Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,828 members, 7,817,414 topics. Date: Saturday, 04 May 2024 at 11:51 AM

Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find - Jokes Etc (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find (24948 Views)

See Wetin COCA COLA Don Cause O. / If The Babe Wey U Dey Toast Tell U Say Ur Head Be Like Groundnut Wetin U Go Do? / Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (36) (Reply) (Go Down)

Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 4:39pm On Feb 27, 2009
ow tall?
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by D1KeleVra(m): 7:13pm On Feb 27, 2009
kamposis?
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by alimat2(f): 4:52pm On Feb 28, 2009
ROMANDE, NA U ONE INITIATE SWEETLIAR, NA WHIC COT U BELONG TO?
SHE NA BIRD(PRONOUNS IN YORUBA) ABI NA OTHERS?
DEN NEVA ERADICATE COT FOR U SKOOL ABI,
I GO INFORM V.C SAY U DEH COT.
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by Ben13: 8:17pm On Feb 28, 2009
What is all this pidgin stuff sef? tongue
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by CrazyMan(m): 7:25am On Mar 01, 2009
Maybe you need to explain all these.
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by D1KeleVra(m): 12:01pm On Mar 01, 2009
Ben20001:

What is all this pidgin stuff sef? tongue

A BRILLIANT INNOVATION TO BLEND IN WITH THE GENERAL POPULACE. SO, PEOPLE WOULDN'T THINK WHETHER OR NOT U FIT YARN CORRECT ENGLISH.
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 12:24pm On Mar 02, 2009
Y alimotu dey follow me 4 yansh abi u don fall 4 me?
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by D1KeleVra(m): 12:34pm On Mar 02, 2009
lol. That will be great. cheesy wink
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by alimat2(f): 12:38pm On Mar 02, 2009
LOMADENS SHE U BI PIT WEH PERSON DEY FALL IN SIDE?
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 12:39pm On Mar 02, 2009
its my clumsy & no one else

alimo sha ma ko yoruba ti o easy or inglish & turn off ya cap lock
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by sweetliet: 12:54pm On Mar 02, 2009
romade abi kilope? which one you and alimat abi na alimoto dey sef? if you una bi boyfrnd and girlfrnd for outside make una tell us abi wetin make una two dey disturb us with wetin una do last night

abeg make some body tell this two loverbirds abi na loverfow to stop disturbing us .

infact wetin bi romade own sef? tongue
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by lordmassac(m): 12:57pm On Mar 02, 2009
I BEG HELP ME ASK ROMADE WETIN HE DEY FIND FOR DAT PLACE because I NO UNDASTND
ASK AM YOUR SELF NA cool cool
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 1:00pm On Mar 02, 2009
abi
sweetliar fill application form b4 addressing me
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by sweetliet: 1:32pm On Mar 02, 2009
romade:

abi
sweetliar fill application form b4 addressing me

pomade make you bring the application and make sure say you show me the one wey you and alimoto fill b4 una dey disturb everybody
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 1:43pm On Mar 02, 2009
alimo na just attache & a switliar lyk u will be gud as a sec.
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by alimat2(f): 4:39pm On Mar 02, 2009
ROMEO! ROMEO!!ROMEO!!! because of sweetliar u called ur alimat attache after u don spoil house finish.
anyway guad dey.
i tink every bodi can c what happend last nite
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 4:42pm On Mar 02, 2009
shattap u dont know privacy
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by Lolabbey: 4:45pm On Mar 02, 2009
yes
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by mykali(m): 4:52pm On Mar 02, 2009
no
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by Lolabbey: 4:54pm On Mar 02, 2009
NO-no
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by mykali(m): 4:57pm On Mar 02, 2009
@Lola
aha!!! romade is offline for now so we can continue where we stopped. wink grin
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by alimat2(f): 5:02pm On Mar 02, 2009
romade:

shattap u dont know privacy


  Romadear she bi na u cos am
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by D1KeleVra(m): 5:07pm On Mar 02, 2009
True!
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 5:08pm On Mar 02, 2009
who's dat girl?
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by dani1luv: 5:10pm On Mar 02, 2009
tomade angry
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by alimat2(f): 5:12pm On Mar 02, 2009
mykali:

no
 wetin be no? she u no c wetin happen last nite  abi u close eyes?
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by D1KeleVra(m): 5:16pm On Mar 02, 2009
romade:

who's dat girl?

1. Question.
2. Eve. . na na na na na na naaa na na na!
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 5:17pm On Mar 02, 2009
kerewa kiss

alimo i was in vigil last nyt so wat hapined?
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by sylve11: 5:31pm On Mar 02, 2009
Captain, good evening Sir! cool
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by Lolabbey: 5:34pm On Mar 02, 2009
how are u boy grin grin
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 5:38pm On Mar 02, 2009
he dey wash him skul socks
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by Lolabbey: 5:46pm On Mar 02, 2009
ohhh realy,he must have played a hell of football

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (36) (Reply)

A Picture Of DOG Serving NYSC / Tytylayor, Lysaaa, Teissys, Wed Phemour: Tomorrow / Come And Laff , Laff It Loud

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 20
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.