Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,153,771 members, 7,820,692 topics. Date: Tuesday, 07 May 2024 at 07:38 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / I Am Back (4253 Views)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply) (Go Down)
Re: I Am Back by dani1luv: 1:44pm On Mar 05, 2009 |
See teeth |
Re: I Am Back by Ben13: 1:52pm On Mar 05, 2009 |
as green as vegetables |
Re: I Am Back by dani1luv: 2:02pm On Mar 05, 2009 |
as black as devil nyash |
Re: I Am Back by romsky: 2:04pm On Mar 05, 2009 |
eeeeeeew |
Re: I Am Back by Gabry(f): 2:20pm On Mar 05, 2009 |
Awww . . . . How sweet. . . . To ma E Hubby of Nairaland, Ituen, Welcome back. Im so proud of you for sending a letter here. |
Re: I Am Back by Lolabbey: 2:28pm On Mar 05, 2009 |
only God knows how many of una dey marry ituen, dis guy get woman head |
Re: I Am Back by Ben13: 2:49pm On Mar 05, 2009 |
ehen |
Re: I Am Back by romsky: 2:52pm On Mar 05, 2009 |
na all of dem dey force demselves on d poor underage boi o |
Re: I Am Back by Lolabbey: 2:54pm On Mar 05, 2009 |
wetin him dey giv dem sef |
Re: I Am Back by sylve11: 3:23pm On Mar 05, 2009 |
tyty - where is ur husband ''Here i am'' |
Re: I Am Back by dani1luv: 3:25pm On Mar 05, 2009 |
Says who tyty Here I am |
Re: I Am Back by Lolabbey: 3:25pm On Mar 05, 2009 |
na wah ooo, comotion don start |
Re: I Am Back by dani1luv: 3:35pm On Mar 05, 2009 |
Fuji House of Commotion |
Re: I Am Back by Lolabbey: 3:52pm On Mar 05, 2009 |
nope nrlnd of comotion |
Re: I Am Back by romsky: 3:54pm On Mar 05, 2009 |
wyf no 1 is companion wyf no 2 is confusion wyf no 3 is commotion |
Re: I Am Back by dani1luv: 3:59pm On Mar 05, 2009 |
wyf No 1 is tyty wyf No 2 na lola wyf No 3 is gabby Nrland House of Commotion |
Re: I Am Back by clemcykul(f): 4:23pm On Mar 05, 2009 |
thats how it ought to bee |
Re: I Am Back by Gabry(f): 1:36am On Mar 06, 2009 |
Nas lie! I am Ituen's wife No. 5 or 6. I cant remember and that is the wife of LOVEEEEE. . . . but me, i got more than 30 husbands ooo. . . Check this out. https://www.nairaland.com/nigeria/topic-73851.1408.html O ya! |
Re: I Am Back by kronkykay(m): 7:04am On Mar 06, 2009 |
yo gabry, 30? that thing should be as wide as the third mainland bridge by now! lord have mercy on ya. . . . , @ ituen where were u hiding? i searched everywhere man. . . .no sign of yu anywhere. . . . . . . yaba left side was the last place on my list when did u get out? go get a bath bro. . . . |
Re: I Am Back by Gabry(f): 8:26am On Mar 06, 2009 |
what thing? If you are talking about toto, am sorry but I have not use it for blabla yet. Blabla is not allowed is dating with the kokolet gabrywyl! |
Re: I Am Back by aus123(m): 8:32am On Mar 06, 2009 |
@gabry You are just too raw, Lets have some decency, Most time, we think we re faceless'''' Someone might know u? We shd act as humans not dogs, |
Re: I Am Back by Gabry(f): 8:40am On Mar 06, 2009 |
and your meaning is. . . . . . . . |
Re: I Am Back by aus123(m): 8:45am On Mar 06, 2009 |
I guess u re smart and intelligent, Figure out the, meaning, I have a class dis morg, Just try to project ur good image. |
Re: I Am Back by Gabry(f): 8:49am On Mar 06, 2009 |
so u are actually angry just cause I mention about toto abi and lots of husband right? Please bare in minbd that this is the joke section. why you dey beef me for? u yourself dey act as such when you send me those pictures and ask me to tell my mind on what I feel. isnt that almost the same just that the difference is that you did it on a General Discussion while I was joking in the Joke section. |
Re: I Am Back by kronkykay(m): 8:51am On Mar 06, 2009 |
GABRY cant help ya here yu are on ya own oooo just still on yur decision and express yurself fully i dey somewhere dey watch dey arguement if it gets heated. . . . i back the Bleep offf. . . . if it kools. . . . i'll be down to ride. . . i love myself. . . . . . |
Re: I Am Back by Gabry(f): 8:53am On Mar 06, 2009 |
kronkykay: u dont have to explain yourself dude. You boys are just all the same. so i know you guys too well |
Re: I Am Back by aus123(m): 8:54am On Mar 06, 2009 |
That was to ur private acct,,,,,, Millions of pple read this thread,,,,, Just my advice any way, You re not by any means bound by it, |
Re: I Am Back by tytylayor: 8:56am On Mar 06, 2009 |
kronkykay, long tym no read, hw yaba left na? @gab no dey mention toto here again o, u dey make me dey remember mojo |
Re: I Am Back by Gabry(f): 8:57am On Mar 06, 2009 |
aus123: Im sorry if you're offended. But mind you, its very common here on the Jokes section. Guess you have not been here much. tytylayor: We all dey mention it naaa. U dey forget abi sis? |
Re: I Am Back by tytylayor: 9:00am On Mar 06, 2009 |
me nor dey oo |
Re: I Am Back by aus123(m): 9:01am On Mar 06, 2009 |
@ Gabry With all my luv, No ill feelings |
Re: I Am Back by Gabry(f): 9:02am On Mar 06, 2009 |
tytylayor: cause you mention koko all da time. I heard ya. aus123: I know u always get my back bro. No qualms. I really appreciate it. I wont say it anymore cause of you. |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply)
My First Kiss / Mean Things To Say To Annoying People / Hilarious: A Guy Sitting Next To These Beautiful Babe In Church
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 25 |