Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,726 members, 7,809,774 topics. Date: Friday, 26 April 2024 at 02:38 PM

You Sabi Yab? Oya Enter Make We Test Muscle! - Nairaland / General (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / You Sabi Yab? Oya Enter Make We Test Muscle! (3288 Views)

Do U Think U Can Diss(yab)..come In Let's Av Fun / *******yab Thread******* / Yab Me If I Have Insulted U On Nairaland (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (Reply) (Go Down)

Re: You Sabi Yab? Oya Enter Make We Test Muscle! by cushycute(f): 8:52pm On Aug 01, 2014
DickDastardly: Btw, u sure say ur name no follow for the list of pipo wey Mr Sawyer, abi suya meet for hotel for lagos? cheesy

I have 5 fingers u know? The middle is for you cheesy cool btw I hope I don't get banned else would give u the whole hand
Re: You Sabi Yab? Oya Enter Make We Test Muscle! by DickDastardly(m): 8:55pm On Aug 01, 2014
Ur nyash-hole hair don grow long sotee children dey think say na monkey tail u get grin

Oya hit me!
Re: You Sabi Yab? Oya Enter Make We Test Muscle! by cushycute(f): 8:59pm On Aug 01, 2014
Uppercut![/quote]
tongue whole hand for neck cheesy
Re: You Sabi Yab? Oya Enter Make We Test Muscle! by cushycute(f): 9:06pm On Aug 01, 2014
DickDastardly: Ur nyash-hole hair don grow long sotee children dey think say na monkey tail u get grin

Oya hit me!



Dirty talk from a dirt filled mind. U better hide Nigeria waste management is on it way, make dem no dispose u cheesy
Re: You Sabi Yab? Oya Enter Make We Test Muscle! by cushycute(f): 9:12pm On Aug 01, 2014
embarassed do you have to leave so soon ? Awwwww and was about to poison the tea
Re: You Sabi Yab? Oya Enter Make We Test Muscle! by DickDastardly(m): 9:19pm On Aug 01, 2014
cushycute: embarassed do you have to leave so soon ? Awwwww and was about to poison the tea
Yeah, had to bail. Couldnt stand ur family pinsure tongue

Re: You Sabi Yab? Oya Enter Make We Test Muscle! by sainty2k3(m): 9:28pm On Aug 01, 2014
cushycute: Uppercut!
tongue whole hand for neck cheesy
Wowo girls a always try to make up for their lack of beauty by adding prefix or suffix to thier name e,g cushyCUTE. Na so u wowo reach, Nl self no fit upload ur picture.
Re: You Sabi Yab? Oya Enter Make We Test Muscle! by cushycute(f): 9:30pm On Aug 01, 2014
DickDastardly:
Yeah, had to bail. Couldnt stand ur family pinsure tongue

I for slap u but e go be animal abuse
Re: You Sabi Yab? Oya Enter Make We Test Muscle! by DickDastardly(m): 9:35pm On Aug 01, 2014
cushycute:

I for slap u but e go be animal abuse
Abeg no slap with bare hands o! Ebola is real, first wear glove. Still dey ponder upon how your name manage enter Mr Sawyer contacts list tongue
Re: You Sabi Yab? Oya Enter Make We Test Muscle! by DickDastardly(m): 9:39pm On Aug 01, 2014
Na wao!
You escape Shekau for Chibok, come go enter Mr Sawyer hand.
How manage? Had i known dey always come last, you for chill for sambisa small cheesy

1 Like

Re: You Sabi Yab? Oya Enter Make We Test Muscle! by DickDastardly(m): 9:42pm On Aug 01, 2014
sainty2k3:
Wowo girls a always try to make up for their lack of beauty by adding prefix or suffix to thier name e,g cushyCUTE. Na so u wowo reach, Nl self no fit upload ur picture.
You, your pinsure nko? Abi u no wan make we see your Shapeless pottash Head? cheesy

1 Like

Re: You Sabi Yab? Oya Enter Make We Test Muscle! by cushycute(f): 9:45pm On Aug 01, 2014
Abeg no slap with bare hands o! Ebola is real, first wear glove. Still dey ponder upon how your name manage enter Mr Sawyer contacts list tongue[/quote]

Won't lay a finger on u so as not to contract it . Moreover how did u get her? Did someone leave ur cage open? grin
Re: You Sabi Yab? Oya Enter Make We Test Muscle! by BoiledCorn: 9:45pm On Aug 01, 2014
dickdastardly, u suppose dey chop ban wella, which strings u dey pull.
Re: You Sabi Yab? Oya Enter Make We Test Muscle! by BoiledCorn: 9:46pm On Aug 01, 2014
cushycute: Abeg no slap with bare hands o! Ebola is real, first wear glove. Still dey ponder upon how your name manage enter Mr Sawyer contacts list tongue

Won't lay a finger on u so as not to contract it . Moreover how did u get her? Did someone leave ur cage open? grin
you are a lady, please stop.
Re: You Sabi Yab? Oya Enter Make We Test Muscle! by cushycute(f): 9:48pm On Aug 01, 2014
DickDastardly: Na wao!
You escape Shekau for Chibok, come go enter Mr Sawyer hand.
How manage? Had i known dey always come last, you for chill for sambisa small cheesy


smh, u mate dey bed
Re: You Sabi Yab? Oya Enter Make We Test Muscle! by DickDastardly(m): 9:49pm On Aug 01, 2014
BoiledCorn: dickdastardly, u suppose dey chop ban wella, which strings u dey pull.
If i venture lay hand on cocoa nut or pear, your name(boiledcunt) go be sorry tongue
Re: You Sabi Yab? Oya Enter Make We Test Muscle! by cushycute(f): 9:50pm On Aug 01, 2014
sainty2k3:
Wowo girls a always try to make up for their lack of beauty by adding prefix or suffix to thier name e,g cushyCUTE. Na so u wowo reach, Nl self no fit upload ur picture.


Oh ! Is that sainty ? Congrats boi , heard u went for a dog show and u won grin
Re: You Sabi Yab? Oya Enter Make We Test Muscle! by DickDastardly(m): 9:54pm On Aug 01, 2014
cushycute:


smh, u mate dey bed
U give up and i go to bed tongue
Re: You Sabi Yab? Oya Enter Make We Test Muscle! by DickDastardly(m): 9:56pm On Aug 01, 2014
Your face is so ugly that your tears run upwards and down the back of your head wen you cry grin

Re: You Sabi Yab? Oya Enter Make We Test Muscle! by cushycute(f): 9:56pm On Aug 01, 2014
BoiledCorn: you are a lady, please stop.

Boiled corn / maize u should tell that to dickdastardly. moreover if dare put mouth again I will Pop u and eat u while I watch movies with dickdastardly cheesy
Re: You Sabi Yab? Oya Enter Make We Test Muscle! by cushycute(f): 9:59pm On Aug 01, 2014
DickDastardly:
U give up and i go to bed tongue

Oh no u go to cage; u know u shouldn't be playing hide and seek now cos no one will look for u
Re: You Sabi Yab? Oya Enter Make We Test Muscle! by BoiledCorn: 10:00pm On Aug 01, 2014
cushycute:

Boiled corn / maize u should tell that to dickdastardly. moreover if dare put mouth again I will Pop u and eat u while I watch movies with dickdastardly cheesy
ok sir. have fun.

1 Like

Re: You Sabi Yab? Oya Enter Make We Test Muscle! by DickDastardly(m): 10:01pm On Aug 01, 2014
cushycute:

Boiled corn / maize u should tell that to dickdastardly. moreover if dare put mouth again I will Pop u and eat u while I watch movies with dickdastardly cheesy
I'm interesed in that part that said "watch movies with dickdastardly", but i must be on my full safety kit tongue

Ebola no dey show for face cheesy

Re: You Sabi Yab? Oya Enter Make We Test Muscle! by Lorlaahlozz: 10:03pm On Aug 01, 2014
;Dfunny thread


Pls dnt yab me oo..iono sabi as them dey yab..I just wan feed my eyes ni oo sad
Re: You Sabi Yab? Oya Enter Make We Test Muscle! by BoiledCorn: 10:05pm On Aug 01, 2014
Lorlaahlozz: ;Dfunny thread


Pls dnt yab me oo..iono sabi as them dey yab..I just wan feed my eyes ni oo sad
don worry, i dey ur back
Re: You Sabi Yab? Oya Enter Make We Test Muscle! by DickDastardly(m): 10:06pm On Aug 01, 2014
Lorlaahlozz: ;Dfunny thread


Pls dnt yab me oo..iono sabi as them dey yab..I just wan feed my eyes ni oo sad
Fine girl, u never even enter thread mess don dey smell, you chop rotten beans tongue
Re: You Sabi Yab? Oya Enter Make We Test Muscle! by fattbabakay(m): 10:09pm On Aug 01, 2014
cushycute:

Why u tell am say yoke when u know say if no be yolk e go be joke and if she no yoke she go burden. Btw u be awo boi?
Awo ke? U be #TeamOAU ??
Re: You Sabi Yab? Oya Enter Make We Test Muscle! by DickDastardly(m): 10:10pm On Aug 01, 2014
Lorlaahlozz: ;Dfunny thread


Pls dnt yab me oo..iono sabi as them dey yab..I just wan feed my eyes ni oo sad
Dat ur pinshure be like ur mama don catsh d stupid boi wen gi u belle cheesy

Re: You Sabi Yab? Oya Enter Make We Test Muscle! by cushycute(f): 10:10pm On Aug 01, 2014
DickDastardly:
I'm interesed in that part that said "watch movies with dickdastardly", but i must be on my full safety kit tongue

Ebola no dey show for face cheesy


Oh no can't even sit wit u! Checked out ur pictures and my opinion; u should get a lincense for being Ugly dude! I do fine dudes only
Re: You Sabi Yab? Oya Enter Make We Test Muscle! by cushycute(f): 10:13pm On Aug 01, 2014
fattbabakay: Awo ke? U be #TeamOAU ??

Oh yeah OAUsaysNO tins #Moremibabe grin
Re: You Sabi Yab? Oya Enter Make We Test Muscle! by DickDastardly(m): 10:17pm On Aug 01, 2014
cushycute:


Oh no can't even sit wit u! Checked out ur pictures and my opinion; u should get a lincense for being Ugly dude! I do fine dudes only
Fatality!

Re: You Sabi Yab? Oya Enter Make We Test Muscle! by Lorlaahlozz: 10:19pm On Aug 01, 2014
cushycute:

Oh yeah OAUsaysNO tins #Moremibabe grin
cwiously me 2

(1) (2) (3) (4) (5) (Reply)

Battle Of The Nairaland Hotties {WEEK 1} / A Very Fatal Accident At Tombia Amassoma Road In Yenagoa Bayelsa State / Naija Babes Are the Most Beautiful

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 31
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.