Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,158,106 members, 7,835,735 topics. Date: Tuesday, 21 May 2024 at 02:07 PM

Ghanaian Man Beheads His Own Brother (Graphic Photos) - Crime (6) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Crime / Ghanaian Man Beheads His Own Brother (Graphic Photos) (55579 Views)

Delta: Woman Sleeps With Husband Brother, Husband Kills Wife's Brother (Graphic) / Man Beheads His Uncle In Akwa Ibom (Graphic Photo) / Soldiers Brutalise Woman For Challenging Them For Slapping Her Brother (Graphic) (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply) (Go Down)

Re: Ghanaian Man Beheads His Own Brother (Graphic Photos) by airminem(f): 10:20am On May 11, 2017
YOUNGSTUNNA:

lol... I try talk to am o, but him tell me say him dey Za Oza room with him London base babe, make I direct my complaint to the new coordinatorgrin


I dey low key my sis, something tell me sey you eat chicken todaygrin

Lol... see as you dey mockwa baba numba 1. sha, i no see money eat cikin oo. wetin be that sef!
Re: Ghanaian Man Beheads His Own Brother (Graphic Photos) by Nobody: 10:35am On May 11, 2017
airminem:


Lol... see as you dey mockwa baba numba 1. sha, i no see money eat cikin oo. wetin be that sef!
make dey old man enjoy himself jor, make I no carry my wahala go join dey ones him get already, make e no com go fit perform well for Za Oza room with him London base babe, make him no com talk sey na me cause amgringrin...


lol... me even better pass you be that o, at least I even no wetin chicken be.... sha na for TV me dey see, but I no Sey before I grow old and quench I go eat am one daygringrin
Re: Ghanaian Man Beheads His Own Brother (Graphic Photos) by airminem(f): 10:56am On May 11, 2017
YOUNGSTUNNA:

make dey old man enjoy himself jor, make I no carry my wahala go join dey ones him get already, make e no com go fit perform well for Za Oza room with him London base babe, make him no com talk sey na me cause amgringrin...


lol... me even better pass you be that o, at least I even no wetin chicken be.... sha na for TV me dey see, but I no Sey before I grow old and quench I go eat am one daygringrin

no kill me wit laughhhff...bro it is the one that is expose na dem know... me go first find out wetin be chicken b4 i no dey next levels
Re: Ghanaian Man Beheads His Own Brother (Graphic Photos) by Nobody: 11:12am On May 11, 2017
airminem:


no kill me wit laughhhff...bro it is the one that is expose na dem know... me go first find out wetin be chicken b4 i no dey next levels
lol... which forest you dey live sef? my own forest get one black and TV sha...

abeg I fit get your whatsapp num... make dem nairaland mod no com Sey we dey derail dia site...

no fear... I no go toast you... I'm a gentlemangrin
Re: Ghanaian Man Beheads His Own Brother (Graphic Photos) by airminem(f): 11:35am On May 11, 2017
YOUNGSTUNNA:

lol... which forest you dey live sef? my own forest get one black and TV sha...

abeg I fit get your whatsapp num... make dem nairaland mod no com Sey we dey derail dia site...

no fear... I no go toast you... I'm a gentlemangrin

Hmmm, wel not in a forest na
Re: Ghanaian Man Beheads His Own Brother (Graphic Photos) by Nobody: 1:24pm On May 11, 2017
airminem:

Hmmm, wel not in a forest na
United States of Villa? lol....
so, I fit borrow your number? (I no wan toast u o... abeg)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply)

Ikorodu Bank Robbers Captured. / Man Peeps At Neighbour’s Naked Wife In Bathroom In Lagos / Kwara 'Mad Man' Caught With N100m Cheque, Condoms, 4 ATM Cards, Politicians Pics

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 15
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.