Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,754 members, 7,955,867 topics. Date: Sunday, 22 September 2024 at 05:24 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Funniest Pidgin Proverbs Ever (22066 Views)
Some Common Nigerian Pidgin Proverbs / Hilarious African Proverbs Ever Thought Of From Across The Continent / 40 Hilarious Pidgin Proverbs. (2) (3) (4)
Funniest Pidgin Proverbs Ever by JustJosh20(m): 5:55pm On Sep 06, 2015 |
If u agree with these proverbs , Say "ii" if u dont agree....
shut up
1. Na for old age ashawo dey know the value
of
pikin.
2. Woman wey never see problem... Na im dey
still
hold breast run.
3. Woman wey dey find pikin no dey wear pant
sleep.
4. Rat wey follow lizard enter rain, Na later é
go
hear am.
5. Na for afternoon dem dey find black goat.
6. Weather hot!! É No mean say fowl go lay
boiled
egg.
7. EYE WEY DEY CRY DEY SEE ROAD.
8. Pikin wey him mama back cross water, wey
say
him march fish, wetin him mama go march?
9. Small pikin wey dem carry for back no
know
say
the journey far.
10. Person wey don faint before no be
stranger
to
death.
11. Person wey chop belle full, no know wetin
hungry man dey see.
12. No be as woman dey close eye enjoy sex
she
dey enjoy labour pains.
13. Yansh no get teeth but e dey cut shit.
14. Lizard wey fall from tall iroko tree, if
nobody
hail
am!! é go hail himself
15. Toto water small, but é reach prick take
baff.
16. IF GIRL TAKE HUSBAND DO BOYFRIEND,
SHE
GO TAKE BOYFRIEND DO HUSBAND.
17. Cockroach wey jam fowl, jam bad luck.
18. Na cricket tell him children say, No matter
how
ground strong, Them no go sleep outside.
19. Pikin wey say him mama no fine they use
style
call him papa blind man.
20. No be eye wey dem take chop eba dem
take
dey share meat.
21. Person wey use Elephant set trap, na him
know
wetin he wan Catch.
22. When Breeze Blow Fowl Yash Go Open.
23. STUDENT WEY READ NA HIM SERIOUS,
BUT
STUDENT WEY PASS NA HIM KNOW BOOK.
24. Dem no dey tell tortoise say race don
start.
25. Dem no dey tell blind man say salt no dey
for
food.
26. Before you see monkey, monkey don see
you.
27. Thief wey jump fence enter house where
owner
dey wait for am, no go jump again.
28. If pikin say he sabi die, him papa sef go
tell
am
say him sabi bury.
29. Na wetin dey sweet for goat mouth, Na im
dey
kill am.
30. If e be like say everybody dey craze" na
you
dey craze.
31. Meat wey you dey forbid, no use your
teeth
cut
am.
32. My thing and our thing no be the same
oh.
33. Add Urz
The I hav it 6 Likes 2 Shares |
Re: Funniest Pidgin Proverbs Ever by frankay430(m): 5:59pm On Sep 06, 2015 |
lol |
Re: Funniest Pidgin Proverbs Ever by Nobody: 6:13pm On Sep 06, 2015 |
Hehheheheehehehehehe Hilarious |
Re: Funniest Pidgin Proverbs Ever by yanabasee(m): 6:26pm On Sep 06, 2015 |
Buahahahahahahahahhaahahahhahahahaahaha |
Re: Funniest Pidgin Proverbs Ever by kelvyn7: 6:27pm On Sep 06, 2015 |
I like pigin no be small 1 Like |
Re: Funniest Pidgin Proverbs Ever by ossaii(m): 6:35pm On Sep 06, 2015 |
9ice one! Who no know go know when jungle mature. Shey na today nyash don dey back. Fellow nairalanders help me with likes 3 Likes 1 Share |
Re: Funniest Pidgin Proverbs Ever by babyfacenumb1(f): 6:36pm On Sep 06, 2015 |
Loooooooooooooooool! |
Re: Funniest Pidgin Proverbs Ever by Electronzeez(m): 7:26pm On Sep 06, 2015 |
Nice one Pesin we de cry de see road. |
Re: Funniest Pidgin Proverbs Ever by highbeetohbadt: 7:55pm On Sep 06, 2015 |
@op nyc 1,u carry me along, so ty i laff fall frm ur back, na d day wy mosquito go land 4 ur testicle na im u go no say violence no solve every matter 1 Like |
Re: Funniest Pidgin Proverbs Ever by Vicintonsh(m): 10:33pm On Sep 06, 2015 |
Re: Funniest Pidgin Proverbs Ever by DeHero1: 6:08pm On Sep 07, 2015 |
Na person wey no know him mother boyfriend dey call am bros. |
Re: Funniest Pidgin Proverbs Ever by ajasa4link: 11:00pm On Sep 07, 2015 |
Pikin wey use agbada take start boiz, go talk wetin he go wear when e old. E go better E go better, na im still make ibo man dey kano |
Re: Funniest Pidgin Proverbs Ever by babasade(m): 2:16am On Sep 09, 2015 |
Pikin wey say him mama no go rest him too no go sleep
Person where no get money no dey go find toto |
Re: Funniest Pidgin Proverbs Ever by Rainalove: 2:03pm On Sep 09, 2015 |
Lol...If u do anyhow, u go see anyhow |
Re: Funniest Pidgin Proverbs Ever by pinky21(f): 10:21pm On Sep 09, 2015 |
MINE: No be today Nyansh dey back wen ee get centre parting. Come chop don turn come fat. Food no sweet but we see made in China for the plate. Feel at home don turn come break video cd Dem no dey tell blind man say war don start. Na clap dem take dey enter dance. Na smile dem take dey enter cry. I GO DROP MORE LATER 2 Likes |
Re: Funniest Pidgin Proverbs Ever by ossaii(m): 9:30pm On Sep 10, 2015 |
lalasticlala Pls do ur tin |
Re: Funniest Pidgin Proverbs Ever by omophunky(m): 9:07am On Sep 12, 2015 |
. |
(1) (Reply)
I Want Know D One Wey Good For Juju / Who Turn Lolabbey To Lol / Hilarious: A Student Backing His Goat Along, Going To School...( Pic)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 16 |