Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,544 members, 7,819,934 topics. Date: Tuesday, 07 May 2024 at 07:03 AM

Agbada Dey Hide Things Well, Well, Ooo - Jokes Etc (3) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Agbada Dey Hide Things Well, Well, Ooo (3231 Views)

Ladies! Can You You Rock This "Agbada"?? / Are U Bored?enter And Laugh Till U Tire.na Continuous Joke Ooo / See Wat Recession Dey Cause (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (Reply) (Go Down)

Re: Agbada Dey Hide Things Well, Well, Ooo by kayowalemi(m): 5:31pm On May 20, 2008
then mak im assistant headteacher
Re: Agbada Dey Hide Things Well, Well, Ooo by jaymobb(m): 9:04am On May 21, 2008
or janitor
Re: Agbada Dey Hide Things Well, Well, Ooo by kayowalemi(m): 1:49pm On May 21, 2008
But the guy sabi lecture, mak im history teacher grin grin
Re: Agbada Dey Hide Things Well, Well, Ooo by tytylayor: 4:28pm On May 23, 2008
abeg make e start from A,B,C joh
Re: Agbada Dey Hide Things Well, Well, Ooo by kayowalemi(m): 4:33pm On May 23, 2008
Are sayong he should start from
A for Apple
B for Ball
C for Cat?
I guess U are right he sabi talk well, well. grin grin
Re: Agbada Dey Hide Things Well, Well, Ooo by Nobody: 4:42pm On May 23, 2008
cry cry cry
Re: Agbada Dey Hide Things Well, Well, Ooo by tytylayor: 4:53pm On May 23, 2008
y dis girl dey cry about every thread angry
Re: Agbada Dey Hide Things Well, Well, Ooo by kayowalemi(m): 4:58pm On May 23, 2008
Leave am jare, I tell U say na there im talent dey
Re: Agbada Dey Hide Things Well, Well, Ooo by tytylayor: 5:06pm On May 23, 2008
i don hear u oo
Re: Agbada Dey Hide Things Well, Well, Ooo by kayowalemi(m): 5:10pm On May 23, 2008
Can You help me tell her say I need crier for my granma burial?  grin grin
Re: Agbada Dey Hide Things Well, Well, Ooo by Nobody: 5:10pm On May 23, 2008
cry cry cry cry
Re: Agbada Dey Hide Things Well, Well, Ooo by tytylayor: 5:14pm On May 23, 2008
she don answer u oooo cheesy cheesy cheesy
Re: Agbada Dey Hide Things Well, Well, Ooo by Nobody: 5:17pm On May 23, 2008
hehehehhehehehe cheesy
Re: Agbada Dey Hide Things Well, Well, Ooo by kayowalemi(m): 5:18pm On May 23, 2008
Can u borrow me more pails to collect the cry water? These ones in my hands are full grin grin
Re: Agbada Dey Hide Things Well, Well, Ooo by tytylayor: 5:24pm On May 23, 2008
throw dem in ur belly
Re: Agbada Dey Hide Things Well, Well, Ooo by Nobody: 5:25pm On May 23, 2008
oya, dash me 10 naira i go cry plenty for you grin
Re: Agbada Dey Hide Things Well, Well, Ooo by tytylayor: 5:27pm On May 23, 2008
shoooooooooooooooooooooo shocked shocked na 10 naira dey make u cry? shocked shocked shocked
Re: Agbada Dey Hide Things Well, Well, Ooo by Nobody: 5:27pm On May 23, 2008
of course na cry
Re: Agbada Dey Hide Things Well, Well, Ooo by kayowalemi(m): 5:32pm On May 23, 2008
In my father's house there many 10 nairassss there. But I go give una 1000 naira per cry  grin grin
Re: Agbada Dey Hide Things Well, Well, Ooo by Nobody: 5:33pm On May 23, 2008
Na Gode! kiss
Re: Agbada Dey Hide Things Well, Well, Ooo by kayowalemi(m): 5:42pm On May 23, 2008
Ko tope
Re: Agbada Dey Hide Things Well, Well, Ooo by tytylayor: 5:58pm On May 23, 2008
ojopelo
Re: Agbada Dey Hide Things Well, Well, Ooo by kayowalemi(m): 6:02pm On May 23, 2008
Leave she no want very lucrative job I offer her; just to cry. grin

(1) (2) (3) (Reply)

You remember simbi? / Lmao!!!!!!!!!!!!!!!!!!! Una Go Fearrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrr / When Hot Girls Finally Graduate From Covenant University

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.