Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,755 members, 7,817,090 topics. Date: Saturday, 04 May 2024 at 04:32 AM

Dirty Enjoyment: Why Our Leaders Go Dirty Like Dis? - Politics - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Politics / Dirty Enjoyment: Why Our Leaders Go Dirty Like Dis? (673 Views)

Nnamdi KANU Is With More Than Ten People Afonja We Not Like Dis (video) / Lagos APC Members Fight Dirty Over Attempt To Impose Candidates For LG Polls / Strike: Ekiti Labour Leaders Go Spiritual, Declare 3-day Fasting (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Dirty Enjoyment: Why Our Leaders Go Dirty Like Dis? by AKPOSbaba: 11:43am On Apr 22, 2015
Two PDP big names wey APC dey tire for dia mata,Govnor Ayodele Fayose and Senator Buruji Kashamu,hang out for iya basira buka and dem dey blast beta amala come use moet topam.
Di tin wey surprise me pass na how di table take dey dirty bicos e be like wia pigs for chop.
Dem say cleanliness naim next to Godliness but why di table come dey nyama nyama like dis?
is it dat we no get Govnors and Senators wey neat for naija again?
Dem be leaders?
If yes,were di examples wey pipo go follow?

SOURCE....http://ogakpatakpata..com/2015/04/dirty-enjoyment-governor-fayose-and.html

Re: Dirty Enjoyment: Why Our Leaders Go Dirty Like Dis? by temitemi1(m): 11:46am On Apr 22, 2015
TraSh!
AKPOSbaba:
Two PDP big names wey APC dey tire for dia mata,Govnor Ayodele Fayose and Senator Buruji Kashamu,hang out for iya basira buka and dem dey blast beta amala come use moet topam.
Di tin wey surprise me pass na how di table take dey dirty bicos e be like wia pigs for chop.
Dem say cleanliness naim next to Godliness but why di table come dey nyama nyama like dis?
is it dat we no get Govnors and Senators wey neat for naija again?
Dem be leaders?
If yes,were di examples wey pipo go follow?

SOURCE....http://ogakpatakpata..com/2015/04/dirty-enjoyment-governor-fayose-and.html
Re: Dirty Enjoyment: Why Our Leaders Go Dirty Like Dis? by temitemi1(m): 11:47am On Apr 22, 2015
GEJ my HERO! FAYOSE my ROLE MODEL!!

(1) (Reply)

General Hospital At Senator David Mark's Town / Xenophobic Attack: Why Are The Citizens Not In Their Countries? Zuma / BAUCHI: Gov Isa Yuguda Sacks Over 2,000 Aides

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.