Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,577 members, 7,820,081 topics. Date: Tuesday, 07 May 2024 at 09:27 AM

Jokers Party - Jokes Etc (5) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Jokers Party (22870 Views)

Offtopic "Bar Joint" For Jokers (season II) / JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ / Jokers Offtopic Massage Centre (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (32) (Go Down)

Re: Jokers Party by blissieng(f): 3:42pm On Apr 09, 2009
@ studio

Na heat wey go do Gabby dey do you abi wetin u wan see
Re: Jokers Party by studio43(m): 3:43pm On Apr 09, 2009
Hi peugeot, how are u and children?  sad



bleseing, i wan leave this thread for you, cuz i aint enjoying this no more
Re: Jokers Party by PeeJee(m): 3:47pm On Apr 09, 2009
hi stidio i came back from Spain yesterday after jetting out to watch my darlin team arsnal. cool
Re: Jokers Party by Gabry(f): 3:51pm On Apr 09, 2009
studio43:

gabrywyl dresss to impress o grin

LOL Yeah. . . of course. All for the sake of Nairalanders  grin

PeeJee:

hi Gabby wink

Hey padi mi. How far?  cheesy

Ben20001:


gabby don't tell me you've added piglets to your collection of teddies. cheesy

Nahh. .  I already have 3 piglets to my teddy's ooo


blissieng:

@ studio

Na heat wey go do Gabby dey do you abi wetin u wan see

shocked shocked shocked
Re: Jokers Party by romsky: 3:53pm On Apr 09, 2009
didnt know there cld be siesta tym 4 una
if una kutukere don finish make we continue with plan
seriously my yeye tatafo's we go bounce sum pipul from d party
Re: Jokers Party by PeeJee(m): 3:54pm On Apr 09, 2009
gabby can u stop by at my place? I came back from Spain with lots of goodygoody wink
Re: Jokers Party by studio43(m): 3:55pm On Apr 09, 2009
PeeJee:

hi stidio i came back from Spain yesterday after jetting out to watch my darlin team arsnal. cool

u habla espanol?
Re: Jokers Party by PeeJee(m): 3:56pm On Apr 09, 2009
romade:

didnt know there cld be sisesta tym 4 una
if una kutukere don finish make we continue with plan
seriously my yeye tatafo's we go bounce sum pipul from d party

Roma who do u think will be the first? i suggest we bounce Ben first then studio leave chicks alone grin
Re: Jokers Party by studio43(m): 3:58pm On Apr 09, 2009
if i nor dey there how party go sweet
Re: Jokers Party by Ben13: 4:01pm On Apr 09, 2009
sure, you'll be the gateman, while peejee the bouncer.
Re: Jokers Party by PeeJee(m): 4:04pm On Apr 09, 2009
Party go sweet cos na me dey make things happen trust me ask bliessieng , gabby and my ex sweet lola
studio43:

if i nor dey there how party go sweet

Ben20001:

sure, you'll be the gateman, while peejee the bouncer.
Dont worry roma will handle the bouncer job I will be inside understand now cool
Re: Jokers Party by romsky: 4:07pm On Apr 09, 2009
i just cant wait to see who gets bounced
Re: Jokers Party by Ben13: 4:09pm On Apr 09, 2009
then fix the date. tatafo cheesy
Re: Jokers Party by studio43(m): 4:10pm On Apr 09, 2009
dem never do party arrangement , dem don dey talk who's to be bounced , see 9ija mentality
Re: Jokers Party by Ben13: 4:11pm On Apr 09, 2009
hmmm
Re: Jokers Party by PeeJee(m): 4:15pm On Apr 09, 2009
studio43:

dem never do party arrangement , dem don dey talk who's to be bounced , see 9ija mentality
u dey talk of 9ja mentality where u come from sef abi na europe or america? u dey cos u will be the first to be bounced
Re: Jokers Party by elowa: 4:20pm On Apr 09, 2009
enuf of these and lets continue wit our plans
Re: Jokers Party by romsky: 4:20pm On Apr 09, 2009
okay since i av to treat all of una lyk grade 1 pupils lets do this
we all post our current location, prefered venue & date
No more yabbing peugeot take note & ignore oluya43
Re: Jokers Party by sylve11: 4:22pm On Apr 09, 2009
romade:

i just cant wait to see who gets bounced


Any how cha cool
Re: Jokers Party by PeeJee(m): 4:23pm On Apr 09, 2009
romade:

okay since i av to treat all of una lyk grade 1 pupils lets do this
we all post our current location, prefered venue & date
No more yabbing peugeot take note & ignore oluya43

no wahala roma i hear lets go on with the plans
Re: Jokers Party by elowa: 4:24pm On Apr 09, 2009
i go first
Am in lag and any location is alright wit me
Re: Jokers Party by romsky: 4:26pm On Apr 09, 2009
work at Guinness Ogba, stay in somolu & prefer a central location
Re: Jokers Party by sylve11: 4:28pm On Apr 09, 2009
but me wey no get fund to waka, how una come want make my case be? cool
Re: Jokers Party by romsky: 4:32pm On Apr 09, 2009
do emergency work 4 b4 den
Re: Jokers Party by PeeJee(m): 4:33pm On Apr 09, 2009
Roma me wey dey Abuja how i go do?
Re: Jokers Party by Lolabbey: 4:35pm On Apr 09, 2009
start trekkinh now u can mak it 2 lag b4 d date
Re: Jokers Party by sylve11: 4:36pm On Apr 09, 2009
see wicked heart cool
Re: Jokers Party by dani1luv: 4:40pm On Apr 09, 2009
Romade
is this a joke or something
Re: Jokers Party by romsky: 4:43pm On Apr 09, 2009
dani its 4 real wanted to plan sumtun during d xmas but knew most wld travel home

pj so u cant afford tp fare or plane ticket
Re: Jokers Party by dani1luv: 4:47pm On Apr 09, 2009
Romade
This one ; im not gonna be part of it. . .

coz the last one i was part of. . i was duped
Re: Jokers Party by PeeJee(m): 4:48pm On Apr 09, 2009
romade:

dani its 4 real wanted to plan sumtun during d xmas but knew most wld travel home

pj so u cant afford tp fare or plane ticket

Roma if its somethin real i can come to lag, any way i will be on leave for 2 weeks this june so when is it if its real?
Re: Jokers Party by Lolabbey: 4:50pm On Apr 09, 2009
romade we4 dnt need ur chicken change and contribution cheesy cheesy cheesy grin grin

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (32)

BASKETMOUTH, Bovi, I Go Dye, Gandoki, Bovi, Gordons, Akpororo, Buchi, AY, Seyi / Cat Fish: My Funny Experience With A Ghanian Guy / Nigerian Thieves!

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 25
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.