Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,411 members, 7,954,629 topics. Date: Saturday, 21 September 2024 at 03:11 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Dating And Meet-up Zone / Iice Can I Meet You? (56780 Views)
Iice Can I Meet You? / Iice Can I Meet You? / Iice Can I Meet You? (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (100) (Go Down)
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 10:58pm On Jan 31, 2009 |
she will get well soon she knows the three both of us loves her very much Brash i nefa see am o since he carry money say hin dey go market three days ago he nefa return make we put ad for tv and radio? i am fine my loff missed you |
Re: Iice Can I Meet You? by ikamefa(f): 11:00pm On Jan 31, 2009 |
mukina2: gbam! " " BRASHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHH! wey you? missed yah too |
Re: Iice Can I Meet You? by dayokanu(m): 4:50am On Feb 01, 2009 |
where is Mukina |
Re: Iice Can I Meet You? by ajadrage: 9:45pm On Feb 01, 2009 |
hello, are you there? |
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 9:50pm On Feb 01, 2009 |
Dayo wetin Ajaddddddddddddddddddd wey my husband? mulus? kiss am for me o |
Re: Iice Can I Meet You? by ajadrage: 9:52pm On Feb 01, 2009 |
O girl, u more than do the work finish, many kudos meeeeeeen |
Re: Iice Can I Meet You? by ajadrage: 10:02pm On Feb 01, 2009 |
Why u blushing girl, if I venture tell dis people the strategic action u take just now, dem no go believe say u fit blush oh |
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 10:10pm On Feb 01, 2009 |
where? oya wey my share? i sabi beat you o like liverpool beat cheksli |
Re: Iice Can I Meet You? by ajadrage: 10:15pm On Feb 01, 2009 |
Ok, na 10% oh , at least na so dem dey do am here |
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 10:20pm On Feb 01, 2009 |
i want 90% |
Re: Iice Can I Meet You? by ajadrage: 10:25pm On Feb 01, 2009 |
90 whaaaaaaaaaaaat!!!+&%#@!@#!!>,<<%^&*? na wah for u oh, u no just dey sorry for person at all |
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 10:26pm On Feb 01, 2009 |
na me you dey talk to abi? infact na 100% i want or else the katana go come out |
Re: Iice Can I Meet You? by ajadrage: 10:29pm On Feb 01, 2009 |
na lie, those guys for davos in swiss, dem dey reason say no be katana go dey solve matter agin, u never hear? |
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 10:33pm On Feb 01, 2009 |
when my katan cut you into 9 pieces you go know |
Re: Iice Can I Meet You? by ajadrage: 10:37pm On Feb 01, 2009 |
Nine pieces, why nine na, I got like twenty nine thousand lives in me meeeeeeeeeeen , katana no dey work again, u berra find some more potent weaponry. . . |
Re: Iice Can I Meet You? by ikamefa(f): 5:34am On Feb 02, 2009 |
hummmmmmmmmmmmmm |
Re: Iice Can I Meet You? by ikamefa(f): 10:32pm On Feb 02, 2009 |
hummmmmmmmmmmm so all of una dey run abi? muki, brash? iice? una dey pose and denge? abi? na wah oh |
Re: Iice Can I Meet You? by MrCrackles(m): 10:58pm On Feb 02, 2009 |
IkaA Na u wey i find go Mushin Which road u pass come here? Mukii Nor try me oo I cook today with Maggi IICE I don miss u die, where u dey naw? I get picshurr with pink socks, u wan see? |
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 11:00pm On Feb 02, 2009 |
ikaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa Brash wey my change? since you go market, you nefa bring my change try give me my change o make persin nor wound here tonite |
Re: Iice Can I Meet You? by ikamefa(f): 11:02pm On Feb 02, 2009 |
MrCrackles: for which side? i don tanda since in front of mallam Bature kiosk dey wait una! muki you wan wound brash? yayyyyyyyyyyyyyyyyyy! make i go find , chair! |
Re: Iice Can I Meet You? by MrCrackles(m): 11:05pm On Feb 02, 2009 |
ikamefa: IkaA I pass Malam Bature, ask am, him talk say u enter house, i buy kolanut, dey wait make u comot but u no gree Why Muki go wound me? She go wounjure herself ooo Mukii U wan wound? Which change? If i catch you, na to force-kiss u! IICE Best wishes laydee |
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 11:10pm On Feb 02, 2009 |
Ika nor hold me o Brahs give me my change, you left here 4 days ago to go to market you con today with nothing. give me my change o. make neighbours nor hear us |
Re: Iice Can I Meet You? by ikamefa(f): 11:12pm On Feb 02, 2009 |
mukina2: hold you ke! abeg carry go!!!!!! brash berra run! this gal don vex pass anything oh! |
Re: Iice Can I Meet You? by MrCrackles(m): 11:22pm On Feb 02, 2009 |
ikamefa: I don gbeja tey tey!! Mukii na case |
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 11:24pm On Feb 02, 2009 |
i go wound am oh brash comot o my change? talk oh |
Re: Iice Can I Meet You? by ikamefa(f): 9:44pm On Feb 04, 2009 |
" "
|
Re: Iice Can I Meet You? by MrCrackles(m): 2:16pm On Feb 05, 2009 |
IkaaaaaaaA Mukina IICE |
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 4:19pm On Feb 05, 2009 |
Ika Ika Ika Ika you nor go kill me laydee i luff you i loff you i loff get better soon brashy |
Re: Iice Can I Meet You? by ajadrage: 12:03am On Feb 06, 2009 |
Muki baby, make una introduce me na, all these crackers and brashness people, e be like we dey different frequency. We needs to get connected somehow seeing that Iice has decided to go AWOL Abi? How u see am? |
Re: Iice Can I Meet You? by ajadrage: 12:04am On Feb 06, 2009 |
Even Ika sef, na by mistake naim we dey take see body for here, na wa oh |
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 12:07am On Feb 06, 2009 |
Iice go Japan, she go buy things for us brash na mama's lost child near Tibet hills. you remember Uncle Pako? ? Ika dey come, she nefa finish selling pammy for hut yet |
Re: Iice Can I Meet You? by MrCrackles(m): 12:11am On Feb 06, 2009 |
mukina2: LMFAO! Mukiiiinatrix u nor go kill me Laydee i don tire ooo, i need painkillers IICE All my love IKaAA Arabian peninsula dey hot like fiyaaaah U get pammy? |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (100)
I Need A Strong Naija Guy: Casual Intimacy Only / Gentlemens Club.....you are all welcome. / ...
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 24 |