Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,154,034 members, 7,821,573 topics. Date: Wednesday, 08 May 2024 at 03:11 PM

My Yankee Abok! Say Make I Fain Beta Lady For Am - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / My Yankee Abok! Say Make I Fain Beta Lady For Am (1046 Views)

Man Insults A Lady For Snubbing Him On Facebook, See What He Got / Make I Post My Pictures,i Deh Find Wife Oh / Make I Still Snap With My Romantic Television Too (pictures) (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

My Yankee Abok! Say Make I Fain Beta Lady For Am by Daniel058(m): 10:59pm On Jul 26, 2015
away from joke


Pls mai pipl, I want make this thread flow 4 pidgin for security reasons oo..



E get one Abok! me 4fb... the guy na kanedian. . Wey say e wan enta 9ja on tour nd biz. .


Forg8!! Dis wan no be Y boiz. .

So e dey tell me make i fin beta lady for am wey e go cari enta oltar. .. seriously, e dey 60 +1. . Nd im pikin dem all don grow.. And I'm waiv daivos am. .. You knw as e dey b for Yankee nah. . Feminist evrywia. .



E say e fit stay 4 9ja for Eva since e dey write to fed govt to get contrkt here [paipline wokas, mostly in re4ainary] . I tell am d gud and dak side of 9ja gals , e tell me say e Don travel open eye. .. Say the one wey wan chop am no Mata their trick, e go know. . I said OK


Long tory shot cot be say, I no know wia to the luk for the lady, me I no even ge gf..


Pipl wey I remember now neva dey qulifaid and e say anytime I c gud one make I link them..



Plz advais me.....(Make sure say u flow for pidgin ooooooooooooooo.. )
Re: My Yankee Abok! Say Make I Fain Beta Lady For Am by naijaboiy: 11:03pm On Jul 26, 2015
Wetin you dey yan? undecided
Re: My Yankee Abok! Say Make I Fain Beta Lady For Am by Daniel058(m): 11:05pm On Jul 26, 2015
naijaboiy:
Wetin you dey yan? undecided
how I wan tek stat d assignment mai phroda..
Re: My Yankee Abok! Say Make I Fain Beta Lady For Am by Nobody: 11:07pm On Jul 26, 2015
Chai! As edey hot angry
Re: My Yankee Abok! Say Make I Fain Beta Lady For Am by Daniel058(m): 11:08pm On Jul 26, 2015
sameer1212:
Chai! As edey hot angry
no be small tin ooo
Re: My Yankee Abok! Say Make I Fain Beta Lady For Am by David225(m): 11:10pm On Jul 26, 2015
Bros u gas dey very careful wif dis ur aboki ooo
Re: My Yankee Abok! Say Make I Fain Beta Lady For Am by Tascocent(m): 11:11pm On Jul 26, 2015
Lolz... Dis ur pigin na die oooo.
Re: My Yankee Abok! Say Make I Fain Beta Lady For Am by Nobody: 11:13pm On Jul 26, 2015
Front page tins
Cc lalasticlacla
Re: My Yankee Abok! Say Make I Fain Beta Lady For Am by Daniel058(m): 11:14pm On Jul 26, 2015
David225:
Bros u gas dey very careful wif dis ur Abok! ooo
e mean am, na Christian e be nd u knw Yankee nah. . Dem get am bt Africans re 2 badz 2 b trostd. .. no be Y boi...

See mai frend hia, a 9ralanda 2..had a frend frm US a, wey visit am last yr
Re: My Yankee Abok! Say Make I Fain Beta Lady For Am by Daniel058(m): 11:15pm On Jul 26, 2015
JESUSBOIY:
Front page tins

Cc lalasticlacla
I no sure say e go make sense 4 FP
Re: My Yankee Abok! Say Make I Fain Beta Lady For Am by Daniel058(m): 11:33pm On Jul 26, 2015
Tascocent:
Lolz... Dis ur pigin na die oooo.
Wetin man go do? Nah ?
Re: My Yankee Abok! Say Make I Fain Beta Lady For Am by Johnnoah1st: 11:57pm On Jul 26, 2015
Daniel058:
Wetin man go do??
bro search 4 nigeria escorts on internet, u will see one u can link wit him.
Re: My Yankee Abok! Say Make I Fain Beta Lady For Am by Daniel058(m): 12:01am On Jul 27, 2015
Johnnoah1st:
bro search 4 nigeria escorts on internet, u will see one u can link wit him.
no be sugar daddy broda
Re: My Yankee Abok! Say Make I Fain Beta Lady For Am by jakearganaut: 12:02am On Jul 27, 2015
MY NAME NA SOLO
Re: My Yankee Abok! Say Make I Fain Beta Lady For Am by Johnnoah1st: 12:03am On Jul 27, 2015
Daniel058:
no be sugar daddy broda
SHE WANT TO MARRY HER?
Re: My Yankee Abok! Say Make I Fain Beta Lady For Am by Daniel058(m): 12:03am On Jul 27, 2015
Johnnoah1st:
SHE WANT TO MARRY HER?
yep bro

Re: My Yankee Abok! Say Make I Fain Beta Lady For Am by Johnnoah1st: 12:08am On Jul 27, 2015
Daniel058:
yep bro
k, its simple, but 1st how can u trust he his not a ritualist?
Re: My Yankee Abok! Say Make I Fain Beta Lady For Am by Daniel058(m): 12:10am On Jul 27, 2015
Johnnoah1st:
k, its simple, but 1st how can u trust he his not a ritualist?
he's not.. Flow 4 pidgin nah. .


1 of I'm rizin be say afrkan wman dey giv him husby full respekt.. Not like dias. .



Dia Wman no West taim cari dia Mata enta cot. .
Re: My Yankee Abok! Say Make I Fain Beta Lady For Am by Johnnoah1st: 12:11am On Jul 27, 2015
Daniel058:
he's not.. Flow 4 pidgin nah. .
lol, u are so funny, so if someone is flow in pidgin, dat means he's not a ritualist?
Re: My Yankee Abok! Say Make I Fain Beta Lady For Am by Daniel058(m): 12:16am On Jul 27, 2015
Johnnoah1st:
lol, u are so funny, so if someone is flow in pidgin, dat means he's not a ritualist?
I want make onli ril 9ja ondastand our yan cheesy
Re: My Yankee Abok! Say Make I Fain Beta Lady For Am by Nobody: 12:20am On Jul 27, 2015
No be small wa ooo
Re: My Yankee Abok! Say Make I Fain Beta Lady For Am by Johnnoah1st: 12:22am On Jul 27, 2015
Daniel058:
I want make onli ril 9ja ondastand our yan cheesy
am not fluent in pidgin, it just little i CAN write
Re: My Yankee Abok! Say Make I Fain Beta Lady For Am by Daniel058(m): 4:37am On Jul 27, 2015
Johnnoah1st:
am not fluent in pidgin, it just little i CAN write
we no dey speak pidgin hia, na only warri side wey I enta stay small make me dey break bottle so
Re: My Yankee Abok! Say Make I Fain Beta Lady For Am by Nobody: 5:14am On Jul 27, 2015
This man when want marry Naija babe, I pity am
better babes for naija scarce pass fuel
Re: My Yankee Abok! Say Make I Fain Beta Lady For Am by endowednicky(f): 5:58am On Jul 27, 2015
Na you b wife distributor




Abi owo is involved


Talk d full gist o!!!
Re: My Yankee Abok! Say Make I Fain Beta Lady For Am by Daniel058(m): 1:06pm On Jul 27, 2015
endowednicky:
Na you b wife distributor





Abi owo is involved



Talk d full gist o!!!
Lol. .

(1) (Reply)

Question Lovers Should Ask When Getting To Know Each Other / How Many Of You Wrote A Love Letter Bck In School. / Question For Nigerian Women;why Is Female Child Abuse Becoming So Rampant?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 20
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.