Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,152,944 members, 7,817,769 topics. Date: Saturday, 04 May 2024 at 07:11 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / When The Witches In Your Village Gather To Discuss Your Matter (photo) (61717 Views)
Pics. When Your Village Elders Have Concluded On Your Matter / When Village People Have Concluded On Your Matter / PHOTO: When Your Villagers Gather To Discuss Your Matter! (2) (3) (4)
Re: When The Witches In Your Village Gather To Discuss Your Matter (photo) by mudsam(m): 10:33pm On Feb 26, 2016 |
God pass dem |
Re: When The Witches In Your Village Gather To Discuss Your Matter (photo) by rhymesnoni(m): 10:55pm On Feb 26, 2016 |
Na so so. Job interview u go dae go witout positive result. |
Re: When The Witches In Your Village Gather To Discuss Your Matter (photo) by sybarite7(m): 2:01am On Feb 27, 2016 |
Them dey discuss dollar palava and the recent heat we dey face for naija,dey will be like Dollar don high o,blood don scarce ,even d kind heat Wey dey for night nor allow us hold meeting ,that's why we move am com afternoon |
Re: When The Witches In Your Village Gather To Discuss Your Matter (photo) by Roses1(f): 2:30am On Feb 27, 2016 |
serious dry fasting |
Re: When The Witches In Your Village Gather To Discuss Your Matter (photo) by sow4me(m): 6:34am On Feb 27, 2016 |
Without Jesus, he's surely finished. |
Re: When The Witches In Your Village Gather To Discuss Your Matter (photo) by princeuwanile: 10:14am On Feb 27, 2016 |
TB Joshua and pastor Osinbajo dey nah |
Re: When The Witches In Your Village Gather To Discuss Your Matter (photo) by Mattew690(m): 10:45am On Feb 27, 2016 |
Vilage ppl |
This Is The Exact Situation In Abuja!!(photo) / Proof That Girls Have Always Loved Guys With 'cars' From Early Age [pic] / When You Sai Baba! Inside The Church
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7 |