Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,195,281 members, 7,957,722 topics. Date: Tuesday, 24 September 2024 at 06:24 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / My China Phone For Sale! Who Go Buy? (948 Views)
My China Phone Problem (pls Who Wan Buy?) Dont Laugh Alone Ooo / Me And My China Phone! / Tips To Know If Your Phone Is A China Phone (2) (3) (4)
(1) (Reply)
My China Phone For Sale! Who Go Buy? by taurus21: 12:49am On Sep 17, 2014 |
My Blackberry don chop my money tire, na him I come vex yestaday sell am, come take some money buy China phone! Now am in bigger trouble!!! 1. E go full after 3 minutes of charging. 2. The phone get TV, Touch screen, Nailcutter, Firelighter etc. 3. I fit write Text message with a toothpick sef. 4. The spelling get mistakes e.g NokLa, blackderry, i-pon, samswag etc. 5. When aeroplane pass e go record"One missed Call". 6. When a big car horn; e go show"Charger connected" 7. When Chinese man pass e go show:"One Bluetooth device found" 8. When fine lady waka pass, e go show "WiFi On" 9. When ugly lady waka pass, e go show, "Virus detected" Abeg I wan sell am! Who wan buy ooo?Even as I dey find buyer, e dey show me for screen say "No contact found" Ha baaaaaaa! 1 Like 1 Share |
Re: My China Phone For Sale! Who Go Buy? by overthrow(m): 8:41am On Sep 17, 2014 |
taurus21: My Blackberry don chop my money tire, na him I come vex yestaday sell am, come take some money buy China phone! Now am in bigger trouble!!!
|
(1) (Reply)
If You Were The Man!!what Will Be Ur Next Move / 100+ Photos Of People Seen In A Walmart Store / How Una See Am ?
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10 |