same Room With The Person Above U,what Will U Do? by Yorisb: 3:37pm On Nov 14, 2010 |
Demandez-lui pourquoi elle me brise les dents? 
tu es le beurre sur mon pain, le soleil de mes jours She is 
|
|