Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,195,081 members, 7,957,035 topics. Date: Tuesday, 24 September 2024 at 05:27 AM |
Nairaland Forum / Science/Technology / Phones / Common Languages Before Answering Calls (33030 Views)
Why Do We usually fail to make Use of An Answering Machine Or Voicemail / Reason We All Say 'Hello' When Answering Phone Calls (Photo) / Answering Mobile Phones? (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (Reply) (Go Down)
Re: Common Languages Before Answering Calls by Nobody: 7:38pm On Aug 12, 2014 |
urhoboman: AREA!!! I sight u bro. i hail ur ministry |
Re: Common Languages Before Answering Calls by AdeniyiA(m): 7:43pm On Aug 12, 2014 |
urhoboman: Unlike me wey get stingy frnds, dem nor dey call person xcept whatsapping nd BBM. If my phones ring, I dey happy to pick am, even if itz airtel service machine dat calls me, I do pick it nd greet the machine. i sure say u go dey greet ATM say thank u after 'vomiting' money for u #Urhobomanindeed |
Re: Common Languages Before Answering Calls by Mcweber(m): 7:44pm On Aug 12, 2014 |
if na call from gal wey I follow play match recently, na to dey pray make no be say na "I think I'm pregnant" I go hear at the oda end |
Re: Common Languages Before Answering Calls by toniobyke(m): 7:47pm On Aug 12, 2014 |
God dis girl again |
Re: Common Languages Before Answering Calls by jericco1(m): 7:49pm On Aug 12, 2014 |
oluyemisee: At last dis fone manage ring why not give me ur no, so That I'd be flashin ya time - time. 1 Like |
Re: Common Languages Before Answering Calls by Nobody: 7:50pm On Aug 12, 2014 |
urhoboman: Unlike me wey get stingy frnds, dem nor dey call person xcept whatsapping nd BBM. If my phones ring, I dey happy to pick am, even if itz airtel service machine dat calls me, I do pick it nd greet the machine.you too much. |
Re: Common Languages Before Answering Calls by shadowwalker201: 7:50pm On Aug 12, 2014 |
yh so true [img]http://www.?aff=391[/img] |
Re: Common Languages Before Answering Calls by smite(m): 7:51pm On Aug 12, 2014 |
I guess from most comments here you guys don't own business lines! |
Re: Common Languages Before Answering Calls by Saraha1(f): 7:54pm On Aug 12, 2014 |
Mine is ; who !!!!!!!.By the time I check msot time I hissed or put the call on silent and start thinking should I pick the call or not? But once a call comes in and I picked immediately, then such fellow must be a friend I value. 1 Like |
Re: Common Languages Before Answering Calls by Ularimma(f): 7:54pm On Aug 12, 2014 |
Who sabi me hehehehehe 1 Like |
Re: Common Languages Before Answering Calls by omoadeleye(m): 7:57pm On Aug 12, 2014 |
I will hiss... den say... werey woh tun ni eleyi? (who be dat mad person) lol.. sumtym my mom, den I quickly say in my mind "God forgive me oo, my mama no be werey o" |
Re: Common Languages Before Answering Calls by OsoDupe(f): 8:00pm On Aug 12, 2014 |
Ah ha, this one remember me today(then I remember mtn dey give people call bonus) I no go pick am. If na my ex- this one remember me today, his girlfriend don leave am? 1 Like |
Re: Common Languages Before Answering Calls by Chlorin: 8:06pm On Aug 12, 2014 |
Ohwoh! Allow persn 2 rest nah! I go fraund ma face nd pic d call wt a dip voice, hel0! |
Re: Common Languages Before Answering Calls by makzeze: 8:09pm On Aug 12, 2014 |
Una no dey leave person rest! I go off my phone walai. |
Re: Common Languages Before Answering Calls by megabyte2(f): 8:16pm On Aug 12, 2014 |
urhoboman: Unlike me wey get stingy frnds, dem nor dey call person xcept whatsapping nd BBM. If my phones ring, I dey happy to pick am, even if itz airtel service machine dat calls me, I do pick it nd greet the machine. |
Re: Common Languages Before Answering Calls by Emmybreezy(m): 8:20pm On Aug 12, 2014 |
I go happy pick my fone d fone self done tire 4me cos in no dey ring |
Re: Common Languages Before Answering Calls by blezzinq(f): 8:21pm On Aug 12, 2014 |
Tbillz: In Nigeria its already a norm to make strange comments or reaction before picking Up incoming calls, as a typical nigerian my comments are,"ohhh! That must b my elder sist again" am new in NL pls welcm moi. 1 Like |
Re: Common Languages Before Answering Calls by Nobody: 8:30pm On Aug 12, 2014 |
*Casually* Who be this one again *Business* Hope cheese go come-out of this call* *Unknown no* How dis one take get my no, nah unknown no dey call me so * *Regular callers* Ohhoooooo make dis people leave me nahh *Close Pals* choi this stranger remmember me today *rfghjftuidrjij * All this kpians people, make dem just lea?e me o *Nairalanders* all these nairaland worriors don dey call person again |
Re: Common Languages Before Answering Calls by Nobody: 8:32pm On Aug 12, 2014 |
If I'm doing the 'looonnngg thing'... "who da fuq?" "Who be dis na?"...unknown number "Aawwwww..." my BestEverything, chai... but he no dey call ooo... "Ogbeni, go get laid..."... my boss, he is single and 43 "O ma blow ni, wetin concern me and you na"... stingy mudafukaas "Ope ooooo"... na laff go follow...u know who e be na. "Daddy mi nowwww...".... my dad "Iya yi tun de oo.." my mum.. Anyhow, I hardly talk on phone, e dey tire me jo... |
Re: Common Languages Before Answering Calls by stabledoc(m): 8:35pm On Aug 12, 2014 |
I usually say: "Who dey sell ice-cream".... my ringtone sound as such 2 Likes |
Re: Common Languages Before Answering Calls by Nobody: 8:36pm On Aug 12, 2014 |
I ws expecting sumone to say dis Waspy: U no get Boyfriend Ni? 1 Like |
Re: Common Languages Before Answering Calls by bootstrap(m): 8:38pm On Aug 12, 2014 |
I really dnt say anything befor I pick my calls.... I usually play a game of guessing the caller in my head befor I chk it.... makes me smile whenever I am right.. (and I am almost always right. Pops: pick immediately and.. " goodevening sir" ( Its always evening) Boss: I take a deep breath, *official voice* let it ring for abt 5secs then " Goodday sir" Chic: Look at it.. let it ring for abt 7 to 10 secs, take a deep breath then..*Deep voice*.. "Hello Evelyn" My guys.. "Hey sup" Unknown number.. let it ring for abt 10 secs then * formal voice... Hello goodday 2 Likes |
Re: Common Languages Before Answering Calls by winner01(m): 8:39pm On Aug 12, 2014 |
My grand ma b4 looking at the caller would say "Oluwa ba o wi" 2 Likes |
Re: Common Languages Before Answering Calls by Nobody: 8:40pm On Aug 12, 2014 |
I ws expecting sumone to say dis U no get Boyfriend Ni?[/quote] |
Re: Common Languages Before Answering Calls by ddooskie(m): 9:03pm On Aug 12, 2014 |
1st fone rings; Ta lo ku?(who died?) Ta lo mon ri(who knows me?) 2nd phone rings; oh sweerie ...only one person calls me on it. |
Re: Common Languages Before Answering Calls by Nobody: 9:10pm On Aug 12, 2014 |
"ah! kilode now! you people should leave me o , abeg. i will turn off my phone ooo!" then i mute it and go on with my activities. i really hate phonecalls these days. |
Re: Common Languages Before Answering Calls by justplainpaul(m): 9:17pm On Aug 12, 2014 |
'Who know me?' |
Re: Common Languages Before Answering Calls by Seunsherif(m): 9:19pm On Aug 12, 2014 |
ta lo mo mi. who knows me ta lon fowo pemi. who is calling with money, asin credit |
Re: Common Languages Before Answering Calls by Sylverbox(m): 9:21pm On Aug 12, 2014 |
Ah! So I still get phone? 1 Like |
Re: Common Languages Before Answering Calls by Nobody: 9:26pm On Aug 12, 2014 |
Taiye4Christ: Who remember me today?This is exactly wat i use to say... 1 Like |
Re: Common Languages Before Answering Calls by michealade(m): 9:34pm On Aug 12, 2014 |
robinicule: my phone doesnt ring....d only pple dat calls is mom and sleepwalai...dis days na me dey call!I dn tire.And dose crazy airtel go dey call me like say na moni dem wan gimme |
Re: Common Languages Before Answering Calls by Chammypresh1(f): 9:39pm On Aug 12, 2014 |
Dis one dis one is calling me today,wetin e wan collect again/ adikwa m safe?(am i safe) |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (Reply)
Look At These Funny Wifi Names , Share Yours / Infinix Note 7 Review After 2 Weeks Of Use / Internet Outages Experienced In Nigeria Over Damage Of 3 Undersea Cables
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 35 |