Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,593 members, 7,955,181 topics. Date: Saturday, 21 September 2024 at 06:58 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Things Dat Ur Naija Babe Go Tell U Wey No Be True (3228 Views)
Guys Come In And Share D Horrible Things Dat A Girl Or Ur Ex Has Done To U / Which Kain poo This Sexy Babe Go Dey poo? (graphic Photos) / A Typical Naija Babe Go Spend 8 Hrs In Front Of Mirror For A Date (2) (3) (4)
Things Dat Ur Naija Babe Go Tell U Wey No Be True by Nobody: 1:51pm On Feb 03, 2013 |
1:when ur babe says she loves u: my brother in this our country naija no babe fit love a man.the only thing wey our naija babe love na money,BB,gold chains,gucci wears etc.so when a babe tells u dat she love u then she dey plan to use ur head for mugu things. 2:when ur babe tells u dat u are her only sweetheart:guy wake up and smell the coffee and akpu water.the average naija babe get about six boyfriends.na for there assistant boyfriend dey,recharge card boyfriend dey,substitute boyfriend dey,plus the overall boyriend na not mention the sugar daddy wey dey maintain her plus the aboki wey dey chop her level when u no dey around.even wowor babes for naija get more than one boyfriend and not to talk of when ur babe look like omosexy or lilian bach.hmm na so guys go come dey play away match when u no dey around 3:when your babe tell u say she be virgin:na only mumu men dey fall for this line.such mumu men no know say na dat na for 1972 naija get im last virgin.such babes go use alum wash their thing and when a guy wan enter na so dem go dey form say the thing dey pain them and na only the mumu guys go fall for their wayo.sharp guys go know say na form the babe dey form.real virgins no dey bother to go rooftop dey announce say na virgin dem be because e no neccassry.most of these babes dey use such gimmick to catch the mumu guys wey dey believe everything wey a babe go tell them 2 Likes |
Re: Things Dat Ur Naija Babe Go Tell U Wey No Be True by KINGwax(m): 7:42pm On Feb 03, 2013 |
I see u've suffered too much. Sorry, ehn? E go kuku better 1 Like |
Re: Things Dat Ur Naija Babe Go Tell U Wey No Be True by Desloaaa(f): 8:26pm On Feb 03, 2013 |
dis dude don larimo gan ni..ssorri. 1 Like |
Re: Things Dat Ur Naija Babe Go Tell U Wey No Be True by khukhi(f): 10:17pm On Feb 03, 2013 |
KINGwax: I see u've suffered too much. Sorry, ehn? Yeah sorry man |
Re: Things Dat Ur Naija Babe Go Tell U Wey No Be True by ayobase(m): 11:26pm On Feb 03, 2013 |
Onila case is an exception! She is a virgin for real...... |
Re: Things Dat Ur Naija Babe Go Tell U Wey No Be True by sweetguy10(m): 12:11am On Feb 04, 2013 |
Frustrated soul . I feel your pains bro 1 Like |
Re: Things Dat Ur Naija Babe Go Tell U Wey No Be True by Caracta(f): 12:34am On Feb 04, 2013 |
Ok. We haff heard... 1 Like |
Re: Things Dat Ur Naija Babe Go Tell U Wey No Be True by ITbomb(m): 12:53am On Feb 04, 2013 |
See Wetin woman do my guy. Sorry o, I'll always mention you in my prayers 1 Like |
Re: Things Dat Ur Naija Babe Go Tell U Wey No Be True by Nobody: 12:01pm On Feb 04, 2013 |
Caracta: Ok. We haff heard...u dey vex? |
Re: Things Dat Ur Naija Babe Go Tell U Wey No Be True by Lolaabokoku(f): 1:37pm On Feb 04, 2013 |
noted!! |
Re: Things Dat Ur Naija Babe Go Tell U Wey No Be True by Caracta(f): 1:44pm On Feb 04, 2013 |
lefulefu:For where? |
Re: Things Dat Ur Naija Babe Go Tell U Wey No Be True by Nobody: 6:29am On Feb 05, 2013 |
Lefool again. For your babe, which one of the above are you? |
Re: Things Dat Ur Naija Babe Go Tell U Wey No Be True by BukkyDan(f): 8:42am On Feb 05, 2013 |
Eeeyyyah...the poor guy, sorry ehn. It's like you've been a prey. Accept my sympathy. Ndo, kpele, sannu, all join sha. Wishing ya better luck ahead |
Re: Things Dat Ur Naija Babe Go Tell U Wey No Be True by onila(f): 9:11am On Feb 05, 2013 |
ayobase: Onila case is an exception! |
Re: Things Dat Ur Naija Babe Go Tell U Wey No Be True by 190theclown: 10:39am On Feb 05, 2013 |
The truth is always bitter |
Re: Things Dat Ur Naija Babe Go Tell U Wey No Be True by greedie1(f): 10:41am On Feb 05, 2013 |
na wa o... |
Re: Things Dat Ur Naija Babe Go Tell U Wey No Be True by xyoung: 1:20pm On Feb 05, 2013 |
@op Your comments is on point and true for 90percent of Nigerian girls To all des guys saying sorry, its either you are with the 10percent good girls or you are on waiting list to be used as scapegoat or you just deceiving yourself on this forum The poster have a good point here |
Re: Things Dat Ur Naija Babe Go Tell U Wey No Be True by xyoung: 1:22pm On Feb 05, 2013 |
onila:Is it that you are a virgin on purpose or you are lacking opportunity |
Re: Things Dat Ur Naija Babe Go Tell U Wey No Be True by Nobody: 4:02pm On Feb 05, 2013 |
lefulefu: 1:when ur babe says she loves u: my brother in this our country naija no babe fit love a man.the only thing wey our naija babe love na money,BB,gold chains,gucci wears etc.so when a babe tells u dat she love u then she dey plan to use ur head for mugu things.I can feel your frustration. If this is the sort of women you attract then something must really be wrong with you. What a load of rubbish. |
Re: Things Dat Ur Naija Babe Go Tell U Wey No Be True by Nobody: 2:57pm On Feb 06, 2013 |
Caracta:i dey ask if u dey vex because u jus dey squeeze ur face like person wey dem use hot akamu rub im yansh |
Re: Things Dat Ur Naija Babe Go Tell U Wey No Be True by Nobody: 3:02pm On Feb 06, 2013 |
xyoung: @opabeg jor no mind all those yeye guys for here wey dey say sorry .Na such guys babes dey use as maga and dem go think say dem too much just because dem sell their papa motocycle use the money on their babes for shopping spree . |
Re: Things Dat Ur Naija Babe Go Tell U Wey No Be True by Nobody: 3:13pm On Feb 06, 2013 |
as funny as it may sound, my guy lefool lefool always dey yarn fact. |
Re: Things Dat Ur Naija Babe Go Tell U Wey No Be True by 190theclown: 3:16pm On Feb 06, 2013 |
12 inches!: |
Re: Things Dat Ur Naija Babe Go Tell U Wey No Be True by Nobody: 6:38pm On Feb 06, 2013 |
some facts dey correct sha! |
Re: Things Dat Ur Naija Babe Go Tell U Wey No Be True by handmaid: 7:42pm On Feb 06, 2013 |
Nonsense! Rubbish!! Lies!!! Wev read enuf of ds trash frm 190 my man. We dnt need you to assist him lefulefu |
Re: Things Dat Ur Naija Babe Go Tell U Wey No Be True by Nobody: 4:16pm On Feb 20, 2013 |
handmaid: Nonsense! Rubbish!! Lies!!!why u dey call ursef handjob? |
Re: Things Dat Ur Naija Babe Go Tell U Wey No Be True by Nobody: 4:29pm On Feb 20, 2013 |
Crap,na only naija babes they say this things.let naija babes hear word abeg. lefulefu: 1:when ur babe says she loves u: my brother in this our country naija no babe fit love a man.the only thing wey our naija babe love na money,BB,gold chains,gucci wears etc.so when a babe tells u dat she love u then she dey plan to use ur head for mugu things. |
Re: Things Dat Ur Naija Babe Go Tell U Wey No Be True by Nobody: 4:58pm On Feb 20, 2013 |
Sniffa: Crap,na only naija babes they say this things.let naija babes hear word abeg.but na wetin una dey do i dey yarn nah |
Re: Things Dat Ur Naija Babe Go Tell U Wey No Be True by ikechukz(m): 6:47pm On Feb 20, 2013 |
^^^guy u suck these days abi u don finally get dat job... |
Re: Things Dat Ur Naija Babe Go Tell U Wey No Be True by Nobody: 12:53am On Feb 21, 2013 |
xyoung: @opdat's true. |
Re: Things Dat Ur Naija Babe Go Tell U Wey No Be True by tellwsdom: 1:10am On Feb 21, 2013 |
Nigerian gurls?? **Spits** |
Re: Things Dat Ur Naija Babe Go Tell U Wey No Be True by Nobody: 5:10pm On Mar 12, 2013 |
tellwsdom: Nigerian gurls?? **Spits** |
(1) (Reply)
Relationships:sleeping Positions And Meaning Explained,[pics] / yyy / How To Eat Your Woman’s P*ssy So Good That She Starts Speaking In Tongues
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 49 |