Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,166,097 members, 7,863,836 topics. Date: Tuesday, 18 June 2024 at 07:26 AM

Fada Fada Remix Ft Buhari - Politics - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Politics / Fada Fada Remix Ft Buhari (1127 Views)

What Is Wrong With This Photo? (celine Dion Ft Buhari Remix Edition) (PHOTO) / Traditional Ritual Inside Mouau Campus ..this One Pass Fada Fada. / NEW MUSIC!!! Paul Okoye/call Heaven Remix Ft Buhari, GEJ & Change (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Fada Fada Remix Ft Buhari by lunaticfringe: 10:20pm On Jun 19, 2016
Verse 3(buhari)

I win election I dey travel go obodo oyibo,
Na spacecraft remain for me baba you know,
Ndi igbo bia na-ebe a take my photo,
E no easy to dey chill with president obama,
Na teacher figure the president be to me o...

Since I lost my senses na him e don dey help me oo,
Gone are the days naija people dey see petrol o,
Right now nah all the thieves dey try to handcuff me,

I thank asorock agu na echemba nkanchawa o( nkanchawa)
Na bullet proof cars me and my guys dey take journey o,
Oya park all the money eh eh eh... sare sare,
Nigerdelta make una dey drink una oil eh...

1 Like

(1) (Reply)

Bauchi State Governor Builds Solar Powered Boreholes In Warji & Ningi LGAs(pics) / Nigeria Will Never Know Peace Until This Happens! / Presidency Wants To Remove Dogara, Others - Lawmaker

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 5
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.