Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,749 members, 7,817,080 topics. Date: Saturday, 04 May 2024 at 03:44 AM

Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find - Jokes Etc (35) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find (24943 Views)

See Wetin COCA COLA Don Cause O. / If The Babe Wey U Dey Toast Tell U Say Ur Head Be Like Groundnut Wetin U Go Do? / Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (32) (33) (34) (35) (36) (Reply) (Go Down)

Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by clemcykul(f): 3:13pm On Apr 30, 2009
bla bla bla is sealed till further notice
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by D1KeleVra(m): 6:04pm On Apr 30, 2009
Never that!!
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by sylve11: 7:25pm On Apr 30, 2009
clemcykul:

bla bla bla is sealed till further notice

u and bla bla bla self cool
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by alimat2(f): 7:31pm On May 02, 2009
y did u like bla bla bla?
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by clemcykul(f): 2:23pm On May 04, 2009
question
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 4:26pm On May 04, 2009
rhetorical question
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by Ben13: 4:33pm On May 04, 2009
lomade gud 4 literature o
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by Lolabbey: 4:35pm On May 04, 2009
no be smalll
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by alimat2(f): 6:39pm On May 04, 2009
na gaint thing
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 11:35am On May 05, 2009
chei see as dem dey praise me oya make una take dis shinning 1naira coin to buy guguru & epa
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by Lolabbey: 11:39am On May 05, 2009
wink
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 12:34pm On May 05, 2009
i no see ya own praise so nuttin 4 u
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by Lolabbey: 3:19pm On May 05, 2009
paddy eeeee
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by alimat2(f): 7:23pm On May 05, 2009
paddy 4 nairaland grin grin grin
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by D1KeleVra(m): 8:16pm On May 05, 2009
ok
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 3:59pm On May 06, 2009
ko
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by Lolabbey: 4:02pm On May 06, 2009
wetin do ona three?
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 4:04pm On May 06, 2009
10% of wat ails u
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by Lolabbey: 4:09pm On May 06, 2009
i don dey miss u since,now u don com wth ur kasala abi wink
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 4:11pm On May 06, 2009
i no see any missal message
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by Ben13: 4:13pm On May 06, 2009
really?
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 4:15pm On May 06, 2009
even u benji angry
u just dey flirt about 4 hia & fb
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by sylve11: 4:20pm On May 06, 2009
no squeeze join dat ur face o cool
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by Ben13: 5:01pm On May 06, 2009
no mind am jare
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 4:39pm On May 07, 2009
as e take affect una wey get face lyk rotten egusi i no know
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by alimat2(f): 7:07pm On May 11, 2009
lomade,u go sabi chop egusi wella as u con know the one we dun rotten
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 11:14am On May 12, 2009
no be wetin u chop last nyt b dat shiooor
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by Lolabbey: 11:38am On May 12, 2009
na egusi with ugwu me i chop last nite
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 11:41am On May 12, 2009
with a bowl of half eba & half koko
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by Lolabbey: 12:08pm On May 12, 2009
u try sha
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by alimat2(f): 1:36pm On May 12, 2009
romade:

with a bowl of half eba & half koko

With a gallon full of petrol to step down
Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by Ben13: 1:40pm On May 12, 2009
That na balanced diet.

(1) (2) (3) ... (32) (33) (34) (35) (36) (Reply)

Why Should Mummy Eat Junior Instead Of Garri? / A Picture Of DOG Serving NYSC / Tytylayor, Lysaaa, Teissys, Wed Phemour: Tomorrow

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 13
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.