Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,531 members, 7,819,912 topics. Date: Tuesday, 07 May 2024 at 06:26 AM

Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find - Jokes Etc (6) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find (24966 Views)

See Wetin COCA COLA Don Cause O. / If The Babe Wey U Dey Toast Tell U Say Ur Head Be Like Groundnut Wetin U Go Do? / Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (36) (Reply) (Go Down)

Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by alimat2(f): 5:29pm On Mar 05, 2009
wetin she na mokito chop u?
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 5:32pm On Mar 05, 2009
gossip
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by D1KeleVra(m): 5:53pm On Mar 05, 2009
@animalt
na u dey bite mosquito!
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by alimat2(f): 6:10pm On Mar 05, 2009
I reserve ma comment cry cry cry
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by D1KeleVra(m): 7:16pm On Mar 05, 2009
i comment my reserve.
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by mykali(m): 7:26pm On Mar 05, 2009
my comment. i reserve. angry
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by YHUsTLER(m): 9:02pm On Mar 05, 2009
reserve i, comments my
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by CrazyMan(m): 9:36pm On Mar 05, 2009
Bunch of retards I better run for my life.

Helpppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppp
some body help meeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeee
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by YHUsTLER(m): 10:57pm On Mar 05, 2009
helpppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppp bodysome helpppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppp i am running for ma prick
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by alimat2(f): 9:58am On Mar 06, 2009
crazykid:

Bunch of retards I better run for my life.

Helpppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppp
some body help meeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeee
[/quote

   Na wetin u find go yaba left wey de residents con de purshoe u?
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by studio43(m): 10:03am On Mar 06, 2009
is this what maturity does to people? undecided
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 10:12am On Mar 06, 2009
no big tym stupidity
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by Lolabbey: 10:20am On Mar 06, 2009
hmm
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by D1KeleVra(m): 10:26am On Mar 06, 2009
angry
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 10:48am On Mar 06, 2009
cheer up its friday
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by Lolabbey: 11:34am On Mar 06, 2009
u cant imagine how apy I am and 2 crown it all,mon ia public hols
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 11:35am On Mar 06, 2009
ehen so wat plans v u?
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by D1KeleVra(m): 11:39am On Mar 06, 2009
Many a plans have i got.
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by alimat2(f): 12:20pm On Mar 06, 2009
Plans like swinming in the red sea
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by D1KeleVra(m): 12:36pm On Mar 06, 2009
Uh! No. Its got somthng to do with ur skirt. cheesy
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 12:37pm On Mar 06, 2009
all na plans
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by D1KeleVra(m): 12:50pm On Mar 06, 2009
hehehehe! Yea!

Strategic planning. cheesy
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by Lolabbey: 12:54pm On Mar 06, 2009
d guy don strategise wella
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 12:57pm On Mar 06, 2009
na to accomplish be issue
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by D1KeleVra(m): 1:31pm On Mar 06, 2009
Accomplishment na past tense!
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 1:35pm On Mar 06, 2009
d plan is 4 a future purpose
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by Lolabbey: 1:36pm On Mar 06, 2009
exactly

na future planing strategy
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by alimat2(f): 1:39pm On Mar 06, 2009
Futuristick plantting in did
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 1:41pm On Mar 06, 2009
inglish palasa
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by alimat2(f): 1:47pm On Mar 06, 2009
u c ur life? lomade simpu ingreece u kant spoke
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by sylve11: 2:32pm On Mar 06, 2009
wtin do him life?
wetin u xpect from a captain whose lve has been an adventorous one?
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by alimat2(f): 2:38pm On Mar 06, 2009
Old boi!! U sabi ingreece too much. i beg who be ur chisha?-

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (36) (Reply)

A Picture Of DOG Serving NYSC / Tytylayor, Lysaaa, Teissys, Wed Phemour: Tomorrow / Come And Laff , Laff It Loud

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 11
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.