Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,783 members, 7,820,745 topics. Date: Tuesday, 07 May 2024 at 08:37 PM

Romans Landers Come And See! - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Romans Landers Come And See! (826 Views)

Landers Rate Me And My Babe. Is She Cute?am I Cute ? Re We Cute? / Romance Landers, Come Make We Relate... / Romance Landers Come Out (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Romans Landers Come And See! by stiflerdrug: 6:17pm On Jul 27, 2016
I know this isn't the right place to pvt this.. I just wanu make my people of romance land smilesmile cool cool

20 Nigerian funny parables

1) ynash node heavy the owner

2) toto water too small but e dey do prick baff

3) na pikin wey no gree eat dey Sofa hunger

4)na person wey no gree dey sofa ynash scratch

5) monkey smart monkey smart na cus tree near tree

6) put you eye for my business I go settle down swell am

7) small pikin wey I carry fo back cross water dey complain say e match fish

cool na wetin man sow.. Na him e dey wear

9) eye wey see.. Na him dey chop

10) no matter how yu run.. Your Bakassi dey with yu

11) bring suya bring suya na for cow body

12) nobe who call police dey win case

13) nomata how yu ugly reach.. Your shadow must follow yu

14) snake wey one eye see.. Node hard turn to stick

15) wer 9 mad people and 1 normal person dey.. All of them dey mad finish

16) person wey get smellymouth na him people dey suffer am pass

17) nobe to rush mad.. U fit treek?

18) yu no need spoon to chop slap

19) pikin wey say d mama no go sleep na Orphanage fit am

20) shame node catch man man na him people


Oya comment ya own
Re: Romans Landers Come And See! by Nobody: 6:19pm On Jul 27, 2016
Humourous but true.. lol

2 Likes

Re: Romans Landers Come And See! by Nobody: 6:19pm On Jul 27, 2016
hmm
Re: Romans Landers Come And See! by stiflerdrug: 6:19pm On Jul 27, 2016
Jacksonville:
Humourous but true.. lol
lol Oya drop one before yu comot grin
Re: Romans Landers Come And See! by Sexxkillz: 6:21pm On Jul 27, 2016
No be as snake long dem dey put fire.

Dem no dey price rabbit wey still dey inside hole.

Wetin old man sit down see, small pikin no dey see am if he climb tree.

Na person wey go, na him go come back.

3 Likes

Re: Romans Landers Come And See! by herzern(m): 6:23pm On Jul 27, 2016
B'ori eni o ba buru.....orun ni n kor fun


Yoruba proverb!


Translation

If person head go rot...nah the neck go first dey pain am
Re: Romans Landers Come And See! by stiflerdrug: 6:25pm On Jul 27, 2016
herzern:
B'ori eni o ba buru.....orun ni n kor fun


Yoruba proverb!
Translate
Re: Romans Landers Come And See! by SweetieConstie(f): 6:27pm On Jul 27, 2016
Smh! grin Hilarious...
Re: Romans Landers Come And See! by stiflerdrug: 6:31pm On Jul 27, 2016
SweetieConstie:
Smh! grin Hilarious...
drop one
Re: Romans Landers Come And See! by ucnwafor(m): 6:38pm On Jul 27, 2016
Okro stem no dey tall pass the owner guun

Smh
Re: Romans Landers Come And See! by obiorathesubtle: 6:55pm On Jul 27, 2016
grin I don laff taya..



Chicken no dy cry for night grin
Re: Romans Landers Come And See! by stiflerdrug: 7:05pm On Jul 27, 2016
obiorathesubtle:
grin I don laff taya..




Chicken no dy cry for night grin
if e cry for night we go kill am shop

1 Like

Re: Romans Landers Come And See! by Nobody: 7:09pm On Jul 27, 2016
stiflerdrug:
lol Oya drop one before yu comot grin

Person wey im mouth dey smell, na only person wey like am go tell am..grin

2 Likes

Re: Romans Landers Come And See! by mizzbouqui(f): 7:11pm On Jul 27, 2016
Okay ayaf laugh grin
Re: Romans Landers Come And See! by Nobody: 7:13pm On Jul 27, 2016
No comment! undecided

1 Like

Re: Romans Landers Come And See! by Taiyescott(m): 7:16pm On Jul 27, 2016
I no dy laf jhor.
Re: Romans Landers Come And See! by Atmmachine(m): 7:19pm On Jul 27, 2016
Útúrú gbapia gi anya
Re: Romans Landers Come And See! by Nobody: 7:21pm On Jul 27, 2016
Pikin wey no know e mama BF Na him dey call am uncle

He who fights and run Na fear catch am o

A moving stone Na person push am o

2 Likes 1 Share

Re: Romans Landers Come And See! by collinsVP: 7:24pm On Jul 27, 2016
No 17 got me cracking. Words of wisdom

1 Like

Re: Romans Landers Come And See! by stiflerdrug: 7:32pm On Jul 27, 2016
Taiyescott:
I no dy laf jhor.
lol we know ya case cool
Re: Romans Landers Come And See! by stiflerdrug: 7:32pm On Jul 27, 2016
mizzbouqui:
Okay ayaf laugh grin
lols
Re: Romans Landers Come And See! by stiflerdrug: 7:33pm On Jul 27, 2016
STFUareyouG0d:
Pikin wey no know e mama BF Na him dey call am uncle

He who fights and run Na fear catch am o

A moving stone Na person push am o
hahaha the 2nd one tho grin grin grin
Re: Romans Landers Come And See! by BiafraBushBoy(m): 7:38pm On Jul 27, 2016
Lemme think...

Cest que laje cest ne pa la vous.. La dinkin e vous cheesy

Translation!!

lipsrsealed lipsrsealed lipsrsealed..
Re: Romans Landers Come And See! by Taiyescott(m): 7:39pm On Jul 27, 2016
stiflerdrug:
lol we know ya case cool
Gud 4 u..

(1) (Reply)

This Woman & Her Daughter Were Seen Wandering Around Arepo, Ogun State. / Husband's Vs Kids / Photo: See A Wedding Procession Spotted In Beni, Congo

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 21
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.