Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,195,482 members, 7,958,453 topics. Date: Wednesday, 25 September 2024 at 02:41 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Culture / Some African Proverbs You Suppose To Know (17915 Views)
Funny But True African Proverbs / Funny But Wise African Proverbs. / Igbos come show your proverbs skills (2) (3) (4)
Re: Some African Proverbs You Suppose To Know by penzino(m): 7:59am On Jun 30, 2014 |
It is a mark of respect to fire that, the pot sits on top of it without complaining; it is with the same regard that fire does not set the pot ablaze, but only cooks its content. |
Re: Some African Proverbs You Suppose To Know by Nobody: 8:16am On Jun 30, 2014 |
If u lyk cook PRADA rice inside GUCCI pot,wif LV chicken on top D&G gas and dish am 4 CALVIN KLEIN plate,if u no sabi cook u no sabi cook" |
Re: Some African Proverbs You Suppose To Know by kliq(m): 8:16am On Jun 30, 2014 |
Lmao...#2 peaceful meeting indeed |
Re: Some African Proverbs You Suppose To Know by Obere4u: 8:17am On Jun 30, 2014 |
E no matter d kind soup wey person cook, Na water b its main substance Shit talk say him no dey carry empty hand greet ground, if him no use pee, him go use mess Anybody wey him papa send go steal, na leg him dey use break door Ear wey no hear, make e remember say if dem cut d head, him dey follow 1 Like |
Re: Some African Proverbs You Suppose To Know by Janetozi(f): 8:18am On Jun 30, 2014 |
=a Friend in need is a pest = age is a very high price pay for maturity =i have never killed any man before but i have read many obituaries with great pleasure =beer is proof that God loves us and want us to be happy =blessed is he that can laugh at himself, he will never cease to be amuse =defend me from my friends; i can defend myself from my enemies |
Re: Some African Proverbs You Suppose To Know by mkoabiola: 8:19am On Jun 30, 2014 |
I love african proverb but make I add 1 It only a tree dat hear of hs death n stay 1 Like |
Re: Some African Proverbs You Suppose To Know by simplynola(m): 8:25am On Jun 30, 2014 |
@op how can you call the topic "African Proverbs" when in all your proverbs you never quoted the African country the proverbs originated. In summary, those are your own proverbs. |
Re: Some African Proverbs You Suppose To Know by kazman117: 9:12am On Jun 30, 2014 |
ismokeweed: Front page dry like old ashawo totoabeg we de fast jor 2 Likes |
Re: Some African Proverbs You Suppose To Know by Nobody: 9:16am On Jun 30, 2014 |
kazman117: abeg we de fast jor 2 Likes |
Re: Some African Proverbs You Suppose To Know by bhidex007: 9:27am On Jun 30, 2014 |
3Dimension: He that cut shaki inside peppersoup without closing his eye is capable of murder. |
Re: Some African Proverbs You Suppose To Know by mezebel(f): 9:44am On Jun 30, 2014 |
Loudy mess no mean say belly over full Akara must get round shape Person wey dey sell shaving stick for lizard land go die for hunga Say u get highest like for NL no mean say GEJ sabi ur surname |
Re: Some African Proverbs You Suppose To Know by 3Dimension: 9:45am On Jun 30, 2014 |
bhidex007: meaning?they are african proverbs. And should only be decoded... |
Re: Some African Proverbs You Suppose To Know by Nobody: 10:08am On Jun 30, 2014 |
kombats: A small kolanut is better than a gaint stone.its okro plant and not cassava. thanks |
Re: Some African Proverbs You Suppose To Know by Kaxmytex(m): 10:17am On Jun 30, 2014 |
No standing up and no sitting down 4 pesin wey swallow pestle.. Na d absence of cat wey make rat dey form king kong....... Pesin wey dem dey carry wife kum meet, im no nid 2 carry ladder all because say e wan peep... If wall no open, lizard no go form landlord pikin wey tok say im mama no go slip, make im 2 dey warm up 4 night vigil.... africa iz xo endowed wif proverbs....... PROUD 2 B AN AFRICAN |
Re: Some African Proverbs You Suppose To Know by Yemlizzy(f): 10:42am On Jun 30, 2014 |
I have never seen a peaceful meeting between salt and earthworm. I like this one. True! They are sworn enemies. 1 Like |
Re: Some African Proverbs You Suppose To Know by nitlad: 12:41pm On Jun 30, 2014 |
Pesin wen madt man kee im mama, if e see mekanik, e go pianti! |
Re: Some African Proverbs You Suppose To Know by nitlad: 12:46pm On Jun 30, 2014 |
Una waka neva reach na im make una dey yarn say una neva see squirrel wen get hunch-back, if una waka wella, una go see elephant wen dey do chinese get-up. |
Re: Some African Proverbs You Suppose To Know by nitlad: 12:49pm On Jun 30, 2014 |
If faya burn una, burn una pikin join, na una own una go first comot. |
Re: Some African Proverbs You Suppose To Know by Nobody: 12:50pm On Jun 30, 2014 |
Spread Ur pant well cos Chance no dey heaven again.. Pikin wey say im mama no go sleep mma Abasi im sef to sleep no go do am.. Person wey dey carry another person matter for im forehead like gala for go-slow e go heavy am.. |
Re: Some African Proverbs You Suppose To Know by nitlad: 12:52pm On Jun 30, 2014 |
Dem say pesin old pass you, you say na small, u fit take knife cut the small comot? 1 Like |
Re: Some African Proverbs You Suppose To Know by nitlad: 12:54pm On Jun 30, 2014 |
Dem give you free töto fück, you dey complain say e nor dey hairy. 2 Likes |
Re: Some African Proverbs You Suppose To Know by nitlad: 12:57pm On Jun 30, 2014 |
Dem give you juju wen go make you live for eternity, you say e nor work, shey you don die? 1 Like |
Re: Some African Proverbs You Suppose To Know by Nobody: 1:31pm On Jun 30, 2014 |
nitlad: Dem give you free töto fück, you dey complain say e nor dey hairy. |
Re: Some African Proverbs You Suppose To Know by Nobody: 1:37pm On Jun 30, 2014 |
FrancisTony: owww Such awfully big teeth u've got there. |
Re: Some African Proverbs You Suppose To Know by Nobody: 1:47pm On Jun 30, 2014 |
Nigellus_Hosan: You need an E-slap? |
Re: Some African Proverbs You Suppose To Know by ComrEmmanuel(m): 2:37pm On Jun 30, 2014 |
Charles chidera: AFRICAN PROVERBSCheck this out: https://www.nairaland.com/1792410/10-richest-people-africa-2014 |
Re: Some African Proverbs You Suppose To Know by old2boy(m): 6:40pm On Jun 30, 2014 |
Na pikin wey neva waka wey dey boast say im papa get the biggest farm |
Re: Some African Proverbs You Suppose To Know by CuteIbukun(f): 8:40pm On Jun 30, 2014 |
1)A thief that does money contribution is only hurrying for nothing,because the money the landlord is contributing who will carry it... 2)A child that said his father can not cook definately wants to hear the story of why his mother left the house 3)Flood can never jump gutter |
Re: Some African Proverbs You Suppose To Know by onexsegzy(m): 9:18pm On Jun 30, 2014 |
Africa is my fathers land Nigeria is my country o 1 Like |
Re: Some African Proverbs You Suppose To Know by lindee: 10:54am On Jul 01, 2014 |
[color=#550000][/color][b][/b] |
Re: Some African Proverbs You Suppose To Know by Christmasdon(m): 10:17pm On Jul 04, 2014 |
It's not Good to kick a man and show him where to fall. |
Re: Some African Proverbs You Suppose To Know by Rapmoney(m): 7:37am On Jul 05, 2014 |
Snake wey say na tortoise back e wan bite, na toothache go kill am. No mata how nyash make yanga reach, legs must still first am enter house 1 Like |
Prof. Paul Okumagba Crowned As Orosuen Of Okere Urhobo Warri, Delta State / Olomu: Where It’s Taboo For Pregnant Woman To Die / Oluwo Of Iwo Denied Rumour Of Not Allowed Into Vip Area At Eagles Square
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 32 |