Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,153,824 members, 7,820,893 topics. Date: Wednesday, 08 May 2024 at 12:55 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Hmmmmm (738 Views)
Hmmmmm! Mak Una Come See Oooo / PICS; Guyz That Like Gonking Fat Butt Women,hmmmmm / Only Stupid Girls Get Married.. .. Hmmmmm.. (2) (3) (4)
Hmmmmm by buchhogonzalez(m): 11:18pm On Mar 31, 2013 |
help ooo, i dont seem to know how to toast babes again ooo |
Re: Hmmmmm by SLIDEwaxie(m): 11:49pm On Mar 31, 2013 |
Them be bread before? If u can't toast them, roast them na! |
Re: Hmmmmm by Mynd44: 2:20am On Apr 01, 2013 |
OP, for women you need a larger "Toasting" machine than bread |
Re: Hmmmmm by Forzap: 12:32pm On Apr 01, 2013 |
Hehe....u no sabi toast again ke?op talk true u wan learn hw 2 toast abi?no nid 2 dey deceive urself nau |
Re: Hmmmmm by Idowuogbo(f): 12:34pm On Apr 01, 2013 |
Check if ya balls complete o! Hmmmmmm... |
Re: Hmmmmm by buchhogonzalez(m): 2:08pm On Apr 01, 2013 |
Forza p: Hehe....u no sabi toast again ke?op talk true u wan learn hw 2 toast abi?no nid 2 dey deceive urself naui used to be a pro...riit nw,if i see a girl i like , na waka i dey waka pass |
Re: Hmmmmm by buchhogonzalez(m): 2:09pm On Apr 01, 2013 |
Idowuogbo: Check if ya balls complete o! Hmmmmmm...just checked, na two dey dere..hw many e suppose be? 1 Like |
(1) (Reply)
Pearls Of Love VI / True Love / Chemistry Of A Woman
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6 |