Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,165,553 members, 7,861,624 topics. Date: Saturday, 15 June 2024 at 03:40 PM

Work Terminology - Jokes Etc (3) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Work Terminology (2255 Views)

Attention All Men: Be Aware Of Womens Terminology (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (Reply) (Go Down)

Re: Work Terminology by ituen(m): 8:59am On Apr 22, 2008
No wonder u no sabi anything

I hear say u dey select leg anytime u wan kick ball
Re: Work Terminology by tufe(m): 9:44am On Apr 22, 2008
u mind am.

ituen, which club be your own sef. Hope say na the reds oh
Re: Work Terminology by clemcykul(f): 10:18am On Apr 22, 2008
hu tell u say i no sabi ball?

u knoe how many world cups i don carry?
Re: Work Terminology by ayusman16(m): 11:18am On Apr 22, 2008
na d balls wey btw a man's leg she only know how to play with angry
Re: Work Terminology by clemcykul(f): 12:31pm On Apr 22, 2008
anyusman so ur sister too lyke men? shocked shocked shocked shocked
Re: Work Terminology by tufe(m): 1:07pm On Apr 22, 2008
oh my
Re: Work Terminology by ituen(m): 6:25pm On Apr 22, 2008
Tufe,

Na chelsea i be oh. If ur the reds, sorry for u


didnt u move from arsenal to liverpool?
Re: Work Terminology by tufe(m): 6:55pm On Apr 23, 2008
i no dey decamp like una
Re: Work Terminology by ituen(m): 7:31pm On Apr 23, 2008
See as we bury una yesterday. Next week na una service of songs we go dey hear
Re: Work Terminology by gilgee(m): 8:13pm On Apr 23, 2008
Amen.
Re: Work Terminology by ituen(m): 11:01pm On Apr 23, 2008
tnks bro
Re: Work Terminology by clemcykul(f): 9:58am On Apr 24, 2008
ure welcome cool
Re: Work Terminology by tufe(m): 12:04pm On Apr 24, 2008
Google, i think say u be Man U fan b4. ok, u sef don decamp abi
Re: Work Terminology by clemcykul(f): 4:09pm On Apr 24, 2008
na decamper na from one bra to the other
Re: Work Terminology by ituen(m): 5:36am On Apr 25, 2008
as im dey decamp, make im know the kain bra wey im go enter cos if im near my wives . . . . . . .
Re: Work Terminology by clemcykul(f): 9:34am On Apr 25, 2008
na paradise be dat
Re: Work Terminology by tufe(m): 1:38pm On Apr 25, 2008
Halleluyah !!!

(1) (2) (3) (Reply)

Rich People And Lifestyle. / Yankee Barney And Naija Barney (pic) / Funny Abeokuta Bustop And There Meanings

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.