Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,151,779 members, 7,813,575 topics. Date: Tuesday, 30 April 2024 at 02:17 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Celebrities / I Go Dye Supports Efe With N1Million To Ensure He Wins Big Brother Naija (35863 Views)
Olakunle Churchill Gifts N1million To A New Baby Named After Him(photos) / Toyin Abraham Surprised With N1million On Her 35th Birthday By Fans / MC Galaxy Gives N1million To Laura Ikeji To Assist Her In Opening Her Dream Shop (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (Reply) (Go Down)
Re: I Go Dye Supports Efe With N1Million To Ensure He Wins Big Brother Naija by YoungB1a(m): 10:31pm On Apr 05, 2017 |
Divay22:JESUS.....u dey stay that community way like crises pass any thing |
Re: I Go Dye Supports Efe With N1Million To Ensure He Wins Big Brother Naija by Divay22(f): 10:36pm On Apr 05, 2017 |
YoungB1a:kwayet your mouth dere.....no talk rubbish way you no know |
Re: I Go Dye Supports Efe With N1Million To Ensure He Wins Big Brother Naija by topsam1(m): 10:39pm On Apr 05, 2017 |
coolesmile: You got it.....because na that surprise ghon ghon bigbrother wan give people....BBN no be nollywood na wey be say u go don knw where the film go end from the beginning.... 1 Like |
Re: I Go Dye Supports Efe With N1Million To Ensure He Wins Big Brother Naija by YoungB1a(m): 10:39pm On Apr 05, 2017 |
Divay22: na dere me dey stay 2 ooooo.udumowori quater in particular...... dem just 2 like wahala |
Re: I Go Dye Supports Efe With N1Million To Ensure He Wins Big Brother Naija by Divay22(f): 10:46pm On Apr 05, 2017 |
YoungB1a:.oh lawd So you join people way dey spoil waffi abi na una dey quick start the wahala......Anyways no be waffi i go stay forever,by this time next year i go dey obodo oyibo But make we talk of issue way serious NA EFE Shebi you don vote for am you better do... EFE for the money |
Re: I Go Dye Supports Efe With N1Million To Ensure He Wins Big Brother Naija by YoungB1a(m): 10:54pm On Apr 05, 2017 |
Divay22: I don give am 200 vote for wechat since yesterday #TeamEfe 1 Like |
Re: I Go Dye Supports Efe With N1Million To Ensure He Wins Big Brother Naija by Divay22(f): 10:55pm On Apr 05, 2017 |
YoungB1a:That's good...na SMS i take dey follow up...pls keep voting |
Re: I Go Dye Supports Efe With N1Million To Ensure He Wins Big Brother Naija by juuvi: 10:56pm On Apr 05, 2017 |
I weep for naija |
Re: I Go Dye Supports Efe With N1Million To Ensure He Wins Big Brother Naija by YoungB1a(m): 11:03pm On Apr 05, 2017 |
1 Like 1 Share |
Re: I Go Dye Supports Efe With N1Million To Ensure He Wins Big Brother Naija by iyaski: 11:10pm On Apr 05, 2017 |
kachi7021: As soon as Efe went into BBN house. If BBN is not a poverty alleviation programme so what is it? |
Re: I Go Dye Supports Efe With N1Million To Ensure He Wins Big Brother Naija by rafox2510: 11:20pm On Apr 05, 2017 |
tyson99:u are right |
Re: I Go Dye Supports Efe With N1Million To Ensure He Wins Big Brother Naija by TinaAnita(f): 11:20pm On Apr 05, 2017 |
Biggie should just call Efe and give him the money plus suv and let the show end already. Those voting for other housemates are just wasting their time and money. Marvis is just their occupying space, it's almost as if she doesn't exist. Niger delta Miliants even made matters worse for her by supporting her. If they aren't so stupid their support out to go to Efe based on logistics |
Re: I Go Dye Supports Efe With N1Million To Ensure He Wins Big Brother Naija by berrystunn(m): 11:51pm On Apr 05, 2017 |
Suspect33: Nawa oh. |
Re: I Go Dye Supports Efe With N1Million To Ensure He Wins Big Brother Naija by shaldrestar(m): 12:53am On Apr 06, 2017 |
GloriaNinja:and they will start quoting u to gv stupid reasons fr their stupidness JESUS WEPT |
Re: I Go Dye Supports Efe With N1Million To Ensure He Wins Big Brother Naija by emmaitive(m): 7:17am On Apr 06, 2017 |
henrydadon:your so called politicians u voted for,wit strenght and vigor,hw miningful tin have done for the youth and u ursef |
Re: I Go Dye Supports Efe With N1Million To Ensure He Wins Big Brother Naija by Gassa007: 7:17am On Apr 06, 2017 |
GloriaNinja:Just dey talk rubbish |
Re: I Go Dye Supports Efe With N1Million To Ensure He Wins Big Brother Naija by UncleJJ(m): 8:11am On Apr 06, 2017 |
shaldrestar: |
Re: I Go Dye Supports Efe With N1Million To Ensure He Wins Big Brother Naija by Nuel25846(m): 8:34am On Apr 06, 2017 |
youngest85:she is saying y'all bbn fans are stupid....and she is so right. |
Re: I Go Dye Supports Efe With N1Million To Ensure He Wins Big Brother Naija by Kilanee: 10:43am On Apr 06, 2017 |
coolesmile: coolesmile:WHO IS EFE?? |
Re: I Go Dye Supports Efe With N1Million To Ensure He Wins Big Brother Naija by Nancylove23: 11:31am On Apr 06, 2017 |
Spending One million Naira on a common vote doesn't seem so wise . Why not invest that money on the Efe himself personally . You can campaign for votes for him... just my thought though . |
Re: I Go Dye Supports Efe With N1Million To Ensure He Wins Big Brother Naija by GloriaNinja(f): 1:09pm On Apr 06, 2017 |
shaldrestar:Lol I ignore their stupidity As well. |
Re: I Go Dye Supports Efe With N1Million To Ensure He Wins Big Brother Naija by mrvictor005: 11:51am On Apr 10, 2017 |
the new way of solving your financial problems, see details below.
|
Richard Mofe-Damijo And His Beautiful Wife, Jumobi, In Adorable Photo / Muma Gee Joins Politics Under PDP, Releases Stunning Campaign Poster / Ebuka Reacts To Aspirant Putting Their Photos Side-by-side With Bbnaija Logo
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 23 |