Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,755 members, 7,817,090 topics. Date: Saturday, 04 May 2024 at 04:35 AM

Jokers Party - Jokes Etc (30) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Jokers Party (22859 Views)

Offtopic "Bar Joint" For Jokers (season II) / JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ / Jokers Offtopic Massage Centre (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (27) (28) (29) (30) (31) (32) (Go Down)

Re: Jokers Party by sylve11: 5:30pm On May 11, 2009
I beg ooooooooooooo, i find ingrish difficult o cool
Re: Jokers Party by studio43(m): 8:32pm On May 11, 2009
sylve11:

I beg ooooooooooooo, i find ingrish difficult o cool

i'm sorry for you,
na all this yeye back yard grammars wey dem nor dey even spell correct dey fear u so?

lol,

when dem say make u go school that time, u nor gree. now see is you just dey fall ya hands for here.

mmcchewwwwww,
Re: Jokers Party by D1KeleVra(m): 12:05am On May 12, 2009
No mind am! ANIMAL!!! cheesy
Re: Jokers Party by Muslimah: 7:13am On May 12, 2009
BleBle/Blissieng/Blizzard it is not what you are called it is what you answer to smiley and there is nothing to fear except fear itself(Fear FACTOR)
Nway nyce day
Re: Jokers Party by Lolabbey: 10:00am On May 12, 2009
muslimah muslimah,how u dey?omo ur name dey trip me gaan ooo wink wink
Re: Jokers Party by blissieng(f): 10:01am On May 12, 2009
make una come see professor o!

cheesy cheesy cheesy cheesy

prof prof!!! cheesy cheesy
Re: Jokers Party by sweetliet: 10:06am On May 12, 2009
No bi small fear
Re: Jokers Party by Lolabbey: 10:48am On May 12, 2009
y fear dey catch u nah
Re: Jokers Party by romsky: 11:22am On May 12, 2009
d lad spik grammar pass wetin him tisha ble bin dey xpect
Re: Jokers Party by sylve11: 11:27am On May 12, 2009
D1KeleVra:

No mind am! ANIMAL!!! cheesy

The tongue speaks, but the head doesn't know! remember that Eggs cannot teach a hen cool


alimat 2:

u can engage in evening class

Do not teach a pike to swim, a pike knows his own science cool


studio43:

i'm sorry for you,
na all this yeye back yard grammars wey dem nor dey even spell correct dey fear u so?

lol,

when dem say make u go school that time, u nor gree. now see is you just dey fall ya hands for here.

mmcchewwwwww,



studio  Do not make an elephant out of a fly, so free every cool
Re: Jokers Party by Bbeee: 11:28am On May 12, 2009
cool cool
Re: Jokers Party by sylve11: 11:40am On May 12, 2009
ole specs cool
Re: Jokers Party by Bbeee: 11:43am On May 12, 2009
borrow borrow make u fyn cheesy cool
Re: Jokers Party by romsky: 11:45am On May 12, 2009
cool cool cool cool cool cool cool
Re: Jokers Party by sylve11: 12:04pm On May 12, 2009
fashola dey come for u cool
Re: Jokers Party by romsky: 12:10pm On May 12, 2009
u self cool
Re: Jokers Party by Bbeee: 12:12pm On May 12, 2009
hmmm cool
Re: Jokers Party by Lolabbey: 1:07pm On May 12, 2009
dumb dude
Re: Jokers Party by Bbeee: 1:09pm On May 12, 2009
dumba mam cool
Re: Jokers Party by romsky: 1:10pm On May 12, 2009
gud response
Re: Jokers Party by Ben13: 3:35pm On May 12, 2009
I neva expected that
Re: Jokers Party by sylve11: 4:53pm On May 12, 2009
from u ba? cool
Re: Jokers Party by romsky: 5:18pm On May 12, 2009
whoever u tink
Re: Jokers Party by Ben13: 5:27pm On May 12, 2009
The guy no get vision
Re: Jokers Party by Muslimah: 5:19am On May 13, 2009
Lola ,dont be scared now,Afterall what's in a name?My real name is gonna spook you even more so just make do with that one.I'm goood, just that it is raining hia, wonder if you people are even awake,Nyce times
Re: Jokers Party by sylve11: 9:22am On May 13, 2009
Ben20001:

The guy no get vision

atleast am a little better than u dat doesn't have the tools to achieve ur vision cool
Re: Jokers Party by Ben13: 5:15pm On May 28, 2009
parry dey for here sha
Re: Jokers Party by romsky: 12:12pm On Dec 14, 2009
December don reach o w
wen r we aving d get together?
Re: Jokers Party by Ben13: 12:13pm On Dec 14, 2009
December 10 don pass na
Re: Jokers Party by romsky: 12:57pm On Dec 14, 2009
na 18/20th we bin talk

(1) (2) (3) ... (27) (28) (29) (30) (31) (32)

BASKETMOUTH, Bovi, I Go Dye, Gandoki, Bovi, Gordons, Akpororo, Buchi, AY, Seyi / Nigerian Thieves! / Cat Fish: My Funny Experience With A Ghanian Guy

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 15
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.