Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,560 members, 7,820,024 topics. Date: Tuesday, 07 May 2024 at 08:35 AM

Oge Okoye Flaunts Cleavage & Tattoo In New Photos - Celebrities (3) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Celebrities / Oge Okoye Flaunts Cleavage & Tattoo In New Photos (37997 Views)

Oge Okoye Flaunts Her Breasts Tattoo In New Photos / Peter Okoye Flaunts His Banana Island Music Studio / Oge Okoye Flaunts Her Tattoo & Cleavage (photos) (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (Reply) (Go Down)

Re: Oge Okoye Flaunts Cleavage & Tattoo In New Photos by amikolz(m): 12:03pm On Dec 19, 2015
She do face like who dey percieved her own mess!
Re: Oge Okoye Flaunts Cleavage & Tattoo In New Photos by PrinceEvolution(m): 12:07pm On Dec 19, 2015
lol...laff wan tear my belle..i don add join ur likes....nor worry u go reap!!!one day u go break record dem go allow u ride ur wish for nairaland like horse and u go fit convert dem likes to dasuki...oga solomon na for nairaland u wan show wisdom...i nor fit phantom wetin dey vex u..ma binu joor ...last last gan ur sense of humor i 4 appreciate to see d measure pass dis ur likes and shares cuz it for profit u pass dem likes and shares cuz d flaunting only translates ur sociopathic nature to me cuz u luv to be d center of attention at all cost even if it displeases ursef in d dead course,i knw ur type i deal wiith ur kind on daily basis,but i wont feed u today...i knw ur energy level has dropped sensed it in ur comment at d very begginning of ur display my dear patient,now u are dismissed go and take ur medics and dont report back to me,i suggest u deal wiv ur complex prbz first comrade obote..lol
pyyxxaro:



Ogbeni

U nor wise o

U won show ur mumu self for here

Woman Expert

U nor get sense of Humor reach me o

U jus won smart

*i just de wish say I fit convert my likes to money*

Obote
Re: Oge Okoye Flaunts Cleavage & Tattoo In New Photos by preciousMI1(f): 12:08pm On Dec 19, 2015
what's this shit doing on FP
Re: Oge Okoye Flaunts Cleavage & Tattoo In New Photos by pyyxxaro: 12:11pm On Dec 19, 2015
PrinceEvolution:
lol...laff wan tear my belle..i don add join ur likes....nor worry u go reap!!!one day u go break record dem go allow u ride ur wish for nairaland like horse and u go fit convert dem likes to dasuki...oga solomon na for nairaland u wan show wisdom...i nor fit phantom wetin dey vex u..ma binu joor ...last last gan ur sense of humor i 4 appreciate to see d measure pass dis ur likes and shares cuz it for profit u pass dem likes and shares cuz d flaunting only translates ur sociopathic nature to me cuz u luv to be d center of attention at all cost even if it displeases ursef in d dead course,i knw ur type i deal wiith ur kind on daily basis,but i wont feed u today...i knw ur energy level has dropped sensed it in ur comment at d very begginning of ur display my dear patient,now u are dismissed go and take ur medics and dont report back to me,i suggest u deal wiv ur complex prbz first comrade obote..lol


Hahahahahahaha

Na because of me u de type all these

U go foolish pass goat o

grin

1 Like

Re: Oge Okoye Flaunts Cleavage & Tattoo In New Photos by PrinceEvolution(m): 12:28pm On Dec 19, 2015
yes ogbeni obote and i still continue to give u likes,cuz u seize to shock me dis short time...u knw say na goat deaf pass for all animals ewure je eran ile oma je iya kpukpo...u rmba dat nursery rhymes?shey i nor advice u not to come back unless u complete ur dose?but ofcourse u wont be ursef if u wont..ok now who is d goat?nor come chop person cassava goat nor hear...nor come back unless u treat ursef finish elsewhere u nor hear ,instruction u nor fit follow ..how do i deal with u now?u are a very complicated patient i must confess..closing medical center abandons patient ..flees from scene of treatment tru d window..leaves patient to his fate...ahahhahahahahahhahahh guy seek cure/help elsewhere...
pyyxxaro:



Hahahahahahaha

Na because of me u de type all these

U go foolish pass goat o

grin
Re: Oge Okoye Flaunts Cleavage & Tattoo In New Photos by daxon001(m): 12:32pm On Dec 19, 2015
Top 3 reasons why she could be looking blue based on social media research 1.Dasuki denied her her share of d billion 2.envious of d latest car Churchill bought Tonto Dike 3.Worried about her moribund career
Re: Oge Okoye Flaunts Cleavage & Tattoo In New Photos by Nobody: 12:33pm On Dec 19, 2015
I do Computer graphics, how far am I from being a tattoo artist.
Like if you get what I mean? wink
Re: Oge Okoye Flaunts Cleavage & Tattoo In New Photos by Jakumo(m): 12:34pm On Dec 19, 2015
Her face get as e be.
Re: Oge Okoye Flaunts Cleavage & Tattoo In New Photos by pyyxxaro: 12:41pm On Dec 19, 2015
PrinceEvolution:
yes ogbeni obote and i still continue to give u likes,cuz u seize to shock me dis short time...u knw say na goat deaf pass for all animals ewure je eran ile oma je iya kpukpo...u rmba dat nursery rhymes?shey i nor advice u not to come back unless u complete ur dose?but ofcourse u wont be ursef if u wont..ok now who is d goat?nor come chop person cassava goat nor hear...nor come back unless u treat ursef finish elsewhere u nor hear ,instruction u nor fit follow ..how do i deal with u now?u are a very complicated patient i must confess..closing medical center abandons patient ..flees from scene of treatment tru d window..leaves patient to his fate...ahahhahahahahahhahahh guy seek cure/help elsewhere...


grin ur mate for turkey de show glass

1 Like

Re: Oge Okoye Flaunts Cleavage & Tattoo In New Photos by pyyxxaro: 12:45pm On Dec 19, 2015
amikolz:
She do face like who dey percieved her own mess!



Hahahahahahahaahahahahahahahahaha

Guy u don faint me for here
Re: Oge Okoye Flaunts Cleavage & Tattoo In New Photos by PrinceEvolution(m): 12:54pm On Dec 19, 2015
no hard feelinz ooo bro ,all diz my yabbinz na to test dat ur sense of humor via proxy ,cuz e be like say u go be violent person on code...lol..ur mate for monkey dey carry tail dey blow guy...and ur mate for tortoise dey knod agbada like tinubu..wise one indeed..e don do ogbeni leave matter for mathew and matyrs u nor dey tire..where u dey see dis energy sef abi u rent house near power house company abi ontop of transformer u dey sleep?
pyyxxaro:



grin ur mate for turkey de show glass

Re: Oge Okoye Flaunts Cleavage & Tattoo In New Photos by stone2002: 1:07pm On Dec 19, 2015
Silicon wil come in later.......cha cha
Re: Oge Okoye Flaunts Cleavage & Tattoo In New Photos by dejavubobo1(m): 1:22pm On Dec 19, 2015
Bisjosh:
Omotola doesn't expose her body this way but she's sexy, classy and elegant!

Oge you are older than all these. undecided
Dats because omotola no dey find runs... as she no see film act, she say make she hussle go front
Re: Oge Okoye Flaunts Cleavage & Tattoo In New Photos by franklingud(m): 3:56pm On Dec 19, 2015
Airforce1:
See her mouth
those co#k-sucking mouth of hers.
Re: Oge Okoye Flaunts Cleavage & Tattoo In New Photos by Nobody: 4:06pm On Dec 19, 2015
WalterEmmanuel:
Wow.... am seeing things...

anyway...

THANK GOD SAY I DON PAY MTN THE AIRTIME WEY I BORROW THEM.

i borrow #750 & e don finish. I no know as i wan take pay back plus i wan buy MB embarassed

1 Like

Re: Oge Okoye Flaunts Cleavage & Tattoo In New Photos by McPerry(f): 4:45pm On Dec 19, 2015
Hmmm,her breast don big small,unlike before e jst b like lime.



Op,w@ is d size of her bra?chk 4me.
Re: Oge Okoye Flaunts Cleavage & Tattoo In New Photos by Nobody: 4:50pm On Dec 19, 2015
pyyxxaro:
Wetin come make the left one long pass the right one naaa


Dasuki and e crew don finish dis innocent gal cry

grin
Re: Oge Okoye Flaunts Cleavage & Tattoo In New Photos by Nobody: 4:52pm On Dec 19, 2015
Bisjosh:
Omotola doesn't expose her body this way but she's sexy, classy and elegant!

Oge you are older than all these. undecided

But is it your body??
Re: Oge Okoye Flaunts Cleavage & Tattoo In New Photos by McPerry(f): 4:53pm On Dec 19, 2015
amikolz:
She do face like who dey percieved her own mess!

So na so u dey du face wen u mess cm perceive ur own mess.....u 4nny gan no b small..
Re: Oge Okoye Flaunts Cleavage & Tattoo In New Photos by Nobody: 5:57pm On Dec 19, 2015
lovdoc:
Popular Nollywood actress, Oge Okoye was recently at the premiere of Chetanna held in Awka, Anambra State and the gorgeous actress shared a couple of photos after the premiere.
Oge Okoye rocked a cleavage revealing cloth flaunting the tattoo on her cleavage.

Sexy yes?
https://www.instagram.com/p/_doq_wo8rg/?taken-by=ogeokoye

That nose sha shocked
Re: Oge Okoye Flaunts Cleavage & Tattoo In New Photos by TJ07(m): 7:01pm On Dec 19, 2015
Daslim180:
Once a soldier, forever a soldier. Soldier go soldier
come, Barrack still remains....... May your days
be long Baba Buhari.
God bless me (I don't know about my haters)
God bless you (I don't know about your enemies)
God bless Nairaland (I don't know about Porn
star forums)
God bless Buhari ( I don't know if God will bless
Sani Abacha)
God bless A.P.C (I don't know about P.D.P)
God bless Federal Republic of Nigeria ( I don't
know if God will bless Biafra)
what has this got to do with the topic?
Re: Oge Okoye Flaunts Cleavage & Tattoo In New Photos by Oluschenco(m): 7:45pm On Dec 19, 2015
Seems her right breast is longer than the left. If not, where is my extra eyes
Re: Oge Okoye Flaunts Cleavage & Tattoo In New Photos by Orikinla(m): 7:49pm On Dec 19, 2015
[size=14]If she is looking like this with makeup, then how will she look without makeup?[/size] grin
Re: Oge Okoye Flaunts Cleavage & Tattoo In New Photos by Nobody: 10:39pm On Dec 19, 2015
shockwave91:

i borrow #750 & e don finish. I no know as i wan take pay back plus i wan buy MB embarassed


lol...Dude...dts rili a prob. wereby u dnt hv d moni 2pay dm bk 4 their airtime. i stayd 3wks witout rechargin my mtn...u knw y,cus i borowd #1150. i used my etisalat throughout dos periodz. anyway
just close 1 eye nd recharge shaa ,like i did.
Re: Oge Okoye Flaunts Cleavage & Tattoo In New Photos by Nobody: 1:41am On Dec 20, 2015
WalterEmmanuel:


lol...Dude...dts rili a prob. wereby u dnt hv d moni 2pay dm bk 4 their airtime. i stayd 3wks witout rechargin my mtn... u knw y,cus i borowd #1150. i used my etisalat throughout dos periodz. anyway
just close 1 eye nd recharge shaa ,like i did.

@ bolded, Hahaha!!

U know say u no wan borrow their credit but e get dat spirit wey go still push u to do am embarassed

1 Like

Re: Oge Okoye Flaunts Cleavage & Tattoo In New Photos by Nobody: 3:14am On Dec 20, 2015
shockwave91:


@ bolded, Hahaha!!

U know say u no wan borrow their credit but e get dat spirit wey go still push u to do am embarassed
lol...na true shaaa

1 Like

(1) (2) (3) (Reply)

"Nigerian Men Are Impotent": Kemi Olunloyo Gets Epic Response (see Tweets) / Mirabel, Wife Of Chinchon: Bukola Adeeyo Charmed My Husband, Got Pregnant / Virgin Singer Adokiye Turns A Year Older Today

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 41
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.