₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,399 members, 8,450,141 topics. Date: Wednesday, 22 July 2026 at 08:43 PM

Toggle theme

Youngreezy's Posts

Nairaland ForumYoungreezy's ProfileYoungreezy's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 38 39 40 41 42 43 44 45 (of 45 pages)

PoliticsRe: Benson Abounu Accused Of Infidelity As Wife Slaps Orderly by youngreezy(m): 1:57pm On May 29, 2017
A whole chief judge dey slap human being anihaw afta she go follow dey fyt against domestic violence against women mtcheeew...women na una be una own problem mke una stop to dey call men names abeg jus cus u be deputy governor wife ooo u dey do anyhow chaii i pity al dose men wey dey tlk say if ur wife get moni pas u em go still dey respect u hmmm i laff u in corsican language
RomanceRe: See The Endowed Lady Crashing The Internet (photos) by youngreezy(m): 12:49pm On May 29, 2017
She dey crash internet....internet na hard disc?
PoliticsRe: "Stone Us, If We Fail After 2 Years" – Nigerians Remember APC Chieftain Promises by youngreezy(m): 12:39pm On May 29, 2017
nabiz:
where is my catapot
guy exactly dat type wey david use kill goliath i get am two incase u no see ya catapot n dem dey build house for awy syd naw so stones no be problem....aw e go be?
PoliticsRe: IPOB Supporters Donate Cow Named ‘Buhari’ To Nnamdi Kanu (Photo) by youngreezy(m): 1:27am On May 29, 2017
cry smileyna waooo dem carry d man for mind since?
HealthRe: How Many Press Ups Can You Do? by youngreezy(m): 12:26am On May 28, 2017
midehi2:
50 for now tongue
u av big chest already y doin press up?heheeh na joke ooo
RomanceRe: My Gf Calls Me "Handsome", Am I Really Handsome? (hot Pics) by youngreezy(m): 9:32pm On May 27, 2017
itsJude:
oh gawd
d tin pain me abeg aw old man lyk dat go dey jonze dey fall guys hands ..mtcheeew
RomanceRe: My Gf Calls Me "Handsome", Am I Really Handsome? (hot Pics) by youngreezy(m): 9:28pm On May 27, 2017
itsJude:
oh gawd
d tin pain me abeg...aw old man go dey loose guard mtcheeew...
RomanceRe: My Gf Calls Me "Handsome", Am I Really Handsome? (hot Pics) by youngreezy(m): 8:39pm On May 27, 2017
See head lyk buhari shoe face like local starch.....*spits*
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Arsenal Vs Chelsea :FA Cup Final (2 - 1) On 27th May 2017 by youngreezy(m): 7:32pm On May 27, 2017
Dem brng hazard n oda disastas e no wrk,dem brng costa bus n toyota e no wrk dem brng fabregas n ani oda gas e no wrk dem brng batman e no still wrk chai chelsea pele ooo.....
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Arsenal Vs Chelsea :FA Cup Final (2 - 1) On 27th May 2017 by youngreezy(m): 6:30pm On May 27, 2017
Kikikiki abeg na chelsea abi na squadron be dis?choi sanchez abeg no kill dem for d sake of moses my naija broda ooo evn kante sef don humble......up asernal!!!
CelebritiesRe: D'banj Poses With His Newborn Son, Daniel (Photo) by youngreezy(m): 5:32pm On May 27, 2017
NwaObinkita:
angry

I am happy for DBanj...this baby is the best thing this guy has produced in over a decade...


DonJazzy didn't pity for him when stealing his destiny now he is nothing but an unfortunate, washed up, faded, failed musician.
guy aw far i dey sell sense oo if ya own don expire jst holla me i go evn gve u one for free cuz u rili nid am
RomanceRe: Why Do Most Guys Prefer Girls With Big Buttocks? by youngreezy(m): 12:52am On May 27, 2017
lefulefu:
chairman i raise hands for u grin grin grin
lmao brodaly u na badt guy na so u undastand...peace..
FamilyRe: Children's Day: Share Your Most Cherished Childhood Experience by youngreezy(m): 12:39am On May 27, 2017
Wen we dey act drama i dey always be papa or king with many wives omor i dey like nyt eh dem go cum off lyt say make we slp me n my wives go dey do small pikin chuku chuku..heheehehe abi na wen we dey ride tire chooi childhood swt i swear
RomanceRe: Why Do Most Guys Prefer Girls With Big Buttocks? by youngreezy(m): 12:36am On May 27, 2017
Op big ynash for doggy no be hia oo na kpa!kpa!!kpa!! U go dey hear plus d ass go dey clap join choiii especialli wen u pt pillow unda ha stmach d ass go kum hang wela fo steady thrusting...kikikiki..i don spoil ooo
RomanceRe: Under So Much Pressure To Get Married by youngreezy(m): 4:37pm On May 26, 2017
"if u get a nanny he'll get ha prgnt"?hollup so its a male househelp dat wnt get u pregnt or slp wit u or all dis attribute u gave to men....r u perfect?dis thread is genda biased shikena..
RomanceRe: Nigeria Girl Dancing And Twerk with her big butty ass (most watch video) by youngreezy(m): 11:25pm On May 25, 2017
Bitch stupid face with stupid booty....
FamilyRe: Why Do Some Married Women Cheat? by youngreezy(m): 11:01pm On May 25, 2017
Cheiii op tnk u ooo na since i don dey wait for dis kain topic mke i tanda gidibam for hear watch aw gals go dey lie say dem be saints n how na we guys cos am...next na domestic violence against men.
RomanceRe: If Your Life Was A Movie,would You Watch It With Your Parent? by youngreezy(m): 10:31pm On May 25, 2017
Bros y u wicked na for episode one sef na em my mama go begin pray for me....
RomanceRe: Two Ladies' Backside At Club Rumours Compared (Photo) by youngreezy(m): 10:10pm On May 25, 2017
Charles4075:
Just negodu ehhhhhuh
*ignored*
RomanceRe: Two Ladies' Backside At Club Rumours Compared (Photo) by youngreezy(m): 8:31pm On May 25, 2017
Oluwasaeon:
I no know oo. Abi na Kaka u wan talk grin
lmao na messi no be onli kaka...
RomanceRe: Two Ladies' Backside At Club Rumours Compared (Photo) by youngreezy(m): 6:08pm On May 25, 2017
Oluwasaeon:
Which one is kpa kpa
bross i syt u ooo. lyk say u no knw...badt guy.
RomanceRe: Two Ladies' Backside At Club Rumours Compared (Photo) by youngreezy(m): 6:08pm On May 25, 2017
Oluwasaeon:
Which one is kpa kpa
bross i syt u ooo. lyk say u no knw...badt guy.
RomanceRe: Two Ladies' Backside At Club Rumours Compared (Photo) by youngreezy(m): 6:08pm On May 25, 2017
Oluwasaeon:
Which one is kpa kpa
bross i syt u ooo lyk say u no knw...badt guy
RomanceRe: Two Ladies' Backside At Club Rumours Compared (Photo) by youngreezy(m): 6:07pm On May 25, 2017
Oluwasaeon:
Which one is kpa kpa
bross i syt u ooo lyk say u no knw...badt guy
RomanceRe: Ladies Deserve More Than Just Love by youngreezy(m): 5:00pm On May 25, 2017
Wat of men wetin men deserve?
RomanceRe: My Father Told Me ‘all Men Cheat’ When I Was A Kid — And I Still Believe Him by youngreezy(m): 4:56pm On May 25, 2017
Jst wait n c how women go rush cum dey insult men 4getin say women too dey cheat mtcheeew genda biased nonsense frm a feminist....
RomanceRe: Two Ladies' Backside At Club Rumours Compared (Photo) by youngreezy(m): 4:48pm On May 25, 2017
Oboi dat big ynash for doggy ehn choi na kpa! kpa!! kpa!!! u go dey hear...big ynash al d way..
CelebritiesRe: Davido Sends Boy Who Sang His Song "IF" To School (pictured) by youngreezy(m): 3:08pm On May 25, 2017
OBOOOOOOOOO!!correct guy GOD bless u joor...y e be say ppiple mst tlk rubbish weda u do good or bad?wch one be say e for no let d world knw?
FamilyRe: Man Settles Wife With N5m, Car, N100,000 Monthly Allowance To Quit Marriage by youngreezy(m): 10:25am On May 25, 2017
[quote author=Ikem11 post=56858178]oga ha own life in my hand is lyk pencil in d hands of d creator u tnk i trst anibodi?including family?hell no!! i no trst myself not to tlk of my wife evn wit d lesbianism wey i get as proof u say mke i settle wetin ha wetin?bros anyday my wife threaten to kil me she don go asap i can 4gve ha bt will neva accept ha because women no dey 4get smtin ooo n i go go police station say anytin happen to me mke dem hld ha responsible....
FamilyRe: Man Settles Wife With N5m, Car, N100,000 Monthly Allowance To Quit Marriage by youngreezy(m): 10:23am On May 25, 2017
Ikem11:
brother your life in a woman's hand is like a pen in the hand of Shakespeare . she can destroy you anytime she want without stress. my advice to you, when you marry never bring violence as ways to handle your wife, use diplomacy.
oga ha own life in my hand is lyk pencil in d hands of d creator u tnk i trst anibodi?including family?hell no!! i no trst myself not to tlk of my wife evn wit d lesbianism wey i get as proof u say mke i settle wetin ha wetin?bros anyday my wife threaten to kil me she don go asap i can 4gve ha bt will neva accept ha because women no dey 4get smtin ooo n i go go police station say anytin happen to me mke dem hld ha responsible....

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 38 39 40 41 42 43 44 45 (of 45 pages)