Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,565 members, 7,955,096 topics. Date: Saturday, 21 September 2024 at 04:46 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Music/Radio / Rap Battles / Pidgin English Cypherz (8720 Views)
Pidgin Cipher!!! / Rap Battles In Pidgin / Drop Barz In Pidgin (2) (3) (4)
Pidgin English Cypherz by sleakid(m): 11:59pm On Feb 14, 2013 |
Here it iz.. The pidgin english cypher.. Just spit ya 3-6bars in pidgin english Make we see who's dey rock tha NAIJA FLOW E fit β̣e hype, beef, or anyhow u wan do am.. Even story.. |
Re: Pidgin English Cypherz by mistaswag(m): 12:02am On Feb 15, 2013 |
sleak show us e.q |
Re: Pidgin English Cypherz by sleakid(m): 12:20am On Feb 15, 2013 |
Okay i go start to dish-you-foes| when i burst diz pidgin-flows| You knw who β̣e the king here| and like yah girlfriend tellin you on phone "honey i missd my period".. My call brings more fear| Sleak no care if una dey form boss here| Coz y'all are now on bench.... Sorta "bbitch-head" like stuckinq you with d wood.. Yeah| "bbitch-head (β̣e chaired) And when i say una wack| i no mean say una dey feed on snacks| Na me β̣e the sshit.. Fact| coz like "knock for yah head" niqqaz knw say my "flow's crack"| Pluz i dan make my name for diz site so una go think say "nairaland na my pikin" the way i carry am for back| oNe |
Re: Pidgin English Cypherz by mistaswag(m): 12:34am On Feb 15, 2013 |
sleakid: Okay i go start to dish-you-foes| when i burst diz pidgin-flows| 1 Like |
Re: Pidgin English Cypherz by increda(m): 12:46am On Feb 15, 2013 |
Funny i qotta switch a bit bbitch.. > Yo diz sleak and him fans na "pro loosers"| Naim make them dey hardly beat my "bars" like mumu producers| "bars"[bass] U know say i ball-tiqht for-site so if diz muqu claim fly, omoh i qo fall-fliqht| Dat means soon as dey call my name| diz lame| qo call am MALI 2013/2 on afcon, how him qo carry loss qo home with shame| Further spittinq,.. Yes like diahrea patients am still sshittinq| i dey worry pass when u wan use mtn sim browse.. Yhu knw say na weak- net| Buh sleak na pet| i go forqive the lil flirt| Coz in here we talkinq serious matters on earth| So even duh we dey overeact, we nogo consider sleak as sick vet| Buh stil my battle aqainst yhu for "increda's adventure", i wonder wetin u use my info-for| Plus 24/7 u dey jobless yo| So U no need to qo chop for qirl ppussy before we knw ur completely "wack intoto” on KPOMIC FLOWz |
Re: Pidgin English Cypherz by sleakid(m): 12:51am On Feb 15, 2013 |
Lolz dis sshit is cray |
Re: Pidgin English Cypherz by Rapmaestro(m): 6:59am On Feb 15, 2013 |
It promises 2 b fun... I'm cominq 2 dwop after i don throw at MrSwaq |
Re: Pidgin English Cypherz by mistaswag(m): 9:07am On Feb 15, 2013 |
QUICK FREEX dem say diz niqquh so druq.. wich kind creation be diz?| ah hear so many yee! and yepa!.. wen ah drop ma diss!|| no need to dey surprise.. to me cocaine na-qlucose-hin-be| oboi! ma eyes don close.. see niqquhz-be-like-bees|| wen ah enta dey-murd-niqquhz.. dem-beqin-dey-wonda if na-terminator-5-ah-dey-act| the way diz ssick dude break-skullz and spill-bloodz.. niqquhz beqin fear say na-world-war-3-ah-dey-start|| mistaswaq no qo make ham for NL? if ah hear!| see diz mumu people dey form say dem druq in here|.. buh wen dey see ma linez dem beqin dey fear| now dey knw say ah ssick.. cuz dia eyez don clear! 3 Likes |
Re: Pidgin English Cypherz by sleakid(m): 9:29am On Feb 15, 2013 |
Lwkmd.. Quick freeze |
Re: Pidgin English Cypherz by sleakid(m): 9:34am On Feb 15, 2013 |
Hahahah |
Re: Pidgin English Cypherz by mistaswag(m): 9:49am On Feb 15, 2013 |
sleakid: I dey always dey for the game like fifa referee| (LWKMFH) laff wan kill me for here o! .. diz pidqin tinx na die! |
Re: Pidgin English Cypherz by Rapmaestro(m): 10:01am On Feb 15, 2013 |
Omo..una dy madt o. See i just dy laff lyk mental imbalance patient |
Re: Pidgin English Cypherz by Chrixsmithrock(m): 11:19am On Feb 15, 2013 |
#ShArp 0nE Madt m0f0'Z bcoz dem dn manag sew dea coat accordin 2 dea size naim mk dem ccum wea suit dey pas street'Z claimin say dem b gentleman-on-the-highway bt ah go quikly dey remuv dea gut 1 by 1 lyk troy cal mie battleman-on-the-warplay_____! Ah dey alway'Z wea fitted shirt'Z n jean'Z so yha no fit knock mie off-mah-fitz(feet'Z)...dix nigga'Z alwayz b lyk cattle ringer'Z dat'Z y anitym dem shw dea face dem dey ccum wit cowbell'Z bt wen ah stretch mah fist ah go blow awt d milk off-dea-teeths____! Ah dey brng mor lightnin pax thunda sef...upon say dem brng pidgin cypher thread stil yet wetin sum rap'as.s dey tlk na blunda....coz d onli tym dix fagg rap'Z(wrap'Z) pidgin(pigeon) na wen hm use bird as weddin gift____! Dix wacko head 2 big sotey no cap'enters(carpenters) puttin a microphone in hz head n weneva he wntz 2 gve speech so he claim'Z 2 b frank edward(head word)bt ah go quikly skuL hm lyk pre-Nurse_ry so anitym wey ah dey spit jux play on any beat nd u go cee say mah rap'enters____! |
Re: Pidgin English Cypherz by Chrixsmithrock(m): 11:26am On Feb 15, 2013 |
increda: Funny i qotta switch a bit bbitch.. Lwkmd....Increda ah cee yha on dix 1 |
Re: Pidgin English Cypherz by increda(m): 11:27am On Feb 15, 2013 |
See sleak wan dey form crack| But ffuckit mehn.. U lame and stop talkin paper baqs| Because yhu dey trash mista wit lines no mean say yhu "dealinq wit swaq"| Real faq..| yhu be the definition of wack| Okay i flow faster| coz even for pidqin na me be the master| So y'all don't needa see me wit Jamaicans just to tell i ddope pass rastas| When i come diz place| e no take me days| To make my name coz am sick.. Confirm from my ways| Within my stay here.. How many rappers i dan kill?| Na who dey spit doz lyrics wey everybody dey feel?| See.. no make me vex coz i fit put dot to ya "cells" just to end ya life| Yes quy.. diz qame na my wife| And if yhu try come in between, no be "windows wrappers" but i qo brinq "cuttinq" like knife| How many bars i don spit? Oya count oh| Coz the way i dey drop bloody.. Yhu qo think say na monthly flow| So ffuck yhu foe| yhu barely diqq lines.. Mumu h0e| And the truth βbe say u noqo fit come up wit better rap like maestro| |
Re: Pidgin English Cypherz by increda(m): 11:36am On Feb 15, 2013 |
Chrixsmithrock:tanx bruv.. Lwkmd yah lines funny mehn |
Re: Pidgin English Cypherz by Rapmaestro(m): 11:48am On Feb 15, 2013 |
Dey don talk sotey i vex jump 4 staqe/qrab d mic from f00ls,xo their spit no qo reduce d mic's aqe/Increda self dey talk..mumu wey no fit ba2 sleak,not 2 talk of worh-worh ape/wu put suqar 4 dis f00l's spit..cos e sweet pass poison qrape/i'm sure na dis kine tin dy 4 d tree wey dey d qarden of Eden/yo mama don't qiv birth 2 u,yet she still claim maiden/2 kill dis faqqs na my heart diss-hiqher(desire),so 4 my adventure wey d f00l accept,my heart z qladdened./atleast,i'll use that calm my heart dat's maddened.../vacancy in d cementary 4 u as a corpse/u no nid a C.V,so i'll just usher u in wit a qrand slam... u no nid makeup.../increda ko,incredu ni....Lyk Skibobo dance step,i'll hav u pocketed in my b1tch's toto/and den i go end ur life lyk unused website...niqqas no qo nid qoto.../ na wetin i fit com up wit b dis |
Re: Pidgin English Cypherz by khimwhyte(f): 12:14pm On Feb 15, 2013 |
Lolz can't stop laffing.. Can i do this? Okay check The only girl| wey come from hell| don come again to break una like shells| Sick with the cypher| so whu dey form king-here| Coz this queen is like a "nun sister"| mehn i no need partner| Haba.. Must everybody spit? Wetin sef?| I see sleak dey talk about "class" but like dat "health organisation", we know say u never finish UNI sef| (unicef) Put poison for my mmensturation.. My flow-dey-kill| But still i glow-at-will| so you foes-be-still| Coz even for pidgin, una no go fit go-diz-ill| Increda nko? U dan "copy my style" sotay u don get small swag| But guy relax coz like you and yah flows are still worthless even wit a price tag| I no sabi talk much.. I just come here to spit the truth..| Yhu hate, i put you for boot| so haters best be mute| Aite i gatz go, go continue with my evil deeds| But I know say una dey enjoy wetin una dey read| So quote diz freeze den tell me say i ddope pass weed| Lwkmd.. KHIMKILLER 2 Likes |
Re: Pidgin English Cypherz by folarin22(m): 1:34pm On Feb 15, 2013 |
Leggo! Best pidgin rapper here! Boiz dey buga dey show/ Bleep valcano my own pass hot flows/ devil dey fear the fire wey I bring/ so tey im run go heaven follow angels dey sing/ I no dey look face no mean say I blind/ like yung6 ths boy on hs gidi grind/ gay boys dey showcase their selling points/ I no dey play here my guys be repelling stunts/ dem say dem "draw AK47" mehn na with pencil/ dem be like "house wifes" dey're best at untensils/ I dey carry 2by2 to smash who jump/ una be like trash, no wonda gurls dey use dump/ chai.. I dan bad so tey devil give me im throne/ I enter hell with men scatter everybody to bone/ Later I go drop abeg.. Gotta bounce |
Re: Pidgin English Cypherz by increda(m): 1:45pm On Feb 15, 2013 |
No be say my sshit no dey expensive buh diz my talent na free-qift| So who dey test? Abi na khim wey come fifth?| See bbitch, u qo still know nothinq about "tracks" if i offer u free-lift| So when u see me for threads.. Dey ya end like laptop keys.. "Shift"| I dey run thinqs pass broke qirls for campus| I rep caucus| qather so many sshit like anu$| One man cult| no be my fault| say i spit slippery flows wey fit make u summer-sault| Blow anyhow with fists like party blum-blum| Yes na me increda dey yarn.. I don-come| so for those wey wan-form,| No dey suprised say i qo use biro write for ya tears coz i feel yah pain| Pain? Yes i feel ya pain-dear| Itz my reiqn-here| drop dat psycho flows like say i dey insane-here| Claim-G-eh? Ya rap is trash.. That means yah dirty flows dey stain-here| Na me.. Stil d sickest rapper| burst lyrics from my brain till my head blow like calabash.. Am hiqg| Buh wen-ah-smash the mic... E be like say i hit d lotto coz am "on dough" like ibadan quy| on douqh (ondo) Gotta qo tidy tins.. No be peak milk.. KPOMIC FLOWS |
Re: Pidgin English Cypherz by Chrixsmithrock(m): 10:26pm On Feb 15, 2013 |
Ah dn big pass dix nun'sense so nw wen ah dey trow diss pipo wey dey bck sleak no fit spik coz dey no fit ccum awt wit simple sen'tence....//evn dou na onLi hm dey 4 a whole classroom hm no go stiL ccum first coz it'Z lyk yha b sleak boi no wonda yha dey alway'Z put mawth lyk yha b hm gay pest....//Ah no blame yha wackness coz yha fit stay up2 3yrs 4 NL stiL yha no evn gt 1 won battle bt ah no blame yha shaa na d curse wey dey folo yha naim mk yha dey behav lyk cattle....//so anitym wey yha dey claim say yha sicck den knw say yha mst face mah stringe bt dat 1 na by d way coz ah knw say yha no fit ccum harder lyk d joint hinge....//so anitym wey ah tok say yha b total F9 no cum go dey fnk say yha dey brng nine'Z ooh coz lyk assembled chickens al of una mst die 1 by 1 on d line....//abi u tnk say rap na rice nd beans? Dix 1 wey evrifin yha dey flow 4 hea b lyk oily stew so lyk d popular quote yha mah knw say mani r calld bt d chosen r phew....//wait 1st oh...so yha fnk say 4 yha enitire life yha fit screw increda?? Bitcch beta respct yhasef shutup b4 d nxt tym wey yha go chck dix site yha go dey cum wit stitcch....//ah no fit shawt bt ah knw say a goat iz alway'Z a goat so e no fit pursue Lion....so lyk ahm a blessed child ah dey trip 2 mah destination Zion....// |
Re: Pidgin English Cypherz by DRUNKXL(m): 7:53pm On Feb 16, 2013 |
QUICK FREEX -OK LEGGO ME i jux de blow wrap(rap)troway lik say nah e'gbo//snc 7yrs wey u dun dey rap nah only one show u don go//straight 4rm da east xo lik the gene(djinee) m abt dah EGO//PLUS LIK REF WIT no watch 4 d game its funny hw i take blow//bros u suppose no ME-NEVA 4GET A face cos na u save -me//when d street ova show me love wan use BANGING TAKE KILL-ME// DIG? boiz dey upset nd stil dey para 4 the Mata//lik vexd chelsea fans wey stand up dey shout guy ur FADA// BOIZ WAN BEEF ME JAS LIK DAT-HAHA NO RESPECT WIT no plaTE?//OYA I DON COM LIK ASHAWAO WEY DUN TOO ANTICIPATE 4 DAT STAGE//MHN DIAS NIGAX DUMB IF DEM TNK SAY DEM fit go head to head wit me wit me 4 dis place? I be quick to activate nd fast to disengage(diss-engage//God pls take owt dis frukpe emceez lik sugar daddy wey u be#cos am tired hearin dis fans of raski mono//nd if na to flow dirty to getDAH PAY,-I PRAY MAKE GOVT BOUND d sellin of OMO//OH NO,I DON OVA ? No dey ask meself i no know// dis rapaze say dem burst pass me?its funny cos i see notin on dia Chest//so lik ur sister i dey arrange b4 i enta street//cos if not? Dem go TINK SAY I MAD -TIE ME -BRUSH MY ASS ENTA JEEP//LOL BROS THIS(diss) game '' dangerous//but i knw u gat ma back lik spinal-cords//xo i no fear-plus -bros i knw i can count on u lik abacuS// XO ME AGNST THIS HATERS IS LIK A GAME'BAD MEETIN(badmiton//flow wit ease neva force words lik newton//dig? Plus i tight die lik dead virgin wit belt//so no Bleep wit me cos d only hoe(hole)wey dey in me nah 4my azz dah musnt be delt wit or felt// hahahahahaha oboi pigin freex sweet sha |
Re: Pidgin English Cypherz by mistaswag(m): 8:05pm On Feb 16, 2013 |
D-R-U-N-K XL: |
Re: Pidgin English Cypherz by DRUNKXL(m): 8:17pm On Feb 16, 2013 |
MSwag jooor |
Re: Pidgin English Cypherz by crizzy(m): 9:50pm On Feb 16, 2013 |
Ah n0 be MAN U.. . .buh ah dey play CLEVERLY. . .lma0 . . . .lemme dig up sum sH!t. . . Leggo! . . M0fo'z ..una dey drink polish+yeast. . .so u go rise and shine... My hook dey tight...fishermen dey ask 4 lines.../ ... My book of rhymez dey tiqht dan d nigerian constitution. . . Haterz dey prepare 4 me coz im their life examination. . ./ Dem no fit cheat, coz i go lock dem real hard in d pris0n stati0n... I dey mark u down lyk say i be terry's teacher..c0me in d next generati0n.../ Una mama dey sell stock fish in d village. . . Ur senseless papa dey give customer'z change. . . U say ur parentz d0n dey do STOCK-EXCHANGE. . .0lofo! I go lock ur family in ma carRiage, u go quote ma savage.../ if dem born ur mama wella, call ma name in vain. . . I go stop ur blood frm reachin d vein../ With ACID barz i dey spit...una no get BASES 4 c0mparison. . . WalahI . . . I go crush these little beatlez wey dey try pull stringz lyk george harRis0n. . .// see me wey dey learn hw to freestyle. . .m0 ti ya were.. . .lwkmd. . .n0nsense!. . . Ur papa no fit c/o ma wack verSE |
Re: Pidgin English Cypherz by mistaswag(m): 10:37pm On Feb 16, 2013 |
D-R-U-N-K XL: i siqht u.. tyt one dere! |
Re: Pidgin English Cypherz by DRUNKXL(m): 1:23pm On Feb 17, 2013 |
Thanx brov, i loya no milk |
Re: Pidgin English Cypherz by Meta4element(m): 7:30pm On Feb 17, 2013 |
Hahahahaha can'T stp lafin...una madt ah swear |
Re: Pidgin English Cypherz by Meta4element(m): 8:41pm On Feb 17, 2013 |
Hehehehe check dis!! Sum pipoL cum h!a dey type rubish| ah swear am just really astonishd|dem wan drug and 'SH!NE' pass kiwi polish|buh all d same ah show them ah loh dey 'sell fish'(selfish) dam!!! Ain't 'rick'/buh am 'tha boss/ah smash d weak once in a week/so lyke fan una loh fit 'ßlow' cos i punch th!ck(tick)/slay a 'dick' just 2 reach my prick/buh omo loh be fite cos nw 'khim' wan soak yellow garri mek it turn 'whyte'/ lyke 'falcon' playin in afcon u have no hop£/so in grand occasions ah cum wit 'ßiq show'(ww£)/no foe less una go say am dam poo/buh d fact iz i flow/even wen u cum wit ßlow/am quick 2 bend down low less are go piss-ur-pr!de/cos ah wil alwes say 2 sleak omo 'kiss-ur-brid£'/ yeah!! Am tah boss here/ah face niqhtmare rite here even witawt my undawear/so ah brinq ma base 'in'(basin) REAL/ to frite tah hiLL(heal) and yeah!! My pen wil lose 'INC' lyke ah didn't 'think' 2 face tah biqboss K.kILL/ Ain't a hunqry doq buh ah 'ßite' less dan crizzy/so feel tah ßrezzy cos no YMCMB here dan WeezY/oh yeah!! Ah c my lil homies buh 4uk pornies even wen it cums 2 'WINE TAG/ah go beat dat 'MISTA' with swine'SWAq'/ yeah yeah! Abeq mek una loh vex/cos ah go smash 'Mikuz' with wen next we cruize/and who said 'maestro' iz wack??/wen im don produce 3 spammin track(lauqhs)/and here! Am ghost and dark/so dn't cum with 'cd's' dat crack| cos lyke 'VIRUS' ah brinq more 'pausd-screen' dan 'HACK'/loh cros ma path am old nd wil couqh couqh/and yeah!! Am done*chopz hz kpuf kpuf* |
Re: Pidgin English Cypherz by Rapmaestro(m): 9:26pm On Feb 17, 2013 |
Meta4element: Hehehehe check dis!!boy i feel u |
Re: Pidgin English Cypherz by Rapmaestro(m): 9:27pm On Feb 17, 2013 |
I dy come 4 u too.. |
Re: Pidgin English Cypherz by increda(m): 10:44pm On Feb 17, 2013 |
Lwkmd I don come back to flow on kpomic| Cos i everly dey in the qame with more lives than sonic| Who anchore here?| you know say na me be the only boss plus actore here| So when my reiqn start? Carry rain-coat| Yes i dey force words into the m0fos like say i dey train-qoats| Like qsm holders, i always dey with the lines| Spit anyhow for yah back till i break your spine| You know say the rhyme fine| yes coz the lyrics are mine| I dan spit sotay saliva finish for my mouth| Conquer any bout| make niqqaz shout| aww aww increda u win and am out| Okay straiqht balling i always stick with tiqht posts like qoal keepers| Ofurukpe niqqas| i still wonder why una hardly diq the treasure for my lyrics like qolddiqqers| I don tay for this qame.. Allow me school una| No be say i dey try fool una| but spit pass your mouth, i qo pull una| This game na my wife dats why i dey always ffuck her| And i know say her bbreast sweet but increda no qo ever "ssucker her"| Why? Coz i no be lame rapper| My flow don dey qrow old but| the problem be say If these lyrics die, na hell dem qo qo cos dem too hot|| ON KPOM 1 Like |
The Greek gods Cipher (official Signup Thread) / Show No Mercy! NL Summer Rap Battle (preliminary) / The Greek Gods Cipher (the gods also brag!)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 101 |