Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,154,742 members, 7,824,142 topics. Date: Saturday, 11 May 2024 at 12:23 AM

Naija Don Tire Me - Politics - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Politics / Naija Don Tire Me (442 Views)

Naija Don Overtake India As Di Country Wey Poverty Wear Face Cap / Naija Don Tire Me!!! / I Don Tire For This Country (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Naija Don Tire Me by henrygold100: 5:02pm On Feb 23, 2018
Pls i want to dis kweshon, y on earth does it takes 2 to 3 years to get national I D card. Sumtin dat shud in done in days or even dat day u applied. They shud look into this matter ooo
Re: Naija Don Tire Me by dlondonbadboy: 5:25pm On Feb 23, 2018
henrygold100:
Pls i want to dis kweshon, y on earth does it takes 2 to 3 years to get national I D card. Sumtin dat shud in done in days or even dat day u applied. They shud look into this matter ooo

So Nigeria tire you because of ID card? This one never know where dey pain am...
Fulani herdsmen don Chase you before?
Hunger don wipe your brain before?
You don first think, cry, sleep off..begin think for dream?
You don first use your last card take play bet9ja?
You don see your CV for iya kudirat roasted plantain stand?

My guy, Nigeria never tire you...you just dey start.

2 Likes 1 Share

Re: Naija Don Tire Me by nabiz(m): 5:30pm On Feb 23, 2018
dlondonbadboy:


So Nigeria tire you because of ID card? This one never know where dey pain am...
Fulani herdsmen don Chase you before?
Hunger don wipe your brain before?
You don first think, cry, sleep off..begin think for dream?
You don first use your last card take play bet9ja?
You don see your CV for iya kudirat roasted plantain stand?

My guy, Nigeria never tire you...you just dey start.
lol

(1) (Reply)

Okowa Prides Delta As Investors’ Bride ... As Isoko Sets To Host Multi-billion D / Osun APC Leadership Exposed -orders LG To Finance Political Group's Retreat / How Africa Can Develop Like China — Peter Obi

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 24
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.