Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,165,401 members, 7,861,133 topics. Date: Saturday, 15 June 2024 at 02:21 AM

My Nld Pals - Jokes Etc (14) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / My Nld Pals (10928 Views)

Am in Luv With My Sister!!!Help Pals / Ben20001 Post Spam On Nld / Nld Action Film*****season 4 (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (11) (12) (13) (14) (15) (16) (17) ... (20) (Go Down)

Re: My Nld Pals by Lolabbey: 12:12pm On Mar 26, 2009
trial & eror
Re: My Nld Pals by romsky: 12:17pm On Mar 26, 2009
hmmm love in nld


Lola see error
Re: My Nld Pals by sweetliet: 12:24pm On Mar 26, 2009
u sef na error
Re: My Nld Pals by PeeJee(m): 12:26pm On Mar 26, 2009
abeg tell am again
Re: My Nld Pals by romsky: 12:33pm On Mar 26, 2009
juliet stop puttin mouth abi na hand 4 my matter na wetin self
Re: My Nld Pals by sylve11: 12:38pm On Mar 26, 2009
i go put mouth and hand for ur matter and na wetin u go fit do self? cool
Re: My Nld Pals by Lolabbey: 12:41pm On Mar 26, 2009
absolutely notin
Re: My Nld Pals by romsky: 12:58pm On Mar 26, 2009
seeing is blieving
Re: My Nld Pals by Lolabbey: 1:02pm On Mar 26, 2009
not alwys true
Re: My Nld Pals by sylve11: 1:05pm On Mar 26, 2009
@lullaby

and what about if i give u hot french kiss? cool
Re: My Nld Pals by romsky: 1:13pm On Mar 26, 2009
no fanx
Re: My Nld Pals by sylve11: 1:24pm On Mar 26, 2009
let the horse speaks for herself jaire cool
Re: My Nld Pals by romsky: 1:29pm On Mar 26, 2009
i bin tink say na donkey ko ass u dey admire
Re: My Nld Pals by Lolabbey: 1:31pm On Mar 26, 2009
mak ona no fite ova donkey oo
Re: My Nld Pals by romsky: 1:36pm On Mar 26, 2009
okay mami
Re: My Nld Pals by sylve11: 1:53pm On Mar 26, 2009
okay dadi cool
Re: My Nld Pals by clemcykul(f): 2:28pm On Mar 26, 2009
twinny wen did prickless romade become your dady?
Re: My Nld Pals by romsky: 2:30pm On Mar 26, 2009
na d day wey tutless clumsy begin to dey chop bone
Re: My Nld Pals by clemcykul(f): 3:30pm On Mar 26, 2009
arrant nonsense!
Re: My Nld Pals by romsky: 3:37pm On Mar 26, 2009
its called equality 4 divided by 2
Re: My Nld Pals by sylve11: 7:18pm On Mar 26, 2009
it can sometimes lead to simultaneous equation cool
Re: My Nld Pals by romsky: 10:27am On Mar 27, 2009
d reason y u got acrobatic 6 in ur waec
Re: My Nld Pals by Lolabbey: 10:29am On Mar 27, 2009
oro pari
Re: My Nld Pals by romsky: 10:32am On Mar 27, 2009
did u really go to a public skul?
Re: My Nld Pals by D1KeleVra(m): 10:58am On Mar 27, 2009
Re: My Nld Pals by romsky: 11:07am On Mar 27, 2009
its obvious u were educayed thru talkin fingers
Re: My Nld Pals by sweetliet: 11:21am On Mar 27, 2009
u talking legs and yansh!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!! grin
Re: My Nld Pals by romsky: 12:11pm On Mar 27, 2009
yeye girl who put ya mouth 4 awa matta
Re: My Nld Pals by D1KeleVra(m): 12:48pm On Mar 27, 2009
Na ur matter o! No generalise am, pls. smiley
Re: My Nld Pals by romsky: 12:52pm On Mar 27, 2009
na awa matta
Re: My Nld Pals by D1KeleVra(m): 1:01pm On Mar 27, 2009
I dey take God beg u.
Re: My Nld Pals by romsky: 1:07pm On Mar 27, 2009
abeg u tu dey fear jare

(1) (2) (3) ... (11) (12) (13) (14) (15) (16) (17) ... (20)

Pls Don"t Open Cos U Might Laugh Off your Head / #funny New Year 2018 Funny Shayari In Hindi English Top Sms For 1 January Wishes / All Akpos Jokes On NL-> Enter If U Wan Laf

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.