Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,158,126 members, 7,835,793 topics. Date: Tuesday, 21 May 2024 at 03:01 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / My Nld Pals (10883 Views)
Am in Luv With My Sister!!!Help Pals / Ben20001 Post Spam On Nld / Nld Action Film*****season 4 (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (14) (15) (16) (17) (18) (19) (20) (Go Down)
Re: My Nld Pals by romsky: 2:15pm On Mar 31, 2009 |
wetin u do |
Re: My Nld Pals by sholabanke(m): 2:16pm On Mar 31, 2009 |
for getting answer to ur question |
Re: My Nld Pals by romsky: 2:19pm On Mar 31, 2009 |
answer wey no correct |
Re: My Nld Pals by sholabanke(m): 2:21pm On Mar 31, 2009 |
ok try it yaself |
Re: My Nld Pals by romsky: 2:24pm On Mar 31, 2009 |
i no sabi d ansa |
Re: My Nld Pals by Lolabbey: 2:29pm On Mar 31, 2009 |
y u go sabi |
Re: My Nld Pals by benedictac(f): 2:36pm On Mar 31, 2009 |
put the ansa for im mouth now |
Re: My Nld Pals by romsky: 2:39pm On Mar 31, 2009 |
lyk say she sabi spell her name self |
Re: My Nld Pals by sholabanke(m): 2:39pm On Mar 31, 2009 |
she no go school~? |
Re: My Nld Pals by Lolabbey: 2:41pm On Mar 31, 2009 |
as u dey run awat to recite ABC |
Re: My Nld Pals by sholabanke(m): 2:42pm On Mar 31, 2009 |
but i don go back later |
Re: My Nld Pals by romsky: 2:47pm On Mar 31, 2009 |
yea i rememba u d oldest guy in skul tichas inclusive |
Re: My Nld Pals by Lolabbey: 2:48pm On Mar 31, 2009 |
Re: My Nld Pals by sholabanke(m): 2:49pm On Mar 31, 2009 |
yes after u cus we use to call u brother romade when we dey primary3 together |
Re: My Nld Pals by romsky: 2:52pm On Mar 31, 2009 |
yes i was broda romade to my fellow church & usher members dont b deceived |
Re: My Nld Pals by clemcykul(f): 4:22pm On Mar 31, 2009 |
how dare you deceive me? |
Re: My Nld Pals by Lolabbey: 4:26pm On Mar 31, 2009 |
cos u were not smart enof |
Re: My Nld Pals by romsky: 4:42pm On Mar 31, 2009 |
comma |
Re: My Nld Pals by Lolabbey: 4:45pm On Mar 31, 2009 |
full stop |
Re: My Nld Pals by romsky: 4:49pm On Mar 31, 2009 |
paragraph |
Re: My Nld Pals by D1KeleVra(m): 7:48pm On Mar 31, 2009 |
Nonsense. |
Re: My Nld Pals by jmkbond(f): 9:41pm On Mar 31, 2009 |
stupidity |
Re: My Nld Pals by romsky: 10:07am On Apr 01, 2009 |
e b lyk say d 2 of una miss road
|
Re: My Nld Pals by clemcykul(f): 10:37am On Apr 01, 2009 |
looks on |
Re: My Nld Pals by sylve11: 12:30pm On Apr 01, 2009 |
and get blind |
Re: My Nld Pals by clemcykul(f): 12:33pm On Apr 01, 2009 |
i wish you the same my dear bad belle |
Re: My Nld Pals by romsky: 12:35pm On Apr 01, 2009 |
& i say a loud amen |
Re: My Nld Pals by sylve11: 12:47pm On Apr 01, 2009 |
and the mouth saying amen shall become red like goat yansh. |
Re: My Nld Pals by romsky: 12:52pm On Apr 01, 2009 |
i wish u d same from d depth of my hat |
Re: My Nld Pals by clemcykul(f): 12:58pm On Apr 01, 2009 |
aww |
Re: My Nld Pals by sylve11: 1:09pm On Apr 01, 2009 |
wetin be aww? abi them match ur legs? |
Re: My Nld Pals by D1KeleVra(m): 2:38pm On Apr 01, 2009 |
No. Thorn chuk am when she jump my 6feet fence. |
(1) (2) (3) ... (14) (15) (16) (17) (18) (19) (20)
Ugliest Male Nler / Pls Don"t Open Cos U Might Laugh Off your Head / All Akpos Jokes On NL-> Enter If U Wan Laf
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12 |