Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,194,196 members, 7,953,718 topics. Date: Friday, 20 September 2024 at 12:38 AM

Apkos And The "Hey" Sound....by Olekins - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Apkos And The "Hey" Sound....by Olekins (1648 Views)

APKOS In School....!!!kai Apkos Must B A Lunatic / Apkos / Apkos N D Thief Very Funny (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Apkos And The "Hey" Sound....by Olekins by Olekins(m): 7:31pm On Jun 30, 2013
E get one particular restaurant wey i dey
chop 4 GRA,
E get one oyibo wey
dey always come chop there
too...
Any tym dis oyibo chop finish he go shout '' Hey'',
so I
wonder wetin dey make am
shout,
i decide to chop wetin d
oyibo dey always chop so maybe me self go shout
too..
when i reach d restaurant last
wk friday, i order wetin d man
dey chop..
Dem tell me say na chicken & red wine, so i chop am,
but i no shout,
i colet xtra plate,
but i stil no shout..
na then i just
vex ask 4 my bill. D waiter tell me say one plate of chicken & red
wine na N75,000 then d xtra
plate na another N75,000....
na then
i shout hey hey
hey hey,I still dey
shout till
now....
Abi wat do u expect

2 Likes

Re: Apkos And The "Hey" Sound....by Olekins by paulemi(m): 9:29pm On Jun 30, 2013
911 likes...me sef dey follow u shout 'hey'. very funny
Re: Apkos And The "Hey" Sound....by Olekins by Azmarie(f): 3:21am On Jul 07, 2013
lmao you've learned your lesson.
Re: Apkos And The "Hey" Sound....by Olekins by obowunmi(m): 3:24am On Jul 07, 2013
Hehehehe
Re: Apkos And The "Hey" Sound....by Olekins by Nobody: 10:15am On Jul 07, 2013
Omo dis ur joke funny die!!! cheesy grin
Thumbs Up!
Re: Apkos And The "Hey" Sound....by Olekins by bingbagbo(m): 12:55pm On Jul 07, 2013
HHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEYYYYYYYYYYYYYYYYYYYYYYYYYYYYYYYY!!!!!!!!!!!! embarassed


https://www.nairaland.com/1350135/barter-trade-fiction-nairaland-characters
Re: Apkos And The "Hey" Sound....by Olekins by Skipuru(m): 8:39pm On Jul 07, 2013
[quote author=Olekins]E get one particular restaurant wey i dey
chop 4 GRA,
E get one oyibo wey
dey always come chop there
too...
Any tym dis oyibo chop finish he go shout '' Hey'',
so I
wonder wetin dey make am
shout,
i decide to chop wetin d
oyibo dey always chop so maybe me self go shout
too..
when i reach d restaurant last
wk friday, i order wetin d man
dey chop..
Dem tell me say na chicken & red wine, so i chop am,
but i no shout,
i colet xtra plate,
but i stil no shout..
na then i just
no be only hey na chey chey i go dey shout?

(1) (Reply)

Pic: This Is Just Too Funny / If Jesus And His Twelve Disciples Had Used Social Networks. / #CGPA Trending On Twitter, See Hilarious Posts

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 11
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.