Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,151,542 members, 7,812,692 topics. Date: Monday, 29 April 2024 at 05:36 PM

Fans Blast Toke Makinwa For Bleaching - Celebrities (4) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Celebrities / Fans Blast Toke Makinwa For Bleaching (51222 Views)

Ruggedman Shades Toke Makinwa For Dating Married Billionaire, Festus Fadeyi. / Fan Blast Toke Makinwa For Heavy Makeup, See Her Reply / Fans Blast Toke Makinwa: Your Face Is Artificial & Stressed Up,Get A Good Mirror (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (Reply) (Go Down)

Re: Fans Blast Toke Makinwa For Bleaching by ikbnice(m): 9:07am On May 11, 2016
hadura29:


Una dey share all these yakaka blessings without me @ikbnice, anyway, make una shift Abeg, wey my palmwine bowl. *sips*...

Saraki say him be millionaires before him be governor, how una see am?
My broda, gud mornin...u av bin lifted high abv odaz.
.
.
that oga Saraki jxt dey use style form say im no be thief. Dem suppose ask am how he made his first million. Oga dey fear prison.

*oga hadura29, early mornin palmwine gud for body o, pass me the bowl. Oga amAlbert, early mornin palmwine dey ground o. cum balance dongoyaro with cold palmwine*

1 Like

Re: Fans Blast Toke Makinwa For Bleaching by ikbnice(m): 9:09am On May 11, 2016
hadura29:


Lol, if person wear that thing Eeen, he go be like day person na ghost buster grin.. good morning
d present heat no get mercy. Cooling suit on point.
Re: Fans Blast Toke Makinwa For Bleaching by AmAlbert(m): 4:49pm On May 11, 2016
hadura29:


Una dey share all these yakaka blessings without me @ikbnice, anyway, make una shift Abeg, wey my palmwine bowl. *sips*...

Saraki say him be millionaires before him be governor, how una see am?
I dey mad, bruh make upstair of abundance grace collapse for your whole body, make any idiot wey no like am enter South south without weapons go fight NDA empty hand, make any Bingo wey wan hear bad story about you get cancer and epilepsy for ear...


No mind oga Saraki, him just use our pipo Dey play nchoro and draft, wetin him been dey do before him get the money na, the thunder wey go fire am still dey near fire dey get warm...


*sips dogonyaro and aki awusa together with okpete
Re: Fans Blast Toke Makinwa For Bleaching by AmAlbert(m): 4:51pm On May 11, 2016
ikbnice:
My broda, gud mornin...u av bin lifted high abv odaz.
.
.
that oga Saraki jxt dey use style form say im no be thief. Dem suppose ask am how he made his first million. Oga dey fear prison.

*oga hadura29, early mornin palmwine gud for body o, pass me the bowl. Oga amAlbert, early mornin palmwine dey ground o. cum balance dongoyaro with cold palmwine*
My broda make and devil and him senior broda get accident cos of you..
Abeg shift for me.. Early morning highness dey sure pass at least you no go dey reason like some pipo wey get rattle snake brain

*sipping continues
Re: Fans Blast Toke Makinwa For Bleaching by omokunbi86(m): 1:33pm On May 12, 2016
Abeg who Patience don epp grin cheesy
Jadeite:



It will help if you try to be patient and learn how to read! I quoted someone that said " Yoruba women are good bleachers, citing Fathia Balogun" I corrected the notion (that Fathia is not yoruba,but Urhobo).Bleaching has nothing to do with tribe.

(1) (2) (3) (4) (Reply)

Toyin Abraham Mocks Peter Obi And Atiku Abubakar? (Photo) / Dancing With Girls From Nigeria Made Me Realize I Really Suck At Dancing, Amber / Maupe Ogun Weds Mohammed Bamidele Yusuf (Video)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 13
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.