Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,019 members, 7,818,021 topics. Date: Sunday, 05 May 2024 at 04:57 AM

Make We Wake Up - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Make We Wake Up (504 Views)

Make We Laugh Small. / When You Wake Up From A Nap And Your Mom Start Yelling At You. / If You Wake Up One Morning To See This Infront Of Your House, What Will You Do? (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Make We Wake Up by itunity007(m): 9:04pm On Jul 23, 2015
Everybody is busy talking about Baba Go slow
(Buhari)
but nobody seems to notice and understand
dat d
thickness of VIJU milk is geting lighter ........
Tin Tomato no dey full again.....
Mtn 10mb no dey reach 24hrs again...
3Fish no dey inside geisha again ooo...
Okro no dey draw again....
CloseUp toothpaste no dey full again...
Raid no dey kill mosquito again (the current
raid dey multiply the mosquitoes now.).Abeg
oooo make una leave Baba go slow and
focus on matters that concern us
directly....very soon now MTN N100
recharge card no go dey reach N100 wen
you load am..
Re: Make We Wake Up by itunity007(m): 9:06pm On Jul 23, 2015
cum this most make ftp by
fire by force
Re: Make We Wake Up by bossmeround(f): 9:09pm On Jul 23, 2015
seconded
Re: Make We Wake Up by Nobody: 10:08pm On Jul 23, 2015
Thirded
Re: Make We Wake Up by Chestar5(f): 10:36pm On Jul 23, 2015
Nyc write up opcheesy
Re: Make We Wake Up by rawtouch: 11:17pm On Jul 23, 2015
Is this the change people voted for

(1) (Reply)

The Funny Dad / Hilarious Photo: When You Attend A Funeral Of Someone Who Died Owing You Money / Are Free To Join? Yes/no

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.