Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,194,488 members, 7,954,881 topics. Date: Saturday, 21 September 2024 at 11:40 AM

Agbada Dey Hide Things Well, Well, Ooo - Jokes Etc (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Agbada Dey Hide Things Well, Well, Ooo (3290 Views)

Ladies! Can You You Rock This "Agbada"?? / Are U Bored?enter And Laugh Till U Tire.na Continuous Joke Ooo / See Wat Recession Dey Cause (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (Reply) (Go Down)

Re: Agbada Dey Hide Things Well, Well, Ooo by clemcykul(f): 11:26am On May 12, 2008
do it grin
Re: Agbada Dey Hide Things Well, Well, Ooo by tytylayor: 9:57am On May 13, 2008
do what?
Re: Agbada Dey Hide Things Well, Well, Ooo by jaymobb(m): 10:23am On May 13, 2008
cut-off that illegal wire wey una use dey tap current enter house
Re: Agbada Dey Hide Things Well, Well, Ooo by kayowalemi(m): 11:10am On May 13, 2008
@ clemcykul
I won't do it now because the two of them no go get light comment on nairaland. But lets cross our finger

And by the way, are you planning to join me for Ghana?

Kayowalemi from Ghana
Re: Agbada Dey Hide Things Well, Well, Ooo by tytylayor: 3:29pm On May 13, 2008
hmm
Re: Agbada Dey Hide Things Well, Well, Ooo by kayowalemi(m): 4:49pm On May 13, 2008
Fear not, for thy God which thou serveth says: Let there be light and there was light.

tytylayor:

hmm
How about you too joining me for Ghana na because of Osama wey wan bomb Nigeria na im make me move to Ghana
Re: Agbada Dey Hide Things Well, Well, Ooo by jaymobb(m): 5:34pm On May 13, 2008
boy u must b on cheap weed of some sort undecided
Re: Agbada Dey Hide Things Well, Well, Ooo by kayowalemi(m): 5:58pm On May 13, 2008
Anyway na vegetable
Re: Agbada Dey Hide Things Well, Well, Ooo by ThugLife1(m): 7:01pm On May 13, 2008
smiley
U try
Re: Agbada Dey Hide Things Well, Well, Ooo by tytylayor: 8:22am On May 14, 2008
which type of vegetable be dat
Re: Agbada Dey Hide Things Well, Well, Ooo by kayowalemi(m): 10:43am On May 14, 2008
efo igbo
tytylayor:

which type of vegetable be that
Re: Agbada Dey Hide Things Well, Well, Ooo by tytylayor: 11:16am On May 14, 2008
i ceeeeeeeeee cheesy cheesy
Re: Agbada Dey Hide Things Well, Well, Ooo by kayowalemi(m): 11:29am On May 14, 2008
U wan buy? Order for it now before it finished
tytylayor:

i ceeeeeeeeee cheesy cheesy
Re: Agbada Dey Hide Things Well, Well, Ooo by jaymobb(m): 5:29pm On May 14, 2008
stay there

abi u no sabi say she dey grow am 4 her backyard
Re: Agbada Dey Hide Things Well, Well, Ooo by kayowalemi(m): 5:42pm On May 14, 2008
shei, shei, shei
why u no talk all this time? fela and femi's shrine are in short supply.
post her address, I beg
Re: Agbada Dey Hide Things Well, Well, Ooo by jaymobb(m): 5:53pm On May 14, 2008
otta farm smiley
Re: Agbada Dey Hide Things Well, Well, Ooo by tytylayor: 5:57pm On May 14, 2008
u don hear am tongue
Re: Agbada Dey Hide Things Well, Well, Ooo by kayowalemi(m): 5:59pm On May 14, 2008
Are u two saying Obasanjo dey sell weed, if so NAFDAC should be preparing to say hello oooooooo baba
Re: Agbada Dey Hide Things Well, Well, Ooo by clemcykul(f): 10:54am On May 15, 2008
yesooo baba is in my garden planting some vegetables for me grin cuzz u knoe how g ;Dda farmer he is
Re: Agbada Dey Hide Things Well, Well, Ooo by kayowalemi(m): 1:41pm On May 16, 2008
grin grin grin grin grin grin
clemcykul:

yesooo baba is in my garden planting some vegetables for me grin cuzz u knoe how g ;Dda farmer he is
U've incriminate yaself. NDLEA plus NAFDAC will soon knock ya door.
Re: Agbada Dey Hide Things Well, Well, Ooo by clemcykul(f): 4:49pm On May 16, 2008
no problem my self and baba shall hide in otta farm
Re: Agbada Dey Hide Things Well, Well, Ooo by kayowalemi(m): 5:09pm On May 16, 2008
No wahala, Una do mak tins easy for us and al-queda because na there dey wan start d bombing from.
Re: Agbada Dey Hide Things Well, Well, Ooo by clemcykul(f): 5:15pm On May 16, 2008
kai!
Re: Agbada Dey Hide Things Well, Well, Ooo by kayowalemi(m): 5:29pm On May 16, 2008
;d ;d ;d ;d ;d
Re: Agbada Dey Hide Things Well, Well, Ooo by Nobody: 10:07am On May 18, 2008
@ kayowalemi

Next time make the 'd' a capital letter grin
Re: Agbada Dey Hide Things Well, Well, Ooo by tytylayor: 7:48am On May 19, 2008
clemcykul:

kai!

wetin? u dey fear? shocked
info:

@ kayowalemi

Next time make the 'd' a capital letter grin

no mind am e don forget grin
Re: Agbada Dey Hide Things Well, Well, Ooo by kayowalemi(m): 3:31pm On May 20, 2008
I no know y she dey fear bomb, mak she go alaba market go buy bomb jacket for yasef and baba  grin grin

@info
Thank u sir,correction is noted. Old teacher no dey commot eyes for simple mistak  grin grin
Re: Agbada Dey Hide Things Well, Well, Ooo by goodking1: 3:44pm On May 20, 2008
u no see say na that simple mistake na him dey kill this our Nigeria so, abe u no no say na small seat dey call fly pas, i want make u think ham as i tell u so, see he no good say we dey commot eye 4 any small bad ting, if no be so some person tooooooo go commot eye 4 any bad ting wa dey come ur side and i kno say u go put mind 4 all de small small mistake them.
Re: Agbada Dey Hide Things Well, Well, Ooo by kayowalemi(m): 3:49pm On May 20, 2008
@good king
Thanks 4 d advice
By d way, where una dey lecture grin grin laugh it off
Re: Agbada Dey Hide Things Well, Well, Ooo by tytylayor: 4:36pm On May 20, 2008
we just wan employ am for kuvuki nursery and primary school grin
Re: Agbada Dey Hide Things Well, Well, Ooo by kayowalemi(m): 4:43pm On May 20, 2008
mak am headteacher grin
Re: Agbada Dey Hide Things Well, Well, Ooo by tytylayor: 5:24pm On May 20, 2008
no o, na KG uncle

(1) (2) (3) (Reply)

What If? / Picture This After God Fear Women / Funny crazy pictures... check in!!!

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 19
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.