Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,195,054 members, 7,956,938 topics. Date: Monday, 23 September 2024 at 11:11 PM

Who Invent Kissing? - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Who Invent Kissing? (797 Views)

Is Kissing Someone Else Considered Cheating? / Why Do People Close Their Eyes When Kissing? / [Kissing] Your Partner Doesn't Know How To Kiss (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Who Invent Kissing? by Nobody: 1:21pm On Jan 14, 2013
Me i dey very curious on this issue.Na wich person invent kissing?.Was kissing common in africa before the era of oyibo ppl and colonialism and during bible era dem dey kiss?
Abeg make the love experts for here educate me on this issue because i don google the matter tire but dem no dey give me clear information on it.
thank you cheesy
Re: Who Invent Kissing? by xynerise: 1:24pm On Jan 14, 2013
Adam
Re: Who Invent Kissing? by Nobody: 1:26pm On Jan 14, 2013
xynerise: Adam
butt for bible dem no ever give indication say adam kiss eve
Re: Who Invent Kissing? by xynerise: 1:28pm On Jan 14, 2013
lefulefu:
butt for bible dem no ever give indication say adam kiss eve
I guess he licked eve then undecided
Re: Who Invent Kissing? by Nobody: 1:29pm On Jan 14, 2013
xynerise:
I guess he licked eve then undecided
see ya head like grinding stone
Re: Who Invent Kissing? by xynerise: 1:31pm On Jan 14, 2013
lefulefu:
see ya head like grinding stone
ok. I guess u made up this thread to insult your elders. undecided
Re: Who Invent Kissing? by Nobody: 2:35pm On Jan 14, 2013
Hunger (in all its forms) undecided
Re: Who Invent Kissing? by timpaker(m): 2:53pm On Jan 14, 2013
FELA
Re: Who Invent Kissing? by Nobody: 5:01pm On Jan 14, 2013
Lefool, why you wan know? Abi na assignment you dey do?

Why you nor kuku ask who was the first man to nack kpekus grin
Re: Who Invent Kissing? by olashas(f): 6:06pm On Jan 14, 2013
Lol...silly thing
Re: Who Invent Kissing? by Nobody: 11:23am On Jan 15, 2013
xynerise:
ok. I guess u made up this thread to insult your elders. undecided
see this ten yr old boy dey call me im elder.u dis boy wey still dey bedwet for house sad.
Re: Who Invent Kissing? by Nobody: 11:26am On Jan 15, 2013
pDude: Lefool, why you wan know? Abi na assignment you dey do?

Why you nor kuku ask who was the first man to nack kpekus grin
na wan of my pally dem give am as project for im school.im don google the thing and me sef don try google am but google no wan give us the answer.i sabi say many knowledgable personalities dey here and dem be expert for romance matter and i expect say dem fit help me for dis matter.
Re: Who Invent Kissing? by Nobody: 11:28am On Jan 15, 2013
olashas: Lol...silly thing
wetin silly for the question wey i dey ask?
abi the time wey ur teacher teach u reproduction for biology u also regard am as silly topic? sad
Re: Who Invent Kissing? by xynerise: 11:34am On Jan 15, 2013
lefulefu:
see this ten yr old boy dey call me im elder.u dis boy wey still dey bedwet for house sad.
Your...... Fada undecided
Re: Who Invent Kissing? by Nobody: 11:49am On Jan 15, 2013
xynerise:
Your...... Fada undecided
ur yansh wit all those craw craw and pimples wey full on top angry
Re: Who Invent Kissing? by xynerise: 11:52am On Jan 15, 2013
lefulefu:
ur yansh wit all those craw craw and pimples wey full on top angry
You sound/write like a kid. undecided. How old are you?
Re: Who Invent Kissing? by KINGwax(m): 11:54am On Jan 15, 2013
Do not answereth a fool, lest you be like him
Re: Who Invent Kissing? by Nobody: 12:02pm On Jan 15, 2013
xynerise:
You sound/write like a kid. undecided. How old are you?
i be ur papa cool
Re: Who Invent Kissing? by olumaxi(m): 12:26pm On Jan 15, 2013
Smal ants ofcourse
Re: Who Invent Kissing? by sistajay(f): 12:33pm On Jan 15, 2013
Another brain numbin question. Answer: Tarzan
Re: Who Invent Kissing? by Nobody: 2:50pm On Jan 15, 2013
LOL
Re: Who Invent Kissing? by slimchi2k2(m): 7:23pm On Jan 15, 2013
lefulefu i like this guy so much
Re: Who Invent Kissing? by kinchiso(m): 7:29pm On Jan 15, 2013
Who invented sex?
Re: Who Invent Kissing? by Nobody: 1:37pm On Jan 16, 2013
sista-jay:
Another brain numbin question. Answer: Tarzan
olodo na Tarzan invent tree climbing and not kissing.At least me sef know dat one cheesy

(1) (Reply)

Your Heart Break Companion Song / Tell Him / Do You Need Sugar Mummy Contact Us At +2348169672377

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 22
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.