Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,688 members, 7,955,591 topics. Date: Sunday, 22 September 2024 at 09:59 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Family / So No Where 2 Find A Clique To Join (615 Views)
Seven Types Of Guys In A Bro Clique / He Want Me To Join Him In The State Without Our Kid!! / I Beg You's To Join Me in Praising and thanking God (2) (3) (4)
So No Where 2 Find A Clique To Join by fubbyy(m): 8:26pm On Aug 22, 2014 |
Please am looking for armed robbers to join,bank robbers,road blockers,kidnappers Please I seriously believe one of you must have a contact but doesn't want to give because its risk, am not a force man neither am I joking, am just a guy who is about committing suicide because of his condition but later rethink and decided to do what ever he see, please help me |
Re: So No Where 2 Find A Clique To Join by Nobody: 8:39pm On Aug 22, 2014 |
Re: So No Where 2 Find A Clique To Join by Nobody: 8:45pm On Aug 22, 2014 |
This guy, you still dey alive ? I think say you for don join amu robbers Tay Tay and dem don kpai you. Why the bad ones no dey die sef . Anyway, look for uncompleted building around you. You fit find guys wey dey smoke igbo. Take some wraps, buy some for them. Dem go carry you join small click wey dey snatch bags. Following the ones wey dey snatch car. You progress from there. |
Re: So No Where 2 Find A Clique To Join by fubbyy(m): 8:59pm On Aug 22, 2014 |
Chillisauce: This guy, you still dey alive ? I think say you for don join amu robbers Tay Tay and dem don kpai you.my guy am not just joking, am serious |
Re: So No Where 2 Find A Clique To Join by Dygeasy(m): 11:06pm On Aug 22, 2014 |
fubbyy: my guy am not just joking, am seriousThat's the best advice na. Abi you think say you fit just blow like that? Na somewhere you go start o. |
Re: So No Where 2 Find A Clique To Join by Idowuogbo(f): 11:15pm On Aug 22, 2014 |
fubbyy: my guy am not just joking, am seriousSend your cv to Shekau. |
Re: So No Where 2 Find A Clique To Join by mumumugu(m): 11:51pm On Aug 22, 2014 |
join etisalat easy cliq |
Re: So No Where 2 Find A Clique To Join by crackhaus: 2:07pm On Aug 23, 2014 |
(1) (Reply)
Are You A Parent? 10 Things You Should Never Say To Your Kids / Kids: To Have 'em Or Not? / Family Demands Release Of Son Who Is Alleged To Have Murdered His Father
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 16 |