Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,151,292 members, 7,811,875 topics. Date: Sunday, 28 April 2024 at 09:55 PM

Wetin Be Dat Sef!!!! - Politics - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Politics / Wetin Be Dat Sef!!!! (476 Views)

"Wetin Dem Know Wey Be Biafra?" - Obasanjo Speaks On Agitation On BBC (video) / 9 Biafra War Machine Dat Mak Is Hard For Nigeria To Defeat Dem During Civil War / Abeg Wetin Be Dullard (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Wetin Be Dat Sef!!!! by zanebaddo(m): 6:47pm On Aug 30, 2016
I no even know how to start this thread. .. (one bottle for the guy who opened the thread naija has finished me )

Most of the time I dey enter nairaland to just read comment and laugh but the kind thing wey i dey see for this politics session lately eh e tire me
Re: Wetin Be Dat Sef!!!! by zanebaddo(m): 6:57pm On Aug 30, 2016
Before before if you enter nairaland(politics session) you no go wan leave but now the reverse na the case...
make una kuku change this politics session name to tribalism session so person go dey carry gun and knife dey enta na
Re: Wetin Be Dat Sef!!!! by zanebaddo(m): 7:02pm On Aug 30, 2016
You go see person wey never chop for two days, na to defend buhari like his life depends on it, you go still see person wey dey drink garri every night de defend Goodluck like say na craze

How they appear in every thread dey surprise me.. whether dem de ever do any other thing apart from hiding behind their phones cursing, insulting away their fore father's when their so called gods loot away their generations
Re: Wetin Be Dat Sef!!!! by zanebaddo(m): 7:13pm On Aug 30, 2016
Afonjaz, ipob, cows na dem! I no go lie say I no follow dey call these names but the way some people dey carry settle down dey type hate speech atimes dey fear me die!

The one wey dey pain me pass na when you see person wey never reach 20 years go dey fight for matter wey happen before the mother was born... How ojukwu, awolowo, ahmadu Bello and Co did this or that. How it has been from time immemorial not to love or care for your fellow man because awolowo, ojukwu or Dan fodio said you shouldn't.. . Una de craze gan'!
Re: Wetin Be Dat Sef!!!! by harosho07(m): 8:46pm On Aug 30, 2016
Guy na true you talk jare. The way these guys dey support politicians they make me wonder if really these youth fit make naija better tomorrow.

But I believe sha say one day good people go rise up and save these country from all the yamayanma wey hin dey so.

(1) (Reply)

APC Muslim Group Disowns Tinubu’s Candidate / Lagos State And Its Failure Of Paying Waec Examination Fees For 2015/2016 . / Breaking News:dr Uche Ogah Filed Another Appeal Against Ikpeazu

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.