Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,165,439 members, 7,861,247 topics. Date: Saturday, 15 June 2024 at 08:03 AM

NEW MUSIC!!! Paul Okoye/call Heaven Remix Ft Buhari, GEJ & Change - Politics - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Politics / NEW MUSIC!!! Paul Okoye/call Heaven Remix Ft Buhari, GEJ & Change (633 Views)

I Didn't Hand Over A Collapsed Economy To Buhari -gej / I Didn't Hand Over A Collapsed Nation To Buhari - GEJ / 'I Handed Over The Best Nigerian Government To Buhari' - GEJ Says (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

NEW MUSIC!!! Paul Okoye/call Heaven Remix Ft Buhari, GEJ & Change by spargs(m): 11:34pm On Apr 06, 2016
Make somebody please, call Buhari
Make I tell Mr President, say change never happen
Kai Baba, na that level, ehya
Wey APC promise us say, e no go happen
If to say, GEJ dey
For everything wey dey happen today
E for be say, lawmakers no go misbehave
All man go dey concentrate
Wherever you are GEJ
We no be who we are
Cause if to say, PDP dey
For everything wey dey happen today
E for be say una go intervene
Cause right now everything na pain
See the ministers dey misbehave
Buhari supporters all of them dey shame...chai!!!
Re: NEW MUSIC!!! Paul Okoye/call Heaven Remix Ft Buhari, GEJ & Change by Hunger: 11:35pm On Apr 06, 2016
t
Re: NEW MUSIC!!! Paul Okoye/call Heaven Remix Ft Buhari, GEJ & Change by APCcrimes: 11:40pm On Apr 06, 2016
bubu na fool
Re: NEW MUSIC!!! Paul Okoye/call Heaven Remix Ft Buhari, GEJ & Change by johnmartus(m): 11:48pm On Apr 06, 2016
Jail awaiting him if care not taking and he should watch his mouth otherwise
Re: NEW MUSIC!!! Paul Okoye/call Heaven Remix Ft Buhari, GEJ & Change by BushidoBlue(m): 11:53pm On Apr 06, 2016
johnmartus:
Jail awaiting him if care not taking and he should watch his mouth otherwise

And that's why we call him a dictator
Re: NEW MUSIC!!! Paul Okoye/call Heaven Remix Ft Buhari, GEJ & Change by spargs(m): 12:34am On Apr 07, 2016
Who's gonna jail Mr jailer. .....let's watch and where dis current action film ends.lols

(1) (Reply)

Why We Couldn’t Save Under Jonathan – Okonjo-iweala / A Copy Of The Code Of Conduct Act & ACJA Amendment Bills / Bokoharam Giving Out Loan To The Youths, What Is Happening

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.