Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,155,524 members, 7,826,966 topics. Date: Tuesday, 14 May 2024 at 01:19 AM

ok - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / ok (551 Views)

How Can You Keep Up With A Girl That Replies Your Chat With "Yes,ok,no,fine,? / Is It Ok To Sleep With Your Bestie (pictures Added) / Is It Ok For Ladies To Carry Condoms In Their Bags? (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

ok by Nobody: 12:56pm On Jul 07, 2016
/
Re: ok by obiorathesubtle: 1:01pm On Jul 07, 2016
MrValIk:
Country people, I don return. My enemies don dey ban me taya, but d devil is a liar.
Abeg make una help me out hear. Pls o, ladies, abeg make una help me understand o. What is so fasinating Abt this man called siena. Abi na all married men in general? Cos I no understand how young girls wey never marry go dey follow men wey don marry, born pikin finish. E be lyk say na all d girls 4 nairaland dey trip for am. I just taya!
I don look thru old posts, e be lyk say d bobo sabi how to sweet talk women. After chaming dem 4 a long while, e go jst leave dem dry. D tin wey dey make me vex wit all des small small gals be say, d man no dey hide d fact say e get wife and family, yet e no go discourage dem.
D one wey dey vex me pass be say, babe wey I dey trip for, don dey fall into d bobo trap. I don ask Oga siena to help me talk 2 d babe on my behalf, e jst ignore me like say I be sht. E even ban me sef.
No wahala, I try show d babe d lyt, say if she gree for me, I go take care of am. I show am say d bobo she dey trip for, no be today e don dey play fine fine gals. I get enuf tym 4 my hands, don go thru bobo old posts. SO MANY women wey e don cham. From coolbaby to almondjoy to islander to militia (in fact d militia own na dat one love strong pass). D funi tin be say, all no dem no dey again, e jst discard dem.
Na im I dey tell dis chic say, make she no be d nxt victim o. Na cos I be caring human being na y I dey warn am. Cos tomorrow nau, pesin go open thread 4 heartbreak, dey expect advice.
I don send dis girl email messages, bt I tink she don block me. Na help I dey try help am o. Notin else. Bible talk say make we hep each oda. O tan!
Missmercedes, d stubborn fly dey follow corpse enter grave o. #jstsaying.
grin grin PUNCHLINE!!!


African rapper number 1 oooo!!!

Ewoooo!!!

1 Like

Re: ok by Nobody: 1:18pm On Jul 07, 2016
SeanRodman ya very stupid sha. Is dis d place 4 dis?
Re: ok by Nobody: 1:24pm On Jul 07, 2016
Bros na so babes of nowadays be na man when no get better plan for dem na him dem like.

1 Like 1 Share

Re: ok by Nobody: 1:42pm On Jul 07, 2016
Babzilla:
Bros na so babes of nowadays be na man when no get better plan for dem na him dem like.

My broda God bless u

(1) (Reply)

R / A Recent Graduate Completing His National Youth Service Corps (NYSC), Bonaventur / Ladies, Be Careful! These Are 10 Warning Signs That You Are Dating An Immature M

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.