Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,160,049 members, 7,841,964 topics. Date: Monday, 27 May 2024 at 05:56 PM

Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find - Jokes Etc (31) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find (25064 Views)

See Wetin COCA COLA Don Cause O. / If The Babe Wey U Dey Toast Tell U Say Ur Head Be Like Groundnut Wetin U Go Do? / Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (28) (29) (30) (31) (32) (33) (34) ... (36) (Reply) (Go Down)

Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by clemcykul(f): 5:40pm On Apr 20, 2009
am proud of u
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by alimat2(f): 5:43pm On Apr 20, 2009
Ben20001:

na me teach am
na u teach am make e dey look sumtin of adult abi?
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by Ben13: 6:22pm On Apr 20, 2009
no be me teach am dat one o
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by D1KeleVra(m): 7:33pm On Apr 20, 2009
But him copy you as u dey do am
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 8:59am On Apr 21, 2009
Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by Ben13: 9:11am On Apr 21, 2009
you don dey see spirit
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 9:16am On Apr 21, 2009
fanx 2 d shekpe u entertained me with last nyt
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by Lolabbey: 11:26am On Apr 21, 2009
u disapoint me sha.shekpe?
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by clemcykul(f): 1:20pm On Apr 21, 2009
na dere her level end na *drinks don simon*
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 1:27pm On Apr 21, 2009
dont tell me u stil pose about with dat empty carton we picked at iya basira's canteen last month
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by clemcykul(f): 2:23pm On Apr 21, 2009
it doesnt marra, so lone as it bears don simon
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by D1KeleVra(m): 3:45pm On Apr 21, 2009
well. . . na ur life *shrugs*
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by clemcykul(f): 5:22pm On Apr 21, 2009
wow boi! tell me how u shrug with your hunch back

lol u look sexy wen u shrug
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by sholabanke(m): 5:24pm On Apr 21, 2009
hohohobhhhhhhhh
wink
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by Ben13: 5:37pm On Apr 21, 2009
laff of a dying theif
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by clemcykul(f): 5:38pm On Apr 21, 2009
lol very true
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by Ben13: 5:52pm On Apr 21, 2009
thanks for that confirmation.lol
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by sholabanke(m): 5:53pm On Apr 21, 2009
both of u go run down
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by Ben13: 5:59pm On Apr 21, 2009
not before you do, dear wink
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 10:17am On Apr 22, 2009
confirmation of tatafo cso
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by benedictac(f): 10:32am On Apr 22, 2009
chief Security Officer
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 11:58am On Apr 22, 2009
u sabi book o
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by Lolabbey: 12:02pm On Apr 22, 2009
over sabi sef
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 12:05pm On Apr 22, 2009
chai no 1da tisha dem no dey gree write ya Zerooos complete
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by sylve11: 12:27pm On Apr 22, 2009
sabi sabi cool
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 12:32pm On Apr 22, 2009
sabinatu
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by clemcykul(f): 12:34pm On Apr 22, 2009
the girl wey steal ur bra shey?
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by Lolabbey: 12:35pm On Apr 22, 2009
i was actually taking a stroll
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 12:38pm On Apr 22, 2009
and peeped over fence to see wat we were cooking in d kitchen tatafo
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by cbase: 8:41pm On Apr 22, 2009
you and tatafo sef
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 1:44pm On Apr 23, 2009
u self na uninvited tatafo
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by Lolabbey: 1:47pm On Apr 23, 2009
oro pari

(1) (2) (3) ... (28) (29) (30) (31) (32) (33) (34) ... (36) (Reply)

Tytylayor, Lysaaa, Teissys, Wed Phemour: Tomorrow / U.S Holds Basket Mouth Day (pics) / Come And Laff , Laff It Loud

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 15
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.