Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,158,102 members, 7,835,718 topics. Date: Tuesday, 21 May 2024 at 01:53 PM

My Nld Pals - Jokes Etc (11) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / My Nld Pals (10882 Views)

Am in Luv With My Sister!!!Help Pals / Ben20001 Post Spam On Nld / Nld Action Film*****season 4 (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (8) (9) (10) (11) (12) (13) (14) ... (20) (Go Down)

Re: My Nld Pals by Lolabbey: 10:30am On Mar 20, 2009
giv us ur data ,we go add u
Re: My Nld Pals by romsky: 11:12am On Mar 20, 2009
lola wetin be ur username ben u self
Re: My Nld Pals by Lolabbey: 11:21am On Mar 20, 2009
i no wan mak odas see am
Re: My Nld Pals by origina9ja(f): 11:21am On Mar 20, 2009
wont you add me aswell tongue
Re: My Nld Pals by romsky: 11:45am On Mar 20, 2009
okay send it to my yim in 5 mins tym i go comot am o
Re: My Nld Pals by sylve11: 11:55am On Mar 20, 2009
mine is agbakara@yahoo.com, captain u can as well send urs in the next 5 mins cool
Re: My Nld Pals by Lolabbey: 11:58am On Mar 20, 2009
sending in progres
Re: My Nld Pals by romsky: 12:06pm On Mar 20, 2009
syl dat is a lie
Re: My Nld Pals by sweetliet: 12:12pm On Mar 20, 2009
romade happy weekend

anything for the girls
Re: My Nld Pals by romsky: 12:16pm On Mar 20, 2009
flesh to flesh fromdawn to dawn r u game?
Re: My Nld Pals by sylve11: 1:48pm On Mar 20, 2009
please wait. . . . . . cool
Re: My Nld Pals by D1KeleVra(m): 1:49pm On Mar 20, 2009
No! Go and play with sand.
Re: My Nld Pals by romsky: 1:49pm On Mar 20, 2009
Akpovofene ow u dey/
Re: My Nld Pals by sylve11: 1:54pm On Mar 20, 2009
captainchukwu am fine! cool
Re: My Nld Pals by romsky: 1:56pm On Mar 20, 2009
i call ur name? abi u don join styl+
Re: My Nld Pals by sylve11: 2:11pm On Mar 20, 2009
am one of the styl- na cool
Re: My Nld Pals by sweetliet: 2:20pm On Mar 20, 2009
romade:

flesh to flesh fromdawn to dawn r u game?

y not so far i fit eat u sef
Re: My Nld Pals by romsky: 2:26pm On Mar 20, 2009
all those agberos & mushin bois wey u dey do don really help u o
Re: My Nld Pals by Lolabbey: 2:29pm On Mar 20, 2009
ooo girl u dey try ooo
Re: My Nld Pals by romsky: 2:32pm On Mar 20, 2009
no just compete with her
Re: My Nld Pals by Lolabbey: 2:49pm On Mar 20, 2009
i no fit try am
Re: My Nld Pals by romsky: 2:53pm On Mar 20, 2009
u smart small o kiss
Re: My Nld Pals by sylve11: 2:57pm On Mar 20, 2009
how she take smart na? cool
Re: My Nld Pals by romsky: 3:02pm On Mar 20, 2009
i talk 2 u?
Re: My Nld Pals by sweetliet: 3:09pm On Mar 20, 2009
romade:

i talk 2 u?

who u dey talk to

u no get elders for ur house

where ur respect dey sef?
Re: My Nld Pals by sylve11: 3:17pm On Mar 20, 2009
help me ask am. cool
Re: My Nld Pals by Ben13: 3:20pm On Mar 20, 2009
Sleeping with a man is like a soap opera.
Re: My Nld Pals by sweetliet: 3:35pm On Mar 20, 2009
Ben20001:

Sleeping with a man is like a soap opera.

to u everything na film u sure say ur girlfrend dey real sef? grin
Re: My Nld Pals by Ben13: 3:40pm On Mar 20, 2009
my girl friend is an actress
Re: My Nld Pals by romsky: 3:42pm On Mar 20, 2009
liar
Re: My Nld Pals by Lolabbey: 3:44pm On Mar 20, 2009
hmm i don keep mute lipsrsealed lipsrsealed lipsrsealed lipsrsealed

rom ,so jaasi?
Re: My Nld Pals by D1KeleVra(m): 3:45pm On Mar 20, 2009
:d

(1) (2) (3) ... (8) (9) (10) (11) (12) (13) (14) ... (20)

Ugliest Male Nler / Pls Don"t Open Cos U Might Laugh Off your Head / All Akpos Jokes On NL-> Enter If U Wan Laf

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.