Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,885 members, 7,817,610 topics. Date: Saturday, 04 May 2024 at 03:25 PM

Jokes Section Offtopic Chat Thread - Jokes Etc (100) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Jokes Section Offtopic Chat Thread (64324 Views)

Offtopic "Bar Joint" For Jokers (season II) / JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ / Jokes Section Library. .UPDATED!! (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (97) (98) (99) (100) (101) (102) (103) (Go Down)

Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 7:54pm On Aug 17, 2010
Vic2k3:

@stud u don't hve food 4 house abi u wife follow women wey dey on strike

i dont know what u talking bout dude-- yawning no mean sey i'm hungry. coconut head lol
Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by ElementG(m): 7:55pm On Aug 17, 2010
@vicks yepa coconut head and u dey look, u no go kick im brain commot
Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by makajibbz(m): 7:56pm On Aug 17, 2010
Element G:

u don chop padlock abi? undecided undecided
how does a 'pad' get 'locked' grin
Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by Idowuogbo(f): 7:57pm On Aug 17, 2010
Studio CFR:

yawns
abeg cover ur mouth jare , b4 u spread swine flu electronically tongue tongue tongue grin

makajibbz:

wetin 'g' stand for,
gull bladder, golum, goat, . . .

en, tell me cheesy
death  grin grin grin grin grin

@pharoh
yeye pikin
atutupoyoyo

@hydrogen
no i wudnt , i wud denote it
am gud wiv cracking codes
Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 7:59pm On Aug 17, 2010
@IDOWU,

lol, i like yo gut' wink

but next time u try me, wunt be nice cool
Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by Pharoh: 8:01pm On Aug 17, 2010
Idowuogbo:

am gud wiv cracking codes

U be math major abi security expart? Abi na which kind code u dey crack self?  tongue

Oh okay i been forget self. . .  na love code u dey crack.   grin
Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by makajibbz(m): 8:02pm On Aug 17, 2010
Idowuogbo:

abeg cover your mouth jare , b4 u spread swine flu electronically tongue tongue tongue grin

d air frm him mouth can create worse diseases, grin tongue
Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by Vic2k3(m): 8:03pm On Aug 17, 2010
@ido. girl we are still waiting 4 ur long due joke. abi u dey giv am finish touches?
Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by Pharoh: 8:05pm On Aug 17, 2010
Vic2k3:

@ido. girl we are still waiting 4 your long due joke. abi u dey giv am finish touches?

Na english abi latin u dey speak? undecided Abeg no dizgwaze moi 4 public again i beg u. cheesy

Make u try just stick to pidgin abeg u hear. grin ( Finish abi na finishing touches ).
Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by ElementG(m): 8:07pm On Aug 17, 2010
@ido which one be hydrogen again
Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by Vic2k3(m): 8:08pm On Aug 17, 2010
It is a must i shud type every letter am i writing an essay
Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by Vic2k3(m): 8:13pm On Aug 17, 2010
@element h e don pass ur bed time o
Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by Idowuogbo(f): 8:20pm On Aug 17, 2010
makajibbz:

d air frm him mouth can create worse diseases, grin tongue
wooord , we ave to 2 b extra careful wen he logs on ooo
neva sey neva  cus it cud spread rapidly online
Studio CFR:

@IDOWU,

lol,  i like yo gut'  wink

but next time u try me, wunt be nice cool
eyah u scared me
now am gonna go in my little corner and hide
cus am not allowed out 2 play
nonsense , warm body i neva strt
its my time to shine
did u get dat Mr Ibu  tongue tongue tongue cheesy cheesy grin

Element G:

@ido which one be hydrogen again
hobo were u ever present in chemistry classes
Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by makajibbz(m): 8:22pm On Aug 17, 2010
Idowuogbo:

its my time to shine
grin grin grin
Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 8:26pm On Aug 17, 2010
Tehehehe Na serious matter- na your turn to shine na him u go rub Vaseline for face cuz u wan shine.
madam ibu
Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by Idowuogbo(f): 8:50pm On Aug 17, 2010
abeg sharraap y d mention of vaseline ,
we no u , u use it on a regs to file koboko(u no want i mean self service grin grin)
and u not ashamed to spread ur secret
poor u , now dey no
get ready now, d rain of curse shall fall upon u ,like manure from heaven
cheesy cheesy cheesy cheesy grin grin grin grin grin
Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by chibaby5(f): 8:57pm On Aug 17, 2010
Itz onn baaybbii cheesy grin grin tongue
Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by Idowuogbo(f): 8:59pm On Aug 17, 2010
^wakadugbe wots on
yeye pikin , u 2 mix up man
Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by chibaby5(f): 9:09pm On Aug 17, 2010
^ rude gal face yo opponent cheesy grin tongue
i can be da referee cool grin
Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by Idowuogbo(f): 9:16pm On Aug 17, 2010
Ogini wetin u talk
not only ref , u want d commentator & predicting job 2
since u b octopus and u can do more dan 1 job
Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by Vic2k3(m): 9:18pm On Aug 17, 2010
Strolling by . . . . . .
Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by chibaby5(f): 9:21pm On Aug 17, 2010
Idowuogbo:

Ogini wetin u talk
not only ref , u want d commentator & predicting job 2
since u b octopus and u can do more dan 1 job

As her highness pleases cool

oya let da 1st round begin! grin
Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by Idowuogbo(f): 9:28pm On Aug 17, 2010
^ u c u , i swear dey nid let u out more often
bcus since all dis days u 2 far from daylight dats y body dey freak u
no fighting hia oo , all na pure love
ogbange na ur hope 4 fight abi
we have peace here
Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by sledge406: 9:29pm On Aug 17, 2010
chi-baby:

Itz onn baaybbii cheesy grin grin tongue
That time of the month thanks to studio-detector!
Jst be careful where u spill dose pints
Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by chibaby5(f): 9:37pm On Aug 17, 2010
Idowuogbo:

^ u c u , i swear dey nid let u out more often
bcus since all dis days u 2 far from daylight dats y body dey freak u
no fighting hia oo , all na pure love
ogbange na your hope 4 fight abi
we have peace here

pfff! and she bckz out. . wat kinda gaza chick are yu?? undecided
Now am backin studio cool where are u son? grin tongue

sledge406:

That time of the month thanks to studio-detector!
Jst be careful where u spill dose pints

undecided
Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by Idowuogbo(f): 9:40pm On Aug 17, 2010
chi-baby:

pfff! and she bckz out. . wat kinda gaza chick are yu?? undecided
Now am backin studio cool where are u son? grin tongue

gaza 9ja , u neva hia
if u try bck dat bobo
i wud circumcise u liveeee grin grin grin grin grin
Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by chibaby5(f): 9:53pm On Aug 17, 2010
^ i wunt say nefing. . U are in twoble wen studio arrives grin grin tongue
Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by makajibbz(m): 9:55pm On Aug 17, 2010
damn, i luv gurl fights. wooo cheesy cheesy
Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by Idowuogbo(f): 9:57pm On Aug 17, 2010
peaceeeeeeeeeeeeee i love
Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by blacksta(m): 10:45pm On Aug 17, 2010
Wa. Few
Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by makajibbz(m): 10:47pm On Aug 17, 2010
blackman, wher u jalo since - stuff don shele finish may i yarn u ?
Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by blacksta(m): 10:48pm On Aug 17, 2010
Ok yarn me

(1) (2) (3) ... (97) (98) (99) (100) (101) (102) (103)

When You Try To Toast A Lady Not Knowing Her Husband Is Behind You (Pic) / Mazi Moses Nwafor Dividing The Lagos Lagoon For Igbos (Pics) / Imagine If A Nigerian Owned Facebook. This Is How He Would Introduce Himself

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 25
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.