Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,155,926 members, 7,828,207 topics. Date: Wednesday, 15 May 2024 at 06:21 AM

How I Was Humiliated In Front Of Two Hot Chicks - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / How I Was Humiliated In Front Of Two Hot Chicks (583 Views)

What Do We Call This Two Hot Girls / Two hot Girl Dancing And Twerking On Crazy Jeans With There Big Butt dance Neked / Which Of These Hot Chicks Would You Hang Out With (2) (3) (4)

(1) (Reply)

How I Was Humiliated In Front Of Two Hot Chicks by bankable: 11:45pm On Jun 16, 2016
my dear country pipu u know as ladies dey treat una if u no too carry 4 dis country and body no b firewood wetin man go do. my landlord grandpikin com home 4rm america for holiday and as i dey jobbless 4 house wit dem 4 like one month naso me sef learn american accent.on this fateful day my broda i go see my padi them for anoda street unfortunately i no come find dem. as i dey regret dey go say i don waste bike money naso i see two hot chickalas. omo man no fit miss dis ones o. naso i approach dem begin speak americana to dem cum see as dem dey fall omo my head swell i cum dey put many lies join say all my clothes na designers i no dey wear clothes wey no get name i get this i get that cum see as babe dey blush. for my mind i dey wonder na me be dis wey gels dey trip 4 i dey dream? had i known i suppose don collect dia number leave them buh since na ma street dem dey go nd na leg dem dey trek i con say make i ff them. as i enter my street market wey dis gels wan come buy pepper na hin i see dis Godforsaken, unfortunate fellow called baba friday wey dey sell boskoro as hin see me na so he shout "customer customer shey u see say d cloth wey i sell 4 u dat day(d cloth i was wearing) hin fyn 4 ur body he cum fit u well well i still get plenty wey u go like o oya cum see". i wan deny d stupid man buh na so he talk my name i no fit deny am again. i jus comot wit shame and anger dos gels look dem sef cum use dia throat make sound ."hun hun" i waka wit shame. i no kno say dat shame na small one. na December time we dey, dey cum dey do carnival na so dis gels and all dia friends like 20 gather as i waka pass them dey bust into laughter as i dey go wit shame na some dem begin hail me dey shout "americana americana" amidst solid laughter. my brother if go kill mysef se i do bad after this kine embarrassment. chai

2 Likes

Re: How I Was Humiliated In Front Of Two Hot Chicks by ybalogs(m): 11:52pm On Jun 16, 2016
Nothing to be ashamed about bro. I'm pretty sure everything those girls had on was grade one bosicorner. Even, their undies ain't exempted so why the shame?

(1) (Reply)

A Mushi-mushi Poem For My Big Yanshed Ex Nkechi Catherine / Watch How This Girl Twerk Badly / 5 UNBELIEVABLE Ways S3x Can Harm You (number 4 Will Shock You)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.