Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,193,943 members, 7,952,802 topics. Date: Thursday, 19 September 2024 at 02:02 AM

You Sabi Yab? Oya Enter Make We Test Muscle! - Nairaland / General (4) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / You Sabi Yab? Oya Enter Make We Test Muscle! (3373 Views)

Do U Think U Can Diss(yab)..come In Let's Av Fun / *******yab Thread******* / Yab Me If I Have Insulted U On Nairaland (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (Reply) (Go Down)

Re: You Sabi Yab? Oya Enter Make We Test Muscle! by Nobody: 10:46pm On Aug 01, 2014
Lorlaahlozz: u think I resemble u wey dey use cheap stuff..nd shine ur eyes wella no b SG dey there tongue
I no yab again..till tmao
Re: You Sabi Yab? Oya Enter Make We Test Muscle! by DickDastardly(m): 10:47pm On Aug 01, 2014
#TeamFineBoyNoPimple kiss
Re: You Sabi Yab? Oya Enter Make We Test Muscle! by Lorlaahlozz: 10:48pm On Aug 01, 2014
[quote author=cushycute][/quote]said I'm also in oau
Re: You Sabi Yab? Oya Enter Make We Test Muscle! by DickDastardly(m): 10:48pm On Aug 01, 2014
Xtarxhyne: I no yab again..till tmao
Or u don take style gif up cheesy
Re: You Sabi Yab? Oya Enter Make We Test Muscle! by DickDastardly(m): 10:50pm On Aug 01, 2014
3girls Vs 1guy?

Abeg make i take style waka go sleep b4 una go rape me here raw cheesy
Re: You Sabi Yab? Oya Enter Make We Test Muscle! by cushycute(f): 10:51pm On Aug 01, 2014
wink
@lorlaahlolz do u know u can be a model? Make up does wonders cheesy
Re: You Sabi Yab? Oya Enter Make We Test Muscle! by Nobody: 10:52pm On Aug 01, 2014
DickDastardly:
Or u don take style gif up cheesy
no naa
Re: You Sabi Yab? Oya Enter Make We Test Muscle! by cushycute(f): 10:52pm On Aug 01, 2014
DickDastardly: 3girls Vs 1guy?

Abeg make i take style waka go sleep b4 una go rape me here raw cheesy


No tell me say ur energy no reach half ur mouth. Ure born lippy and not dicky so change ur moniker o
Re: You Sabi Yab? Oya Enter Make We Test Muscle! by DickDastardly(m): 10:53pm On Aug 01, 2014
cushycute: wink
@lorlaahlolz do u know u can be a model? Make up does wonders cheesy
With that her ijaw canoe head ? angry tongue
Re: You Sabi Yab? Oya Enter Make We Test Muscle! by Nobody: 10:53pm On Aug 01, 2014
DickDastardly: 3girls Vs 1guy?

Abeg make i take style waka go sleep b4 una go rape me here raw cheesy
wetin dey won molest..u wey b say na cock u dey compete wit
Re: You Sabi Yab? Oya Enter Make We Test Muscle! by DickDastardly(m): 10:55pm On Aug 01, 2014
cushycute:


No tell me say ur energy no reach half ur mouth. Ure born lippy and not dicky so change ur moniker o
I've dug several toilets today, so the last three wont kill me. How about digging your septic tank tomorrow? cheesy
Re: You Sabi Yab? Oya Enter Make We Test Muscle! by DickDastardly(m): 10:56pm On Aug 01, 2014
Xtarxhyne: wetin dey won molest..u wey b say na cock u dey compete wit
Hahahahahaha

Fatality!
Re: You Sabi Yab? Oya Enter Make We Test Muscle! by Nobody: 10:59pm On Aug 01, 2014
DickDastardly:
Hahahahahaha

Fatality!
gudnyt grin
Re: You Sabi Yab? Oya Enter Make We Test Muscle! by DickDastardly(m): 10:59pm On Aug 01, 2014
Xtarxhyne: wetin dey won molest..u wey b say na cock u dey compete wit
Dont tell me u are currently putting up with a 10seconds bf? Wtf! grin
Re: You Sabi Yab? Oya Enter Make We Test Muscle! by DickDastardly(m): 10:59pm On Aug 01, 2014
Xtarxhyne: gudnyt grin
Kk
Re: You Sabi Yab? Oya Enter Make We Test Muscle! by iceberylin(m): 11:01pm On Aug 01, 2014
Who wana Diss with me

its been a while
Re: You Sabi Yab? Oya Enter Make We Test Muscle! by fattbabakay(m): 11:03pm On Aug 01, 2014
DickDastardly:
From your monicker, i guess u look more like that GEJ's fat bloated foster son cheesy

How u dey battle obesity naa? tongue
L0L...From ur nick m sure ur d!ick won't be longer dan a match stick and fatter dan a cigarette tongue ...Hw ur babe(s) dey cope na ??
Re: You Sabi Yab? Oya Enter Make We Test Muscle! by fattbabakay(m): 11:05pm On Aug 01, 2014
Lorlaahlozz: said I'm also in oau
OAU peeps taking over!
Re: You Sabi Yab? Oya Enter Make We Test Muscle! by DickDastardly(m): 11:06pm On Aug 01, 2014
fattbabakay: L0L...From ur nick m sure ur d!ck won't be longer dan a match stick and fatter dan a cigarette tongue ...Hw ur babe(s) dey cope na ??
Hahahahaha!
But no forget say fat pipo prik dey always be like small pikin last finger grin
Re: You Sabi Yab? Oya Enter Make We Test Muscle! by fattbabakay(m): 11:06pm On Aug 01, 2014
iceberylin: Who wana Diss with me

its been a while
*draws line* If dem born u well,cross d line! tongue
Re: You Sabi Yab? Oya Enter Make We Test Muscle! by fattbabakay(m): 11:08pm On Aug 01, 2014
DickDastardly:
Hahahahaha!
But no forget say fat pipo prik dey always be like small pikin last finger grin
l0l...u neva see d'ick of person wey fat + tall... Na dem dey snatch d wives of niggaz like u tongue
Re: You Sabi Yab? Oya Enter Make We Test Muscle! by iceberylin(m): 11:09pm On Aug 01, 2014
fattbabakay: *draws line* If dem born u well,cross d line! tongue
what kind of yeye name be this....
Lowest iq eva..olodo
Re: You Sabi Yab? Oya Enter Make We Test Muscle! by DickDastardly(m): 11:09pm On Aug 01, 2014
iceberylin: Who wana Diss with me

its been a while
Return the bag wey u snatch carry for that pinsure, make the owner no go swear for u. angry
Btw, are u related to late sam loko tongue
Re: You Sabi Yab? Oya Enter Make We Test Muscle! by fattbabakay(m): 11:09pm On Aug 01, 2014
cushycute:

Oh yeah OAUsaysNO tins #Moremibabe grin
Moremi Babe?? *Picks Race* I hear history say una fit break man pikkin prik o!!! grin
Re: You Sabi Yab? Oya Enter Make We Test Muscle! by Nobody: 11:11pm On Aug 01, 2014
DickDastardly:
Dont tell me u are currently putting up with a 10seconds bf? Wtf! grin
beta Dan ur ashawo 10kobo
Re: You Sabi Yab? Oya Enter Make We Test Muscle! by iceberylin(m): 11:12pm On Aug 01, 2014
DickDastardly:
Return the bag wey u snatch carry for that pinsure, make the owner no go swear for u. angry
Btw, are u related to late sam loko tongue
Ask, your mum she go reveal the truth say Okon na ur papa and Ibu na ur Uncle
Re: You Sabi Yab? Oya Enter Make We Test Muscle! by fattbabakay(m): 11:13pm On Aug 01, 2014
iceberylin:
what kind of yeye name be this....
Lowest iq eva..olodo
check out ur pix and take a somewhat fixed gaze,thengoogle the pix of a monkey...If u dnt sight some familiarities,den u're assumed blind!!! tongue
Re: You Sabi Yab? Oya Enter Make We Test Muscle! by BoiledCorn: 11:14pm On Aug 01, 2014
Make una dey yab, make I dey laugh

1 Like

Re: You Sabi Yab? Oya Enter Make We Test Muscle! by DickDastardly(m): 11:15pm On Aug 01, 2014
Xtarxhyne: beta Dan ur ashawo 10kobo
No now, i import chics from China and Hongkong cool

Btw, allow me to initiate impeachment proceedings against that ur 10seconds non-performing 2inch-dicked rooster boyfriend of yours cheesy
Re: You Sabi Yab? Oya Enter Make We Test Muscle! by DickDastardly(m): 11:17pm On Aug 01, 2014
fattbabakay: check out ur pix and take a somewhat fixed gaze,thengoogle the pix of a monkey...If u dnt sight some familiarities,den u're assumed blind!!! tongue
Dayuuuum!

FATALITY!
Re: You Sabi Yab? Oya Enter Make We Test Muscle! by Lorlaahlozz: 11:17pm On Aug 01, 2014
fattbabakay: OAU peeps taking over!
lol..na oau dey do aro pass naa
Re: You Sabi Yab? Oya Enter Make We Test Muscle! by DickDastardly(m): 11:18pm On Aug 01, 2014
Nellagold, abeg i take god beg u, return that ur grand mama scarf. She dey find am since

1 Like

(1) (2) (3) (4) (5) (Reply)

Burial Of Late Rt Hon. Obong Okon Uwah (pictures) / Naija Babes Are the Most Beautiful / Need Postgraduate Medical College O/G Primaries Material

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 27
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.