Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,151,971 members, 7,814,288 topics. Date: Wednesday, 01 May 2024 at 10:32 AM

My Nld Pals - Jokes Etc (10) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / My Nld Pals (10845 Views)

Am in Luv With My Sister!!!Help Pals / Ben20001 Post Spam On Nld / Nld Action Film*****season 4 (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) ... (20) (Go Down)

Re: My Nld Pals by sylve11: 11:53am On Mar 19, 2009
e no hear wetin u tell am na. cool
Re: My Nld Pals by clemcykul(f): 12:57pm On Mar 19, 2009
mutes
Re: My Nld Pals by romsky: 1:02pm On Mar 19, 2009
deaf
Re: My Nld Pals by spenchuks(m): 3:33pm On Mar 19, 2009
shut up everybody! angry
Re: My Nld Pals by romsky: 3:43pm On Mar 19, 2009
u still dey write noise maker 4 oshodi market abi
Re: My Nld Pals by spenchuks(m): 3:46pm On Mar 19, 2009
na Oshodi una dey? shocked

i thought u are in ur gf's house
Re: My Nld Pals by romsky: 3:51pm On Mar 19, 2009
i know see u today, y u no come pick d suit from my oshodi bridge shop
Re: My Nld Pals by Lolabbey: 3:54pm On Mar 19, 2009
e is on his way ,runing tirelesly
Re: My Nld Pals by romsky: 3:56pm On Mar 19, 2009
i can sight him now wat a pitiful sight he makes
Re: My Nld Pals by Ben13: 3:57pm On Mar 19, 2009
na who be that?
Re: My Nld Pals by romsky: 4:00pm On Mar 19, 2009
wen u bcome police
Re: My Nld Pals by sweetliet: 4:03pm On Mar 19, 2009
romade:

wen u bcome police

since u start to eat pikin
Re: My Nld Pals by romsky: 4:05pm On Mar 19, 2009
girls like u r meant for decoration & not politics
Re: My Nld Pals by Ben13: 4:12pm On Mar 19, 2009
sweetliet, don't tell me you'll sit back and watch little romade insult you shocked
Re: My Nld Pals by sylve11: 4:16pm On Mar 19, 2009
beny! beny!! beny!!! how many times did i call ur name? what do u now have with swetty? what about mama latif? lipsrsealed cool
Re: My Nld Pals by Ben13: 4:24pm On Mar 19, 2009
she don wash
Re: My Nld Pals by sylve11: 4:29pm On Mar 19, 2009
Lawd! shocked shocked shocked shocked shocked shocked cool
Re: My Nld Pals by romsky: 4:30pm On Mar 19, 2009
na so so old women him dey follow
Re: My Nld Pals by sylve11: 4:46pm On Mar 19, 2009
that na him trademark ''old women here i come'' cool
Re: My Nld Pals by romsky: 4:48pm On Mar 19, 2009
i no go trust am with my great grand ma at all
Re: My Nld Pals by Ben13: 5:21pm On Mar 19, 2009
stanley don open my black and white ass for here o cheesy
Re: My Nld Pals by romsky: 5:22pm On Mar 19, 2009
i hapi say u no call color
Re: My Nld Pals by Ben13: 5:25pm On Mar 19, 2009
Re: My Nld Pals by romsky: 5:31pm On Mar 19, 2009
gerrout
Re: My Nld Pals by Ben13: 6:02pm On Mar 19, 2009
coconut head
Re: My Nld Pals by D1KeleVra(m): 6:50pm On Mar 19, 2009
Ah! smiley
Re: My Nld Pals by sholabanke(m): 6:53pm On Mar 19, 2009
who dey throw insult for nairaland?
Re: My Nld Pals by sholabanke(m): 6:57pm On Mar 19, 2009
@romade
why i go forget people like u
you be my pal now
how all ur babes?
let me know when u go dey on fb
Re: My Nld Pals by sylve11: 10:13am On Mar 20, 2009
Ben20001:

coconut head

real one! cool
Re: My Nld Pals by Lolabbey: 10:16am On Mar 20, 2009
e tak am resemble u
Re: My Nld Pals by jmkbond(f): 10:20am On Mar 20, 2009
and u too
Re: My Nld Pals by Ben13: 10:27am On Mar 20, 2009
sholabanke:

@romade
why i go forget people like u
you be my pal now
how all ur babes?
let me know when u go dey on fb

make una add me as friend for fb o wink

(1) (2) (3) ... (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) ... (20)

10 Types Of People On Nairaland / Small Cox(cocks) / Ugliest Male Nler

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.