Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,195,333 members, 7,957,882 topics. Date: Tuesday, 24 September 2024 at 11:03 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Another Dummy From The Village (832 Views)
When You Know The Snake Is Your Aunty From The Village (Photo) / How The Witches Follow You From The Village (photos) / When Your Cousin From The Village Visit And You Take Him To The Swimming Pool. (2) (3) (4)
(1) (Reply)
Another Dummy From The Village by wjstar(m): 9:09pm On Jun 30, 2014 |
Guy 1: Bros, abeg borrow me your phone to call my girlfriend, I no get credit now. Guy 2: No problem, just dey quick (hands phone to friend) Guy 1: Thank you guy. (dials girlfriend's number, makes a quick phone call and then returns happy and excited) Guy 1: O boy, this your phone na correct phone oh, shebi na bb? Guy 2: Yes oh, na blackberry smart phone. Guy 1: Kai, no wonder dem dey call am 'smart phone', the phone too know something, you believe say as I type my girlfriend number for your phone come dial am, the thing show the number as 'My love', how your phone use know say na my girlfriend I dey call na only God know; chei, this your phone smart no be small! |
(1) (Reply)
Ofego Talks About A Son A Father A Nigerian Police And A Soldier Man / Haha,see What Happened To My Best Friend Emma@the Hospital,a Must Read / What Can I Offer You? Akpors take long throat kill hungry visitor.
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7 |