Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,121 members, 7,814,936 topics. Date: Thursday, 02 May 2024 at 12:08 AM

Dirtiest Parables On Planet Earth - Forum Games (9) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Forum Games / Dirtiest Parables On Planet Earth (10526 Views)

Try First, Do You Know Why I Love Planet Earth You Can Explore And Try Out Any Thing / Vote Or Nominate The Most Dirtiest Posters On This Forum / How Many Words Can You Form Out Of "planet" (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (6) (7) (8) (9) (10) (11) (Reply) (Go Down)

Re: Dirtiest Parables On Planet Earth by holythug(m): 3:59pm On Jun 10, 2008
clem which wan b d hmmmm wey u dey do naa?
Re: Dirtiest Parables On Planet Earth by clemcykul(f): 5:10pm On Jun 10, 2008
i never brush na
Re: Dirtiest Parables On Planet Earth by jaymobb(m): 8:03pm On Jun 10, 2008
ur normal way
Re: Dirtiest Parables On Planet Earth by saucekid(m): 9:22pm On Jun 10, 2008
abnormal way dey b4?
Re: Dirtiest Parables On Planet Earth by clemcykul(f): 11:30am On Jun 11, 2008
jaybomb wetin be ur na

no be cowshit u dey use brush ur teeth?

saucy dear make i shine teeth 4 u grin grin grin grin grin grin grin grin
Re: Dirtiest Parables On Planet Earth by jaymobb(m): 12:46pm On Jun 11, 2008
cmon wil u shut that decayed mouth
Re: Dirtiest Parables On Planet Earth by clemcykul(f): 12:51pm On Jun 11, 2008
i bet dats the only simple meaningless sentence you are capable of constructing

silly akuya
Re: Dirtiest Parables On Planet Earth by jaymobb(m): 12:54pm On Jun 11, 2008
nkita

atleast u got the message next tyme u kip that mouth shut anuofia cheesy
Re: Dirtiest Parables On Planet Earth by holythug(m): 1:06pm On Jun 11, 2008
no wonder, u no wan open dat death trap cheesy
Re: Dirtiest Parables On Planet Earth by jaymobb(m): 1:13pm On Jun 11, 2008
no mind clemcy

inshort let me warn u o the nxt tyme u open dat mouth i will slap u into anoda nationality, so if dem born u well try am angry
Re: Dirtiest Parables On Planet Earth by holythug(m): 1:15pm On Jun 11, 2008
GWAM!!!
Re: Dirtiest Parables On Planet Earth by jaymobb(m): 1:19pm On Jun 11, 2008
thnx o jare

but the wan wey i dey reserve for am ehh she wud require a passport and a visa to return back here
Re: Dirtiest Parables On Planet Earth by holythug(m): 1:28pm On Jun 11, 2008
. . . grin
Re: Dirtiest Parables On Planet Earth by clemcykul(f): 4:02pm On Jun 11, 2008
jaymobb now am convinced ure just an aimless modaf****cker grin

idiot your mouth odour is disturbing the cells in your damaged brain, making your demented mind misjudge.

ewuu, ibu nkita ara grin

oloshi omo,

shege daniska
Re: Dirtiest Parables On Planet Earth by jaymobb(m): 5:39pm On Jun 12, 2008
nama angry malu

if u like b blowing unnecessary grammer

the truth hurts, i know that but your mouth dey smell simple and short

barawo

bonka fish

ezi ofia grin
Re: Dirtiest Parables On Planet Earth by alukstea(m): 2:42am On Jun 13, 2008
grin grin grin Folly9 na you get this place ooh your quotes chai he de kill me oooh
Re: Dirtiest Parables On Planet Earth by krama(m): 6:58am On Jun 13, 2008
A million flies cannot be wrong. So go and eat shit! cheesy
Re: Dirtiest Parables On Planet Earth by clemcykul(f): 9:12am On Jun 13, 2008
@jaymobb yes the mouth dey smell but you cant resist kissing it grin kiss


idiot!
Re: Dirtiest Parables On Planet Earth by holythug(m): 11:20am On Jun 13, 2008
shocked REALLY lipsrsealed
Re: Dirtiest Parables On Planet Earth by bdaf(m): 3:15pm On Jun 13, 2008
check this out!
:owhen one :owakes
:oup in the shocked morning happy,
dont u :oknow that shocked
it is a :obad omen shocked
Re: Dirtiest Parables On Planet Earth by holythug(m): 6:27pm On Jun 13, 2008
which wan kon b dis 1 naa? undecided
Re: Dirtiest Parables On Planet Earth by Uzzyan: 8:39pm On Jun 13, 2008
na wa for we nlers
Re: Dirtiest Parables On Planet Earth by jaymobb(m): 11:24am On Jun 14, 2008
clemcykul:

@jaymobb yes the mouth dey smell but you can't resist kissing it grin kiss


idiot!

Bingo

be like u don chop winch me kiss ur dirty eze-ule tufiakwa!! God 4bid

product of a leaking company like u
Re: Dirtiest Parables On Planet Earth by clemcykul(f): 2:27pm On Jun 14, 2008
same to you my dear.
Re: Dirtiest Parables On Planet Earth by jaymobb(m): 12:39am On Jun 15, 2008
kiss
Re: Dirtiest Parables On Planet Earth by saucekid(m): 5:37pm On Jun 15, 2008
see as some teeth dey slow my system
Re: Dirtiest Parables On Planet Earth by clemcykul(f): 9:14am On Jun 16, 2008
shocked shocked shocked
Re: Dirtiest Parables On Planet Earth by holythug(m): 12:51pm On Jun 16, 2008
saucekid:

see as some teeth dey slow my system
na teeth wey get virus b dat cheesy
Re: Dirtiest Parables On Planet Earth by clemcykul(f): 1:08pm On Jun 16, 2008
na the type u dey like to suck na
Re: Dirtiest Parables On Planet Earth by holythug(m): 3:27pm On Jun 16, 2008
God pass u
Re: Dirtiest Parables On Planet Earth by clemcykul(f): 4:13pm On Jun 16, 2008
hallelujah! grin
Re: Dirtiest Parables On Planet Earth by holythug(m): 4:21pm On Jun 16, 2008
clem don mad again o ooo!!! shocked

(1) (2) (3) ... (6) (7) (8) (9) (10) (11) (Reply)

Every Week Use Game Under Charlton To Draw And This One,one Banker Has Not Fail / Governor Mutfwang Declares 24-Hour Curfew In Plateau LG / Words Ending With '- ia'

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 48
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.