Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,312 members, 7,954,249 topics. Date: Friday, 20 September 2024 at 03:22 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Culture / Some Nigerian Proverbs – In PIDGIN (41770 Views)
Some Nigerian Ethnic Groups And Their Dressing Styles (pictures) / Edo State Proverbs In All Dialects With Translation(s) / Nigerian Proverbs (in English) (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (Reply) (Go Down)
Re: Some Nigerian Proverbs – In PIDGIN by tigonana: 1:51pm On Dec 07, 2014 |
Dem dey call blind man he say he dey sleep,if he no sleep nko wettin he dey see. 2 Likes 1 Share |
Re: Some Nigerian Proverbs – In PIDGIN by lovinhubby2wife(m): 1:51pm On Dec 07, 2014 |
yes o happy sunday 1 Like 1 Share |
Re: Some Nigerian Proverbs – In PIDGIN by Firefire(m): 1:52pm On Dec 07, 2014 |
see with picture below 11 Likes
|
Re: Some Nigerian Proverbs – In PIDGIN by ahnie: 1:52pm On Dec 07, 2014 |
them no tell pikin make he no get big teeth,suffar make he get kpomo to cover am. 3 Likes |
Re: Some Nigerian Proverbs – In PIDGIN by stano2(m): 1:52pm On Dec 07, 2014 |
Eye wey dey cry the see road 1 Like |
Re: Some Nigerian Proverbs – In PIDGIN by zonax(m): 1:53pm On Dec 07, 2014 |
Lol. Funny |
Re: Some Nigerian Proverbs – In PIDGIN by ahnie: 1:53pm On Dec 07, 2014 |
na co-operation naim make rice full for inside POT. 3 Likes |
Re: Some Nigerian Proverbs – In PIDGIN by Sultanchidi(m): 1:53pm On Dec 07, 2014 |
Na wetin man sew he go wear oh 1 Like |
Re: Some Nigerian Proverbs – In PIDGIN by Nobody: 1:54pm On Dec 07, 2014 |
Person wen say my water no go boil, them no go light stove for him village. 3 Likes |
Re: Some Nigerian Proverbs – In PIDGIN by kings49(m): 1:54pm On Dec 07, 2014 |
Abeg who get BB charger pin mouth?? |
Re: Some Nigerian Proverbs – In PIDGIN by pat077: 1:55pm On Dec 07, 2014 |
Prick pass prick publicenemy: |
Re: Some Nigerian Proverbs – In PIDGIN by ahnie: 1:56pm On Dec 07, 2014 |
if yoruba people no get marks for face like TIGER...them for no like oilly soup. Disclaimer...abeg na JOKE ooo. 1 Like |
Re: Some Nigerian Proverbs – In PIDGIN by Firefire(m): 1:56pm On Dec 07, 2014 |
monkey no fine, en mama like am 2 Likes |
Re: Some Nigerian Proverbs – In PIDGIN by Dreambeat: 1:57pm On Dec 07, 2014 |
Dem no dey tell blind man say war don start 2 Likes |
Re: Some Nigerian Proverbs – In PIDGIN by pat077: 1:58pm On Dec 07, 2014 |
Persin way say Buhari no go win next election must dey ready to console ham 2 Likes |
Re: Some Nigerian Proverbs – In PIDGIN by Firefire(m): 1:58pm On Dec 07, 2014 |
Wetin concern agbero with overload? walker walker pikin, go cool down when e carry bele Person wey madman don bite before if im see mechanic he go take off 12 Likes |
Re: Some Nigerian Proverbs – In PIDGIN by Dreambeat: 2:00pm On Dec 07, 2014 |
Dog wey wan lost no dey hear hunter whistle. One day monkey go go market,e no go return 3 Likes |
Re: Some Nigerian Proverbs – In PIDGIN by anath(m): 2:01pm On Dec 07, 2014 |
Work nor dy nor dy na make person papa join police. 3 Likes |
Re: Some Nigerian Proverbs – In PIDGIN by Nobody: 2:01pm On Dec 07, 2014 |
Pikin wey dey chop bone for him mama belly, if they born am nkoh?. Na heavy metal him go day Chop.. Anything wey happen for Valley fit happen for mountain... If old woman no siddon well, comot your eyes.. As goat take stand na so dem go price am.. 2 Likes |
Re: Some Nigerian Proverbs – In PIDGIN by Vivipop(f): 2:02pm On Dec 07, 2014 |
Lol,funny proverbs in pidgin. I love pidgin even though I don't do well in it. @papiwata, "The run when buffalo run after wey hunter shoot am wound, na to save him own life TOGETHER with hunter life, make am dey run." I don't get this,do you mind explaining, please? 2 Likes |
Re: Some Nigerian Proverbs – In PIDGIN by happyzed0(f): 2:02pm On Dec 07, 2014 |
Lizard. jump down 4rm iroko tree look left n right say. If no body praise me I go praise my self 2 Likes 1 Share |
Re: Some Nigerian Proverbs – In PIDGIN by TheAcada: 2:04pm On Dec 07, 2014 |
Gigmasters.com.ng
|
Re: Some Nigerian Proverbs – In PIDGIN by philusaau(f): 2:05pm On Dec 07, 2014 |
Eye wen dey cry de see road ohh 1 Like 1 Share |
Re: Some Nigerian Proverbs – In PIDGIN by slawal2(m): 2:05pm On Dec 07, 2014 |
[color=#990000][/color] I like pidgin 1 Like |
Re: Some Nigerian Proverbs – In PIDGIN by daxon001(m): 2:05pm On Dec 07, 2014 |
Dis na comfam thread 4 dis correct sunday. make i sunsh una some. -i get am b4 no b property. -no mata how u wash yansh,e go still smell. -Sunday wey go sweet,na Friday we go know. -ond day,monkey go go market e no go return. api sunday ma peepu. 7 Likes |
Re: Some Nigerian Proverbs – In PIDGIN by brainb0xx(m): 2:05pm On Dec 07, 2014 |
No matter hw u shake am reach... D last drop of ur piss belong to ya boxers... 13 Likes 1 Share |
Re: Some Nigerian Proverbs – In PIDGIN by maylisa(f): 2:06pm On Dec 07, 2014 |
donmalcolm21:guy u funny die |
Re: Some Nigerian Proverbs – In PIDGIN by okeyokeyjah(m): 2:06pm On Dec 07, 2014 |
Dey say Monkey fast Monkey fast, na becus tree near each orther 11 Likes 1 Share |
Re: Some Nigerian Proverbs – In PIDGIN by seagulsntrawler: 2:07pm On Dec 07, 2014 |
Monkey sabi jump from tree to tree but na the one wey near pass he fit take try am. Pikin wey carry bald head come dis life, na headache go worry am die. 3 Likes |
Re: Some Nigerian Proverbs – In PIDGIN by daxon001(m): 2:07pm On Dec 07, 2014 |
Firefire:E depend on d pikin sha. |
Re: Some Nigerian Proverbs – In PIDGIN by osasyankee(m): 2:07pm On Dec 07, 2014 |
piss wey u hold from travell to your house, na when you reach toilet him go catch you pass, sotey you fit piss for body before you remove your clothes. 7 Likes |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (Reply)
Kano Monarch, Dahiru Abba, Shot Dead / Photos From Ikwerre Bicycle Carnival, Rivers State / Bride Price: Man Slams African Parents, Says "I'm Not Paying"
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 16 |