Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,158,297 members, 7,836,297 topics. Date: Wednesday, 22 May 2024 at 03:39 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / My Nld Pals (10903 Views)
Am in Luv With My Sister!!!Help Pals / Ben20001 Post Spam On Nld / Nld Action Film*****season 4 (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (9) (10) (11) (12) (13) (14) (15) ... (20) (Go Down)
Re: My Nld Pals by romsky: 3:48pm On Mar 20, 2009 |
error i don jazzy |
Re: My Nld Pals by Ben13: 3:49pm On Mar 20, 2009 |
dickele male understands |
Re: My Nld Pals by romsky: 3:54pm On Mar 20, 2009 |
abi |
Re: My Nld Pals by D1KeleVra(m): 4:01pm On Mar 20, 2009 |
Yes I do! |
Re: My Nld Pals by Lolabbey: 4:02pm On Mar 20, 2009 |
mak ona tak ona mariage cert |
Re: My Nld Pals by Ben13: 4:05pm On Mar 20, 2009 |
Is this a wedding ground? |
Re: My Nld Pals by romsky: 4:06pm On Mar 20, 2009 |
who he marry |
Re: My Nld Pals by D1KeleVra(m): 4:07pm On Mar 20, 2009 |
God forbid this worst thing. tufiakwakwakwa! |
Re: My Nld Pals by romsky: 4:09pm On Mar 20, 2009 |
me self helep u reject her |
Re: My Nld Pals by D1KeleVra(m): 6:59pm On Mar 20, 2009 |
thnx |
Re: My Nld Pals by YHUsTLER(m): 8:13am On Mar 21, 2009 |
wetin do us? |
Re: My Nld Pals by sylve11: 10:46am On Mar 21, 2009 |
nothing do u. |
Re: My Nld Pals by D1KeleVra(m): 1:02pm On Mar 21, 2009 |
Nothing do me too. |
Re: My Nld Pals by romsky: 2:58pm On Mar 21, 2009 |
no let 2face hia u o |
Re: My Nld Pals by sholabanke(m): 10:20am On Mar 22, 2009 |
becus "no long thing " |
Re: My Nld Pals by romsky: 9:00am On Mar 23, 2009 |
na short tyn |
Re: My Nld Pals by Lolabbey: 9:04am On Mar 23, 2009 |
me i no lik short tin ooo |
Re: My Nld Pals by romsky: 9:07am On Mar 23, 2009 |
wen u no be fulani |
Re: My Nld Pals by Lolabbey: 9:14am On Mar 23, 2009 |
so,fulani dey lik am short |
Re: My Nld Pals by Gabry(f): 9:32am On Mar 23, 2009 |
Hey!! Theres basically no more farts in here. . . Dani! Abeg ooo. . . Bring back ma farting thread oooo. . . Michelin dey give you signal naa |
Re: My Nld Pals by romsky: 10:24am On Mar 23, 2009 |
take more beans |
Re: My Nld Pals by clemcykul(f): 10:41am On Mar 23, 2009 |
helpful tip |
Re: My Nld Pals by romsky: 10:53am On Mar 23, 2009 |
who is pounding u |
Re: My Nld Pals by clemcykul(f): 11:07am On Mar 23, 2009 |
i do the pounding. how are u diz mornin? |
Re: My Nld Pals by romsky: 11:29am On Mar 23, 2009 |
i am fyn o
|
Re: My Nld Pals by clemcykul(f): 12:01pm On Mar 23, 2009 |
thanks honie |
Re: My Nld Pals by romsky: 12:04pm On Mar 23, 2009 |
anytyn 4 u but not my money sha |
Re: My Nld Pals by D1KeleVra(m): 1:23pm On Mar 23, 2009 |
Scrooge! |
Re: My Nld Pals by romsky: 1:26pm On Mar 23, 2009 |
Aro monday eko oni gba igba kugba |
Re: My Nld Pals by clemcykul(f): 2:03pm On Mar 23, 2009 |
english pls |
Re: My Nld Pals by D1KeleVra(m): 3:26pm On Mar 23, 2009 |
Tell that thing jor! |
Re: My Nld Pals by romsky: 3:32pm On Mar 23, 2009 |
me tyn? thunder fire ur rejected bhind |
(1) (2) (3) ... (9) (10) (11) (12) (13) (14) (15) ... (20)
Pls Don"t Open Cos U Might Laugh Off your Head / Ugliest Male Nler / All Akpos Jokes On NL-> Enter If U Wan Laf
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8 |