Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,407 members, 7,819,446 topics. Date: Monday, 06 May 2024 at 04:27 PM

Made In 9ja English - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Made In 9ja English (992 Views)

Hilarious Made In 9ja Keke (pics) / Some Killing English Sentence Very Funny Add Ur Pls Made In 9ja. / Akpos In 9ja (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Made In 9ja English by dougivilla(m): 9:38am On Apr 03, 2013
Made In 9ja English
1) Abeg dress small for me
2) if I hear pim, u go hear weeen
3) have they brought d light?
4) the film I watched yesterday was very
sweet
5) I'll tel my daddy 4 u
6) mummy have come back
7) have u paid ur school fees money? cool put d bread inside d paper bag
9) I don't kukuma have ur time
10) Shebi u have BB charger?
11) Oya come & be going
12) I heard your perfume from ...
13) Before nko? U dey craze?
14) forget about every every, leave matter for matthias
15) shoo, u wan delete?
16) Wetin concern you?
17) ur line is not going
18) wetin that one come mean?
19) u dey hear the odour?
20) Obj na bully, Gej na slowpoke/retardeen, IBB na maradona, Tinubu na thief thief, Atiku na lie lie, fela na singi singi, okocha na play play, senate na fighti fighti, Buhari na .....

abeg add your own
Re: Made In 9ja English by Samelfisha(m): 10:19am On Apr 03, 2013
Food don don.
Re: Made In 9ja English by Nobody: 10:20am On Apr 03, 2013
izii noo daa man ?
Re: Made In 9ja English by coolebux(m): 8:40pm On Apr 04, 2013
1 A rolin stone na pesin push am, no em just de roll alone
2 small pikin wey no knw em mama boyfriend de call am broda
3 oya come and go!
4 Madam how much is your moni?
Re: Made In 9ja English by vb0mb(m): 7:24pm On Apr 05, 2013
Make we gether go
you don match line
the shoe mo let me carry
Re: Made In 9ja English by sekzy99(m): 12:20am On Apr 06, 2013
dougivilla: Made In 1) Abeg dress small for me
2) if I hear pim, u go hear weeen
3) have they brought d light?
4) the film I watched yesterday was very
sweet
5) I'll tel my daddy 4 u
6) mummy have come back
7) have u paid ur school fees money? cool put d bread inside d paper bag
9) I don't kukuma have ur time
10) Shebi u have BB charger?
11) Oya come & be going
12) I heard your perfume from ...
13) Before nko? U dey craze?
14) forget about every every, leave matter for matthias
15) shoo, u wan delete?
16) Wetin concern you?
17) ur line is not going
18) wetin that one come mean?
19) u dey hear the odour?
20) Obj na bully, Gej na slowpoke/retardeen, IBB na maradona, Tinubu na thief thief, Atiku na lie lie, fela na singi singi, okocha na play play, senate na fighti fighti, Buhari na .....

abeg add your own
Re: Made In 9ja English by MrTAnonymous(m): 7:19am On Apr 06, 2013
I kuku tell u to tell her

(1) (Reply)

Check This Funny Shit Out From A Wise Dad / Hilarious Jokes / Download Comedy Video: This Is How All Men React To Such Texts. Hahahahaha

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 14
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.